you too lik money (Page 2)

Date: 13-02-2011 1:26 pm (13 years ago) | Author: opeyemi
1 [2]
- kingtonbrown at 16-02-2011 01:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-02-2011 10:11 PM
Quote from: opesoyemi on 13-02-2011 01:46 PM
igbo men fit die ontop money

@Poster: Na so u poor reach, even poor 4 sense n dats y u no know say dis poor tin wey u post no be joke, na sign of poorvert disease. As u no like money na im be say u go die poor man.
Posted: at 16-02-2011 01:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 18-02-2011 09:38 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 16-02-2011 11:45 AM
you? u like am?

na u like am nah Grin Grin

Posted: at 18-02-2011 09:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 18-02-2011 09:40 AM (13 years ago)
(m)
no o...i no fit likedat kin tin naw  Grin
Posted: at 18-02-2011 09:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 18-02-2011 10:29 AM (13 years ago)
(m)
where dem dey sell petrol for here?

Posted: at 18-02-2011 10:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enoibd at 18-02-2011 10:38 AM (13 years ago)
(m)
i dey sell
300naira / litre
Posted: at 18-02-2011 10:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 18-02-2011 11:31 AM (13 years ago)
(m)
u wan take am fry plantain?
Posted: at 18-02-2011 11:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-02-2011 08:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: enoibd on 18-02-2011 10:38 AM
i dey sell
300naira / litre

u be thief? Grin

Posted: at 20-02-2011 08:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]