u want me to touch you...but i dont beat women...just learn..cos small stouch now, people go say i bad.. Posted: at 15-11-2008 03:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 04:54 PM (16 years ago) (f) see u, na here u wan for they form, na una beat woman pass Posted: at 15-11-2008 04:54 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I know say na so woman like u dey take style hold man red handed...but i never beat you Posted: at 15-11-2008 04:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 05:03 PM (16 years ago) (f) if u beat me u no no say in the nxt 9 month na 12plet go be the result, hen, abeg ooooooooooooh no tuch me oooooooooh i neva wan cry Posted: at 15-11-2008 05:03 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
u no serious....u just want me touch you sha! oya inside Posted: at 15-11-2008 05:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 06:04 PM (16 years ago) (f) abeg ooooooooooooooooooooooh Posted: at 15-11-2008 06:04 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
you dey beg and u still dey enter....  ok i vex..beg me Posted: at 15-11-2008 06:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 06:08 PM (16 years ago) (f) enter were? hum! no let pple hear am oooooooooooooooooooooooooh Posted: at 15-11-2008 06:08 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dem no go hear............I am not doing again you are too fast. My wife have lock my boxers with iron padlock Posted: at 15-11-2008 06:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 06:42 PM (16 years ago) (f) thak god. if nt niaja pals 4 don dey consive by nw Posted: at 15-11-2008 06:42 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
methodman at 15-11-2008 06:59 PM (16 years ago) (m) dem no go hear............I am not doing again you are too fast. My wife have lock my boxers with iron padlock  ...sure she has a master key to unlock ur iron locked boxers...lol Posted: at 15-11-2008 06:59 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nobody....forget it @ methodist Posted: at 15-11-2008 07:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nollylove at 6-06-2009 10:22 PM (15 years ago) (f) Typical male Posted: at 6-06-2009 10:22 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olame4 at 16-07-2009 12:51 PM (15 years ago) (m) are go marry all Posted: at 16-07-2009 12:51 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KleverC at 16-07-2009 02:14 PM (15 years ago) (m) excellent choice
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 16-07-2009 02:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 16-07-2009 02:32 PM (15 years ago) (m) me2
Posted: at 16-07-2009 02:32 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dippson at 16-07-2009 03:44 PM (15 years ago) (m) see all dis Papa Fela children Posted: at 16-07-2009 03:44 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 16-07-2009 05:25 PM (15 years ago) (m) huh @Dippson we go disconnect you oooooo
Posted: at 16-07-2009 05:25 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
McBona at 17-07-2009 04:16 AM (15 years ago) (m) still serching. . . but planning for a wedding soon Posted: at 17-07-2009 04:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 17-07-2009 12:07 PM (15 years ago) (m) lol
Posted: at 17-07-2009 12:07 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |