Pointzero at 7-02-2011 12:41 PM (13 years ago) (m) which 1 u dash me na?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 12:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 12:44 PM (13 years ago) (f) Posted: at 7-02-2011 12:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 12:46 PM (13 years ago) (m) i don tel u say i go comot dis teeth u think say i dey joke.............wait make i go get plier 1st
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 12:59 PM (13 years ago) (f) Posted: at 7-02-2011 12:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 01:02 PM (13 years ago) (m)
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 01:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don tel u say i go comot dis teeth u think say i dey joke.............wait make i go get plier 1st
Try am and see wetin I go do you........na your own teeth go first drop for ground
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 7-02-2011 01:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 01:25 PM (13 years ago) (m) i don tel u say i go comot dis teeth u think say i dey joke.............wait make i go get plier 1st
Try am and see wetin I go do you........na your own teeth go first drop for ground hmm....u be dentist too
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 01:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-02-2011 01:27 PM (13 years ago) (f) i don tel u say i go comot dis teeth u think say i dey joke.............wait make i go get plier 1st
Try am and see wetin I go do you........na your own teeth go first drop for ground SO THERE RE TEETH EATERS INDA HOUX
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-02-2011 01:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 7-02-2011 01:56 PM (13 years ago) (f) i don tel u say i go comot dis teeth u think say i dey joke.............wait make i go get plier 1st
U NO GO LOOK FOR PEOPLE WEY SABI DO ..................................., KNOCK ON THE NEXT DOOR. Posted: at 7-02-2011 01:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 01:58 PM (13 years ago) (m) i don tel u say i go comot dis teeth u think say i dey joke.............wait make i go get plier 1st
U NO GO LOOK FOR PEOPLE WEY SABI DO ..................................., KNOCK ON THE NEXT DOOR. i think dat next door is ur door............lol.......kpom kpom kpom.......hu dey here?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 01:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nwonukwue at 7-02-2011 03:26 PM (13 years ago) (f) some guys need to research more b/4 commenting pls....................WHAT OF WHAT WOMEN CAN DO ,,,,CAN A MEN DO IT MUCH MORE BETTER? ??..................LOL 9JA WORKS Posted: at 7-02-2011 03:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
You never talk anything yet ooo............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 7-02-2011 03:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ive never seen dat woman dat can drives trailer! Posted: at 7-02-2011 03:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pholake at 7-02-2011 03:38 PM (13 years ago) (f) nt seen nor heard of a woman married nd leaving wit five husbands as in polygamy.
There is polyandry...take a trip to India Posted: at 7-02-2011 03:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 7-02-2011 03:40 PM (13 years ago) (f) Such odd jobs are for men...... Posted: at 7-02-2011 03:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 7-02-2011 03:51 PM (13 years ago) (f) Av nt seen a woman house agent b4
There are many of them around these days....there's one popularly called IRON LADY somewhere around aba-oru in the Ipaja area of Lagos. Posted: at 7-02-2011 03:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 7-02-2011 04:04 PM (13 years ago) (f) I have not seen a woman carpenter. Abi Una don see am before?
my lanlady na kapinta Posted: at 7-02-2011 04:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 7-02-2011 04:07 PM (13 years ago) (m) if I list the things a woman cant do,not according to the world,most women on naijapals will be mad at me. Posted: at 7-02-2011 04:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 7-02-2011 04:15 PM (13 years ago) (f) if I list the things a woman cant do,not according to the world,most women on naijapals will be mad at me.
Posted: at 7-02-2011 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if I list the things a woman cant do,not according to the world,most women on naijapals will be mad at me.
List it here and leave the 'madness' to us.........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 7-02-2011 04:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |