Sharonaustin86 at 17-02-2011 11:05 AM (14 years ago) (f) A boy was toasting a girl and the following dialogue ensued bt them Boy: babe how aa u? girl: am fine boy: what is ur name? girl: Virginia Odinkemma Posted: at 17-02-2011 11:05 AM (14 years ago) | Newbie | |
|
A boy was toasting a girl and the following dialogue ensued bt them Boy: babe how aa u? girl: am fine boy: what is ur name? girl: Virginia Odinkemma
na wetin be dis? Posted: at 17-02-2011 11:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 11:08 AM (14 years ago) (m)  is that all? ok BOY: my name is DICKSON OKORO Posted: at 17-02-2011 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 lekpe otule paaa... Posted: at 17-02-2011 11:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 11:11 AM (14 years ago) (m)  even if i no know wetin u write Posted: at 17-02-2011 11:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
we naijapals na vu ikpuu avu... you sabi that one too? Posted: at 17-02-2011 11:14 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 11:31 AM (14 years ago) (m) na only viju milk i see 4 wetin u write Posted: at 17-02-2011 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 you dey craze ooo... say yes jaree... Posted: at 17-02-2011 11:32 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 11:56 AM (14 years ago) (m) i dey come o...im in a hurry Posted: at 17-02-2011 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 17-02-2011 12:43 PM (14 years ago) (m) Posted: at 17-02-2011 12:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 17-02-2011 12:47 PM (14 years ago) (m) A boy was toasting a girl and the following dialogue ensued bt them Boy: babe how aa u? girl: am fine boy: what is ur name? girl: Virginia Odinkemma
n so? wetin come happen na Posted: at 17-02-2011 12:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 17-02-2011 12:51 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmmmmm na so the joke end abi Posted: at 17-02-2011 12:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ poster not funny Posted: at 17-02-2011 03:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 03:30 PM (14 years ago) (m) she don 4get d rest Posted: at 17-02-2011 03:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 06:33 PM (14 years ago) (m) @poster, abeg go wash plate for house see wetin u dey post
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 06:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 18-02-2011 07:58 AM (14 years ago) (m) b like sey she just wan test aw to post Posted: at 18-02-2011 07:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 20-02-2011 04:26 AM (14 years ago) (m) ee com be 4 here?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 20-02-2011 04:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 20-02-2011 04:46 AM (14 years ago) (m) hehe @ comments
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-02-2011 04:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abolore05 at 20-02-2011 07:05 AM (14 years ago) (f) b like sey she just wan test aw to post  true talk Posted: at 20-02-2011 07:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 20-02-2011 07:08 AM (14 years ago) (f) ee com be 4 here?
i wonder oh abeg hw u dey na? long tym Posted: at 20-02-2011 07:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |