april fool (Page 2)

Date: 13-02-2011 3:15 am (14 years ago) | Author: Enioluwa Ogunwoolu
1 [2]
- Skypon2002 at 16-02-2011 01:14 PM (14 years ago)
(m)
rubbish post
making no meaning Angry Angry

Posted: at 16-02-2011 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 16-02-2011 01:17 PM (14 years ago)
(m)
dey always write am 4 paper...u guys don make me 4get mine sef
Posted: at 16-02-2011 01:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 17-02-2011 07:02 PM (14 years ago)
(f)
k
Posted: at 17-02-2011 07:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-02-2011 10:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 16-02-2011 01:17 PM
dey always write am 4 paper...u guys don make me 4get mine sef

u for go buy notebook
80leaves note book

Posted: at 18-02-2011 10:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enoibd at 18-02-2011 10:32 AM (14 years ago)
(m)
na so im dull Sad Sad Sad
Posted: at 18-02-2011 10:32 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- temzyflexxy at 18-02-2011 10:37 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: xavexdo5 on 14-02-2011 01:00 PM
i don 4get wetin i wan talk Sad
e be lyk say ur brain neva finish booting, go slip..............
Posted: at 18-02-2011 10:37 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- mrvoue at 18-02-2011 11:21 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 18-02-2011 10:09 AM
Quote from: mrvoue on 16-02-2011 01:17 PM
dey always write am 4 paper...u guys don make me 4get mine sef

u for go buy notebook
80leaves note book
i don buy am tey tey  Grin
Posted: at 18-02-2011 11:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-02-2011 08:39 PM (14 years ago)
(m)
so make u still dey use am dey jot ur comments b4 u enter forum ok?

Posted: at 20-02-2011 08:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 20-02-2011 11:25 PM (14 years ago)
(m)
I dey here? Undecided

Posted: at 20-02-2011 11:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 26-04-2011 03:34 PM (14 years ago)
(f)
k
Posted: at 26-04-2011 03:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 26-04-2011 04:22 PM (14 years ago)
 Undecided
Posted: at 26-04-2011 04:22 PM (14 years ago) |
Reply
1 [2]

Featured Discussions