Reply |
nellkiss at 5-02-2011 10:34 PM (13 years ago) (f) na husband nah! i knw say na d kind broda u fit be.. Posted: at 5-02-2011 10:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 12:09 PM (13 years ago) (m) wetin him chop?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 12:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 12:10 PM (13 years ago) (m) no nah how i go do that kyn thing nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 12:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lilianoge at 7-02-2011 12:17 PM (13 years ago) (f) laaaaaaaaaaaaaa...see mumu man....lol..lwkmd Posted: at 7-02-2011 12:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 12:33 PM (13 years ago) (f) Abeg find me a husband like this! BIG MUGU!
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 7-02-2011 12:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pb4 pb4 Posted: at 7-02-2011 01:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 06:32 PM (13 years ago) (m) so that u go dey jonz am abi? na una way be that nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 06:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 06:37 PM (13 years ago) go meet poster,him be that kind man, so i don find you that kind husband. Posted: at 7-02-2011 06:37 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 06:38 PM (13 years ago) (f) so that u go dey jonz am abi? na una way be that nah hahahahahaha so funny to have a brainless husband na...
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 7-02-2011 06:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 06:40 PM (13 years ago) (f) go meet poster,him be that kind man, so i don find you that kind husband. Poster inbox me sharp sharp...i go put remote control on his head!
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 7-02-2011 06:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 06:48 PM (13 years ago) come ooooo na your leg dey for that your pix? Posted: at 7-02-2011 06:48 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 06:52 PM (13 years ago) (f) come ooooo na your leg dey for that your pix?
personal question abi? b4 i answer you, give me one good enough reason for me to tell u!
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 7-02-2011 06:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 06:56 PM (13 years ago) come ooooo na your leg dey for that your pix?
personal question abi? b4 i answer you, give me one good enough reason for me to tell u! ok na cuz i want to see your face,no be leg Posted: at 7-02-2011 06:56 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 06:59 PM (13 years ago) (f) come ooooo na your leg dey for that your pix?
personal question abi? b4 i answer you, give me one good enough reason for me to tell u! ok na cuz i want to see your face,no be leg
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 7-02-2011 06:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 07:04 PM (13 years ago) come ooooo na your leg dey for that your pix?
personal question abi? b4 i answer you, give me one good enough reason for me to tell u! ok na cuz i want to see your face,no be leg I dey go out for dinner now, before i come back , change that pix and put your face on Posted: at 7-02-2011 07:04 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 07:05 PM (13 years ago) (f) come ooooo na your leg dey for that your pix?
personal question abi? b4 i answer you, give me one good enough reason for me to tell u! ok na cuz i want to see your face,no be leg I dey go out for dinner now, before i come back , change that pix and put your face on this man sef.... i will sleep now... see me in ur dreams... i go visit u....
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 7-02-2011 07:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
miramax at 7-02-2011 10:03 PM (13 years ago) (f) Original foolish man Posted: at 7-02-2011 10:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 08:17 AM (13 years ago) (m) so that u go dey jonz am abi? na una way be that nah hahahahahaha so funny to have a brainless husband na... did u think about the side effect of having a brainless husband?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 08:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 08:19 AM (13 years ago) (m) come ooooo na your leg dey for that your pix?
personal question abi? b4 i answer you, give me one good enough reason for me to tell u! ok na cuz i want to see your face,no be leg I dey go out for dinner now, before i come back , change that pix and put your face on this man sef.... i will sleep now... see me in ur dreams... i go visit u.... u dey fly for night?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 08:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |