mrvoue at 7-02-2011 07:38 AM (14 years ago) (m) hahahahaaaa the grammar affect ur head? do i call a panel beater for repair?  the guy wan finish me.no b play play at all...INGLISH! WETIN!!? Posted: at 7-02-2011 07:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 04:33 PM (14 years ago) (m) ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  or beans heheheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee skypon..  me beans... i go flog u here o... abeg i want make u flog me na wetin i dey find since be that
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 04:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 04:35 PM (14 years ago) (m) ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  i go throw u blows... come make we blow ourselves..which kin blow u wan gimme sef? na job blow?  ee fit be ooo i com dey fall my hand
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 04:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 04:37 PM (14 years ago) (m) hahahahaaaa the grammar affect ur head? do i call a panel beater for repair?  the guy wan finish me.no b play play at all...INGLISH! WETIN!!?  sorry u hear? i go carry am go school so that him no go dey speak that kind english fo here again
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 04:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 7-02-2011 04:39 PM (14 years ago) (m) ahn ahn leave my head naw...see ur own like mango  i go throw u blows... come make we blow ourselves..which kin blow u wan gimme sef? na job blow?  ee fit be ooo i com dey fall my hand i tell you Posted: at 7-02-2011 04:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 10:44 AM (14 years ago) (m) wetin u tell me?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 10:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 8-02-2011 10:51 AM (14 years ago) (m) poster makachukwu u yeye well well. Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
 u go like make ds head land ontop ya mouth? u dey cough 4 nyash?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 8-02-2011 10:51 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
guy dont just come online to post rubish infact ur profile pix is so indicent wake up ur ideas Posted: at 8-02-2011 11:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
u portray a high rate of indispline please chnge ur profile pix [/quote] Posted: at 8-02-2011 11:14 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 11:17 AM (14 years ago) (m) kai! who b dis? u b police? abi na u b Fashola? see as u stand like soja Posted: at 8-02-2011 11:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 11:18 AM (14 years ago) (m) wetin u tell me?  sey make u come gimme my yansh massage Posted: at 8-02-2011 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 8-02-2011 11:19 AM (14 years ago) (m) nonsense post
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 8-02-2011 11:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 11:20 AM (14 years ago) (m) poster makachukwu u yeye well well. Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
 u go like make ds head land ontop ya mouth? u dey cough 4 nyash? na yansh i dey take hear...oya com whisper to me Posted: at 8-02-2011 11:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 8-02-2011 11:26 AM (14 years ago) (m) see dis gay oo no be me,abeg find anoda person
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 8-02-2011 11:26 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
what are u saying u icon of immorality Posted: at 8-02-2011 11:47 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 11:53 AM (14 years ago) (m) see dis gay oo no be me,abeg find anoda person
na u or no one else...abeg guy no break my heart naw Posted: at 8-02-2011 11:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 11:54 AM (14 years ago) (m) what are u saying u icon of immorality
icon kor cursor ni...pack well jare Posted: at 8-02-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 8-02-2011 12:09 PM (14 years ago) (m) TUFIAKWA,no be me u go c
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 8-02-2011 12:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) u want by force abi? Posted: at 8-02-2011 12:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 02:14 PM (14 years ago) (m) wetin u tell me?  sey make u come gimme my yansh massage oya come nah i go send my dog to bite ur nyash
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 02:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |