
wey funmi con enter the bar with Skypon
this girl don blow hot lie for my head
w8 make funmi come confirm weather na true



na lie ooooo
if u see funmi make u ask am





Posted: at | |
Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 8-02-2011 10:59 PM Quote from: Kristiantus on 8-02-2011 03:18 PM Quote from: omotoyosolabisi on 8-02-2011 02:50 PM kris, shey u still dey sandra bar, river say he c u with florish as he dey carry funmi enter dere huh? ![]() which river? riverniger!... which time him begin dey lie... no mind o, him wan find way to scatter our family planning oo.. ![]() bros abeg i no see u ooooo......no be me riverniger.........may be na river ghana ![]() ![]() ask ur woman which river .................?? riverniger and his GF Funmi went to Sheraton Hotel.......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@funmi, come no be say u go dey ask question Reply![]() ![]() \shey na true dem crry u go bar ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Haba! me bar Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 01:37 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na true say dem see you and skypon for nwanyi oba beer palour?. ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 01:22 PM sixtyhoneyy was taking you along ooooo ![]() na lie ooooo ![]() ![]() talk true nah!!! b4 i fight u ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 01:37 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() then dey lie say i take u for outing oooo na true? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 9-02-2011 01:55 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 01:37 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na true say dem see you and skypon for nwanyi oba beer palour?. ![]() na for nyanyi oba beer palour u dey go drink for ur area abi? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 9-02-2011 02:22 PM Quote from: mrvoue on 9-02-2011 01:22 PM sixtyhoneyy was taking you along ooooo ![]() na lie ooooo ![]() ![]() talk true nah!!! b4 i fight u ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 9-02-2011 01:55 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 01:37 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na true say dem see you and skypon for nwanyi oba beer palour?. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 9-02-2011 02:25 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 01:37 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() then dey lie say i take u for outing oooo na true? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 9-02-2011 01:52 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 02:40 PM Quote from: Skypon2002 on 9-02-2011 02:22 PM Quote from: mrvoue on 9-02-2011 01:22 PM sixtyhoneyy was taking you along ooooo ![]() na lie ooooo ![]() ![]() talk true nah!!! b4 i fight u ![]() ![]() ![]() ![]() uncle, abeg no beat me oooooo :'( :'( :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 03:03 PM Quote from: Skypon2002 on 9-02-2011 02:25 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 9-02-2011 01:37 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:23 PM Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:02 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 05:59 PM Quote from: cynthia4Uall on 7-02-2011 02:47 PM Kris, no be so u do yesterday with terry heyyyyyyy![]() wey funmi con enter the bar with Skypon this girl don blow hot lie for my head w8 make funmi come confirm weather na true ![]() ![]() ![]() na lie ooooo if u see funmi make u ask am ![]() ![]() ![]() ![]() then dey lie say i take u for outing oooo na true? ![]() ![]() ![]() na them dey talk say i carry u go outing, and i know say na lie so make u use ur mouth tell them so that them go believe ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:22 AM Quote from: mrvoue on 9-02-2011 02:40 PM Quote from: Skypon2002 on 9-02-2011 02:22 PM Quote from: mrvoue on 9-02-2011 01:22 PM sixtyhoneyy was taking you along ooooo ![]() na lie ooooo ![]() ![]() talk true nah!!! b4 i fight u ![]() ![]() ![]() ![]() uncle, abeg no beat me oooooo :'( :'( :'( ![]()
| |||||
river was here Reply![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
mrvoue was here Reply![]()
| |||||
wetin come happen nah? Reply![]() how e come take concern me ![]() ![]()
| |||||
talk ur own nah...abi u wan use panadol 4 my own headache? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)