
i dey fly 24 hours

Posted: at | |
![]() i dey fly 24 hours ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 08:17 AM Quote from: Deffney on 7-02-2011 06:38 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:32 PM Quote from: Deffney on 7-02-2011 12:33 PM Abeg find me a husband like this! so that u go dey jonz am abi?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na una way be that nah ![]() ![]() hahahahahaha so funny to have a brainless husband na... did u think about the side effect of having a brainless husband? ![]() ![]() side effect? i believe on side effects ooooo Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 8-02-2011 08:25 AM u dey fly for night? ![]() i dey fly 24 hours ![]() huh but i no dey see u for night nah ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 8-02-2011 08:27 AM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 08:17 AM Quote from: Deffney on 7-02-2011 06:38 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:32 PM Quote from: Deffney on 7-02-2011 12:33 PM Abeg find me a husband like this! so that u go dey jonz am abi?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na una way be that nah ![]() ![]() hahahahahaha so funny to have a brainless husband na... did u think about the side effect of having a brainless husband? ![]() ![]() side effect? i believe on side effects ooooo ok, go ahead and marry a mumu husband ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
@skypon202....introduce me na...certified mumu ok? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
i no get any mumu wey i go give u oooo Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 01:50 PM i no get any mumu wey i go give u oooo ![]() ![]() Chaiiiii ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
why u dey shout?? Replyabeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() she like bad thing wella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 03:49 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() she like bad thing wella ![]() ![]() wetin u dey talk again emejuru! ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() ah ah f i do bad thin i no shout ooooo i dey silent naaa Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 8-02-2011 04:17 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() ah ah f i do bad thin i no shout ooooo i dey silent naaa i don see am say you like bady bad thing, and if you do am finish you go clean mouth ,like say nothing happen, you na silent bady bad gurl, ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 04:20 PM Quote from: Deffney on 8-02-2011 04:17 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() ah ah f i do bad thin i no shout ooooo i dey silent naaa i don see am say you like bady bad thing, and if you do am finish you go clean mouth ,like say nothing happen, you na silent bady bad gurl, ![]() ![]() ![]() lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 03:49 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() she like bad thing wella ![]() ![]() abi? i don dey notice am ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 8-02-2011 04:14 PM Quote from: emejuru on 8-02-2011 03:49 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() she like bad thing wella ![]() ![]() wetin u dey talk again emejuru! ![]() ![]() ![]() na wetin him know na him ee dey talk nah ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 04:20 PM Quote from: Deffney on 8-02-2011 04:17 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() ah ah f i do bad thin i no shout ooooo i dey silent naaa i don see am say you like bady bad thing, and if you do am finish you go clean mouth ,like say nothing happen, you na silent bady bad gurl, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na wetin she dey do nah ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 8-02-2011 04:17 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() ah ah f i do bad thin i no shout ooooo i dey silent naaa ok no shout ooooooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 05:22 PM Quote from: Deffney on 8-02-2011 04:17 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:48 PM why u dey shout?? abeg no shout again, make them no think say we dey do bad thing for here ooooo ![]() ![]() ![]() ah ah f i do bad thin i no shout ooooo i dey silent naaa ok no shout ooooooo ![]() ![]() ![]() LOL sky sky ..pon pon..2002..2002! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() no dey shout nah!! u wan cause crowd here oooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“I’m On A Divine Mission To Save Souls”- Saidaboj Declares, Says Heaven Is Guaranteed For Her
Burna Boy Nominated For Best Male Hip Hop Artist At BET Awards 2025
“It’s More Expensive Now To Be A Boyfriend Than A Husband” – BBN’s Tochi Shares Why
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest