LekeB at 4-02-2011 03:40 PM (14 years ago) (m) Keep looking Posted: at 4-02-2011 03:40 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
nnennababe at 4-02-2011 05:12 PM (14 years ago) (f) no wahala Posted: at 4-02-2011 05:12 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xena15 at 5-02-2011 03:30 PM (14 years ago) (f) Ok
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 5-02-2011 03:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 5-02-2011 03:52 PM (14 years ago) (f) why u comot the ikebetic foto na?
i no wan make yu die young lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 5-02-2011 03:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 5-02-2011 04:00 PM (14 years ago) (f) ok na..... oya ur consolation prize go be me na
Are u sure, I want somethin wey go last o  hehehehehe........so you mean say Blings no go last?.............  nooooo DP, I never meant it like that Posted: at 5-02-2011 04:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
NjeziIyke at 6-02-2011 11:39 PM (14 years ago) (m) Here we go!wia are those TATOO printers sef? Posted: at 6-02-2011 11:39 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 8-02-2011 05:37 AM (14 years ago) (m) hmmmm....................na 4 dis upgrading contest una dey give Ipod n camera n t-shirt..................una no fit buy car 4 d winner..........na waa ooohh
e no go bad if you buy the car give NP na.......lol how i go buy car give NP...............dem dey give me d quota of the money wey dem dey make?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 8-02-2011 05:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 8-02-2011 06:03 AM (14 years ago) (f) irep myself
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 8-02-2011 06:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 8-02-2011 02:05 PM (14 years ago) (m) i was here
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 8-02-2011 02:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmm....................na 4 dis upgrading contest una dey give Ipod n camera n t-shirt..................una no fit buy car 4 d winner..........na waa ooohh
e no go bad if you buy the car give NP na.......lol how i go buy car give NP...............dem dey give me d quota of the money wey dem dey make?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 9-02-2011 12:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prosperos at 9-02-2011 01:42 PM (14 years ago) (m) okay oh lets wait and give out the prizes sharpally Posted: at 9-02-2011 01:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gimac at 10-02-2011 06:00 AM (14 years ago) (m) one year free flight ticket all over the world is it included? Posted: at 10-02-2011 06:00 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Adikpe at 10-02-2011 02:29 PM (14 years ago) (m) I must win this one this time around! Posted: at 10-02-2011 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adikpe at 10-02-2011 03:06 PM (14 years ago) (m)  Here I come! Posted: at 10-02-2011 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adikpe at 10-02-2011 03:10 PM (14 years ago) (m) follow this link http://www.naijapals.com/?L=pictures.gallery&id=41305&pid=04d53eff4c9b77you will see the picture there! Posted: at 10-02-2011 03:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 10-02-2011 03:43 PM (14 years ago) (m) rush now while the offer finish Posted: at 10-02-2011 03:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Freesmile at 10-02-2011 08:17 PM (14 years ago) (m) alright i hear.... Posted: at 10-02-2011 08:17 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
okwas at 11-02-2011 03:59 AM (14 years ago) (m)  :)ok Posted: at 11-02-2011 03:59 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gimac at 11-02-2011 09:46 AM (14 years ago) (m) offer limited pls rush now Posted: at 11-02-2011 09:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
anybody don post his or her own pic? Posted: at 11-02-2011 01:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |