coolest joke ever! (Page 4)

Date: 02-02-2011 9:15 am (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13
- mrvoue at 4-02-2011 07:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on  3-02-2011 09:26 PM
Hammer Head of Horror! Shocked Shocked Shocked
na wah oh!
hmmm...hope sey no bme u dey call cos i no go answer you
Posted: at 4-02-2011 07:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 4-02-2011 07:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 07:33 AM
i cant talk is a talk lol
u talk and u dey laff...wish kin somthing u b sef? Angry
Posted: at 4-02-2011 07:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 4-02-2011 07:38 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:35 PM
u fit use dat head stone peson 2 death oh.... Roll Eyes Roll Eyes Tongue
ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  Tongue
Posted: at 4-02-2011 07:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 4-02-2011 07:40 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  4-02-2011 04:24 AM
Quote from: mrvoue on  3-02-2011 08:54 AM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 08:40 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 11:23 PM
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 11:10 PM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:56 PM
Quote from: terryworld on  2-02-2011 11:11 AM
poster makachukwu u yeye well well.
Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
Sad u go like make ds head land ontop ya mouth?

if that head land ontop person mouth, wetin go remain again
na die nah Grin

hahahaha you funny no be small Grin Grin Grin Grin

if we begin do heading competition eh,
that head go carry first Grin
Embarrassed Embarrassed Embarrassed leave my head naw...shebi u get ur own

i dey gbadu ur own Grin Grin
so ur own is nothing to write bhome about? haha pele seriously  Grin
Posted: at 4-02-2011 07:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sboy4you at 4-02-2011 07:45 AM (13 years ago)
(m)
hope say no be me u dey yawn ooo??
Posted: at 4-02-2011 07:45 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mrvoue at 4-02-2011 07:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 07:45 AM
hope say no be me u dey yawn ooo??
wt ds queson u axe,i jus knw sey ds no b ya head...ya head has not yet bn discoverd
Posted: at 4-02-2011 07:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sboy4you at 4-02-2011 08:02 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:57 AM
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 07:45 AM
hope say no be me u dey yawn ooo??
wt ds queson u axe,i jus knw sey ds no b ya head...ya head has not yet bn discoverd

hey dnt start wiv me or had i know u elsewhere?
Posted: at 4-02-2011 08:02 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sandra-marbel at 4-02-2011 10:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 08:02 AM
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:57 AM
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 07:45 AM
hope say no be me u dey yawn ooo??
wt ds queson u axe,i jus knw sey ds no b ya head...ya head has not yet bn discoverd

hey dnt start wiv me or had i know u elsewhere?


no he HADN'T known u from somwhr. what did u just do??? blunder?
Posted: at 4-02-2011 10:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 4-02-2011 10:38 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin ye! my headi o
Posted: at 4-02-2011 10:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 4-02-2011 07:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:54 PM
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 11:06 AM
werin be this  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? @poster hope you took your drugs Grin Grin

na u dey yab me pass and e dey pain me cos na u i like pass 4 here  Grin
no mind her.............she's sorry

Posted: at 4-02-2011 07:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 4-02-2011 07:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on  4-02-2011 07:04 PM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:54 PM
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 11:06 AM
werin be this  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? @poster hope you took your drugs Grin Grin

na u dey yab me pass and e dey pain me cos na u i like pass 4 here  Grin
no mind her.............she's sorry
wat do u mine like pass 4 here ,kai my guy stop it

loa que delaor tre.
Posted: at 4-02-2011 07:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 4-02-2011 08:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:38 AM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:35 PM
u fit use dat head stone peson 2 death oh.... Roll Eyes Roll Eyes Tongue
ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  Tongue

i go throw u blows...
Posted: at 4-02-2011 08:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 5-02-2011 12:20 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:40 AM
Quote from: Skypon2002 on  4-02-2011 04:24 AM
Quote from: mrvoue on  3-02-2011 08:54 AM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 08:40 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 11:23 PM
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 11:10 PM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:56 PM
Quote from: terryworld on  2-02-2011 11:11 AM
poster makachukwu u yeye well well.
Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
Sad u go like make ds head land ontop ya mouth?

if that head land ontop person mouth, wetin go remain again
na die nah Grin

hahahaha you funny no be small Grin Grin Grin Grin

if we begin do heading competition eh,
that head go carry first Grin
Embarrassed Embarrassed Embarrassed leave my head naw...shebi u get ur own

i dey gbadu ur own Grin Grin
so ur own is nothing to write bhome about? haha pele seriously  Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
u no need to carry weapon go fight war again
cos u don already carry weapon of mass destruction Grin Grin Grin

Posted: at 5-02-2011 12:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-02-2011 12:23 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 08:02 AM
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:57 AM
Quote from: sboy4you on  4-02-2011 07:45 AM
hope say no be me u dey yawn ooo??
wt ds queson u axe,i jus knw sey ds no b ya head...ya head has not yet bn discoverd

hey dnt start wiv me or had i know u elsewhere?

english in trouble
pls log out immediately
b4 u make another blunder Grin Grin

Posted: at 5-02-2011 12:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-02-2011 12:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 10:38 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin ye! my headi o
hahahahaaaa
the grammar affect ur head?
do i call a panel beater for repair? Grin Grin

Posted: at 5-02-2011 12:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-02-2011 12:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:38 AM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:35 PM
u fit use dat head stone peson 2 death oh.... Roll Eyes Roll Eyes Tongue
ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  Tongue

or beans
heheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee

Posted: at 5-02-2011 12:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nellkiss at 5-02-2011 10:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 12:25 AM
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:38 AM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:35 PM
u fit use dat head stone peson 2 death oh.... Roll Eyes Roll Eyes Tongue
ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  Tongue

or beans
heheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee

skypon.. Angry Angry Angry Angry me beans... i go flog u here o...
Posted: at 5-02-2011 10:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 07:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on  4-02-2011 07:04 PM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:54 PM
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 11:06 AM
werin be this  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? @poster hope you took your drugs Grin Grin

na u dey yab me pass and e dey pain me cos na u i like pass 4 here  Grin
no mind her.............she's sorry
Wink Wink Wink Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 07:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 07:35 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: add12 on  4-02-2011 07:08 PM
Quote from: Teeteeylaryor on  4-02-2011 07:04 PM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:54 PM
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 11:06 AM
werin be this  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? @poster hope you took your drugs Grin Grin

na u dey yab me pass and e dey pain me cos na u i like pass 4 here  Grin
no mind her.............she's sorry
wat do u mine like pass 4 here ,kai my guy stop it

loa que delaor tre.
ehn? i no sabi ur spanish somthn o...no come here dey show yasef jor  Angry
Posted: at 7-02-2011 07:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 07:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  4-02-2011 08:55 PM
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:38 AM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:35 PM
u fit use dat head stone peson 2 death oh.... Roll Eyes Roll Eyes Tongue
ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  Tongue

i go throw u blows...
come make we blow ourselves..which kin blow u wan gimme sef? na job blow?  Grin Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 07:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  2. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  3. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  4. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Former Nollywood Star, Lola Alao Recounts Shocking Incident Of Assault While Working In Canada

  8. "They Know How To Genuinely Love & Have S*x"- Kenyan Woman Makes Bold Statement On Nigerian Men

  9. Ex-Lagos Gov. Babatunde Fashola Proudly Walks Daughter, Yewande, Down The Aisle In Style

  10. "Govt Officials &Security Personnel Have Turned Banditry Into A Business" -Governor Dikko Radda

  11. Nigerian Lady, Roseline Dies After Allegedly Being Pushed Into Boiling Pot By Friends In Delta

  12. Yobe Police Arrests Teenager, Mohammed Abdullahi For Kidnapping & Murder Of Neighbor's Son

  13. Sacked Eko Disco MD, Tinuade Sanda Dismissed Over Alleged Fabricated Credentials

  14. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  15. Father Of Seven, Abdullahi Imman Arrested Over Sexual Exploitation Of Children In Niger

  16. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: