kebella at 4-02-2011 03:31 PM (13 years ago) (f) @kebella..your man dey as you for money?coz i no say for italy women dey feed man..
@hope..i get u..those type dey fool themselves
am i crazy to marry a naija guy...... abeg i no want any man send me to jail .....
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-02-2011 03:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 4-02-2011 03:32 PM (13 years ago) (m) so ur husband na....................afi
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 4-02-2011 03:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Hopea one thing u will know is dat the evil once wnt let know the good once so dnt say Naijamen they are still good once. the only thing u shld be asking for is to meet the good one Posted: at 4-02-2011 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 4-02-2011 03:36 PM (13 years ago) (f) hahhahaha...see as point dey vex....
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 4-02-2011 03:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 4-02-2011 03:37 PM (13 years ago) (m) @kebella..your man dey as you for money?coz i no say for italy women dey feed man..
@hope..i get u..those type dey fool themselves
am i crazyto marry a naija guy...... abeg i no want any man send me to jail ..... wow!! now you are trying to show your anger here,i can see you're still grievous about the last post...you can say whatever about naija men but you won't deny the fact they rock!! big time.
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-02-2011 03:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
elton at 4-02-2011 03:38 PM (13 years ago) (m) you self @ Hope were you wan carry d $1 million go, make u go marry another man abi......dat is y una deceive MAZI ADAM 4rm heaven come earth here come dey suffer d man sotay d man come born suffer suffer full d world,...... in short no let mi talk now oooh.
Opara Emma Posted: at 4-02-2011 03:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ILOVEIT at 4-02-2011 03:38 PM (13 years ago) (m) @kebella..your man dey as you for money?coz i no say for italy women dey feed man..
@hope..i get u..those type dey fool themselves
you one of dem..you and point
you both told me ...una got plenty of money to take care of me..only if i give una children....and promised to give me $1 milloin ....i don give una both children .....why una nor hold on to una promise? where the children?or you wan me to give you a child.hmmm i know your plan,so that i will pay for child support for 18 good years *smh* hahahahha..nor killme with laff.. naija man rock!women dey rush us like tom tom
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-02-2011 03:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 4-02-2011 03:39 PM (13 years ago) (m) hahhahaha...see as point dey vex....
how u take see me?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 4-02-2011 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 4-02-2011 03:40 PM (13 years ago) (f) @kebella..your man dey as you for money?coz i no say for italy women dey feed man..
@hope..i get u..those type dey fool themselves
am i crazyto marry a naija guy...... abeg i no want any man send me to jail ..... wow!! now you are trying to show your anger here,i can see you're still grievous about the last post...you can say whatever about naija men but you won't deny the fact they rock!! big time. i dunno if dey rock cos i ve not been opportune to taste them ........ buh i ve some od them as frds though i no wazup wit them .... they re sick
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-02-2011 03:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 4-02-2011 03:41 PM (13 years ago) (f) you self @ Hope were you wan carry d $1 million go, make u go marry another man abi......dat is y una deceive MAZI ADAM 4rm heaven come earth here come dey suffer d man sotay d man come born suffer suffer full d world,...... in short no let mi talk now oooh.
nor be man decieve eve to decieve adam
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 4-02-2011 03:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 4-02-2011 03:42 PM (13 years ago) (f) @kebella..your man dey as you for money?coz i no say for italy women dey feed man..
@hope..i get u..those type dey fool themselves
you one of dem..you and point
you both told me ...una got plenty of money to take care of me..only if i give una children....and promised to give me $1 milloin ....i don give una both children .....why una nor hold on to una promise? where the children?or you wan me to give you a child.hmmm i know your plan,so that i will pay for child support for 18 good years *smh* hahahahha..nor killme with laff.. naija man rock!women dey rush us like tom tom na only asarakpa asa go they rush them
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-02-2011 03:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 4-02-2011 03:42 PM (13 years ago) (m) i pass @kebella
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-02-2011 03:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 4-02-2011 03:42 PM (13 years ago) (m) Iloveit u get time ohh...................No 4get Typicalman issues oohh..........na so e take start
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 4-02-2011 03:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 4-02-2011 03:43 PM (13 years ago) (f) so ur husband na....................afi
which one be afi he came frm moon ..... infact his a God sent
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-02-2011 03:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 4-02-2011 03:44 PM (13 years ago) (f) i pass @kebella
am coming with yu lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-02-2011 03:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Says who? Posted: at 4-02-2011 03:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 4-02-2011 03:46 PM (13 years ago) (m) so ur husband na....................afi
which one be afi he came frm moon ..... infact his a God sent afi na white na
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 4-02-2011 03:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Hopea one thing u will know is dat the evil once wnt let know the good once so dnt say Naijamen they are still good once. the only thing u shld be asking for is to meet the good one
Gbam! Posted: at 4-02-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
so ur husband na....................afi
which one be afi he came frm moon ..... infact his a God sent I C Posted: at 4-02-2011 03:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 4-02-2011 03:51 PM (13 years ago) (m) i mean..why a nigeria women should love dem..?
bcos naija man na wire....can u stay without dem
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-02-2011 03:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |