Woman Baths Husband With Hot Water While Asleep (Page 11)

Date: 19-02-2011 10:38 am (13 years ago) | Author: Paulo
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 15
- truenaija2 at 1-03-2011 02:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:56 PM
Quote from: truenaija2 on  1-03-2011 01:51 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:48 PM
Angry na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised  Cheesy

som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work


hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house
so u no go set table for her?? wetin u go tell her if ur man dey com house wit dis madam


office is office and home is home  wht is it dey couldnt finish in d office nah i dont take chances the bible says when d edge is broken d serpent strikes no no he has to different his work from family  wht if i start bringin different male colleagues for dinner how is that one
Posted: at 1-03-2011 02:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 1-03-2011 02:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  1-03-2011 01:51 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:48 PM
Angry na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised  Cheesy

som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work


hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house
my dear u wont know...so u are left wif no option dan to set up d table for dinner
Posted: at 1-03-2011 02:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-03-2011 02:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  1-03-2011 02:01 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:56 PM
Quote from: truenaija2 on  1-03-2011 01:51 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:48 PM
Angry na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised  Cheesy

som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work


hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house
so u no go set table for her?? wetin u go tell her if ur man dey com house wit dis madam


office is office and home is home  wht is it dey couldnt finish in d office nah i dont take chances the bible says when d edge is broken d serpent strikes no no he has to different his work from family  wht if i start bringin different male colleagues for dinner how is that one
d reverse is d case here ma dear
Posted: at 1-03-2011 02:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 1-03-2011 02:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  1-03-2011 02:01 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:56 PM
Quote from: truenaija2 on  1-03-2011 01:51 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 01:48 PM
Angry na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised  Cheesy

som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work


hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house
so u no go set table for her?? wetin u go tell her if ur man dey com house wit dis madam


office is office and home is home  wht is it dey couldnt finish in d office nah i dont take chances the bible says when d edge is broken d serpent strikes no no he has to different his work from family  wht if i start bringin different male colleagues for dinner how is that one
dearie u got no choice, wetin u go tell ur husband wey he stand dia wit dis woman??
u no go disobey him infront of her now, so u go set d table  Cheesy

Posted: at 1-03-2011 02:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 1-03-2011 02:20 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 1-03-2011 02:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- princess4jifs at 1-03-2011 02:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 21-02-2011 12:54 PM
Mad wife!.....shld be killed without mercy
WHAT DO U MEAN BY BAD WIFE,THE MAN NO GO THANK GOD SAY OIL NO DEY HOUSE THAT DAY.ATLEAST THAT COCK TAIL WEY DEY SCRATCH AM GO LESS OR STOP.IF NOOT NA CUT TROWAY BE THE NEXT ACTION.IF HE DO CARRY DISEASE GIVE WOMMAN,INNOCENT WOMAN GO DIE FOR WAITIN SHE NO NO ,NO DEY,NO SEE.
Posted: at 1-03-2011 02:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- princess4jifs at 1-03-2011 02:56 PM (13 years ago)
(f)
ALL THIS MEN OR GUYS WAY DEY SUPPORT THIS YEYE,STUPID,GOOD FOR NOTHING,MAN,WORST LL HAPPEN TO YOU ALL.UNA DEY USE BAD THING DEY PASSMAGA ABI?RUBBISH.UNA BE HEAD DATS WHY UNA DEY PLAY WITH WOMEN HEART.IF ONLY U COULD GET INTO A WOMAN'S HEART AND FEEL THAT PAIN FOR A SEC.U LL KNOW WHAT ITS LIKE.THAT WHY WOMEN DIE MORE THAN MEN DIS DAYS BECOS OF HEARTBREAK.NA ME GO SEND THAT MAN FIRST BE4 HE GIVE ME HBP.MAKE UNA THANK GOD SAY MAJORITY OF AFRICAN WOMEN GET DECENCY,IF NA THOSE FEW WEY DABARU,UNA GO THEY FLEX DEY GO.NOTHING PAIN WOMAN SAY U DEY FAITHFUL,BUT UR HUSBAND NA phyukIRIphyukIRI.......................
Posted: at 1-03-2011 02:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 1-03-2011 02:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: princess4jifs on  1-03-2011 02:56 PM
ALL THIS MEN OR GUYS WAY DEY SUPPORT THIS YEYE,STUPID,GOOD FOR NOTHING,MAN,WORST LL HAPPEN TO YOU ALL.UNA DEY USE BAD THING DEY PASSMAGA ABI?RUBBISH.UNA BE HEAD DATS WHY UNA DEY PLAY WITH WOMEN HEART.IF ONLY U COULD GET INTO A WOMAN'S HEART AND FEEL THAT PAIN FOR A SEC.U LL KNOW WHAT ITS LIKE.THAT WHY WOMEN DIE MORE THAN MEN DIS DAYS BECOS OF HEARTBREAK.NA ME GO SEND THAT MAN FIRST BE4 HE GIVE ME HBP.MAKE UNA THANK GOD SAY MAJORITY OF AFRICAN WOMEN GET DECENCY,IF NA THOSE FEW WEY DABARU,UNA GO THEY FLEX DEY GO.NOTHING PAIN WOMAN SAY U DEY FAITHFUL,BUT UR HUSBAND NA fcukIRIfcukIRI.......................
supported
Posted: at 1-03-2011 02:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- livingday at 1-03-2011 03:23 PM (13 years ago)
(m)
I hear say this na gossip page so make i quickly commot.
Posted: at 1-03-2011 03:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 1-03-2011 03:34 PM (13 years ago)
(f)
livingday u dey vex Grin Grin Grin
Posted: at 1-03-2011 03:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 1-03-2011 07:00 PM (13 years ago)
(m)
yeah, he is a good man him no dey gossip so
Posted: at 1-03-2011 07:00 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- livingday at 1-03-2011 09:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  1-03-2011 07:00 PM
yeah, he is a good man him no dey gossip so

Thank you my brother.

@ blessedme

My sweet sister, I no dey vex ooo. I just dey chuckle to myself.
Posted: at 1-03-2011 09:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 1-03-2011 09:43 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-03-2011 09:43 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- kebella at 1-03-2011 09:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: princess4jifs on  1-03-2011 02:56 PM
ALL THIS MEN OR GUYS WAY DEY SUPPORT THIS YEYE,STUPID,GOOD FOR NOTHING,MAN,WORST LL HAPPEN TO YOU ALL.UNA DEY USE BAD THING DEY PASSMAGA ABI?RUBBISH.UNA BE HEAD DATS WHY UNA DEY PLAY WITH WOMEN HEART.IF ONLY U COULD GET INTO A WOMAN'S HEART AND FEEL THAT PAIN FOR A SEC.U LL KNOW WHAT ITS LIKE.THAT WHY WOMEN DIE MORE THAN MEN DIS DAYS BECOS OF HEARTBREAK.NA ME GO SEND THAT MAN FIRST BE4 HE GIVE ME HBP.MAKE UNA THANK GOD SAY MAJORITY OF AFRICAN WOMEN GET DECENCY,IF NA THOSE FEW WEY DABARU,UNA GO THEY FLEX DEY GO.NOTHING PAIN WOMAN SAY U DEY FAITHFUL,BUT UR HUSBAND NA fcukIRIfcukIRI.......................

hehehehe i dey laff

Posted: at 1-03-2011 09:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 1-03-2011 09:53 PM (13 years ago)
(m)
keep it so . its good
Posted: at 1-03-2011 09:53 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- satyr at 16-03-2011 07:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 12:53 PM
innocent young gals?? abeg ooo all dem want is a piece of married men, innocent my ass

my dear no mind the yeye girl...she can do the same to her husband....hisssssssssssssss
Posted: at 16-03-2011 07:51 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- satyr at 16-03-2011 07:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  1-03-2011 01:15 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-03-2011 12:53 PM
innocent young gals?? abeg ooo all dem want is a piece of married men, innocent my ass
dont u know dat married men go as far as molesting young ones who are not even upto 10 and some go as far as sleeping wif thier daughters.....do u mean this ones want a piece of married men too

na people like you men suppose dey avoid.....hissssssssssss
Posted: at 16-03-2011 07:54 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 17-03-2011 07:21 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-03-2011 07:21 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- giftmurphy at 26-04-2011 11:59 AM (13 years ago)
(f)
k
Posted: at 26-04-2011 11:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- herdeysohjy at 26-04-2011 01:22 PM (13 years ago)
(m)
Magic number
Posted: at 26-04-2011 01:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 15