Naija I DEY HAIL OOOOO U GO FEAR (Page 3)

Date: 21-02-2011 1:26 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 [3] 4 5
- xavexdo5 at 24-02-2011 10:57 AM (13 years ago)
(m)
e don teeh since wen dat one stop na
hope say dem wear napkin 4 u b4 u sleep Smiley
Posted: at 24-02-2011 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 11:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 23-02-2011 03:24 AM
zavados you don wake?
hope you no pis for bed?

u dey ask? infact he don soak hin pillow with saliva. Grin
Posted: at 24-02-2011 11:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 11:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 22-02-2011 01:02 PM
@mrvoue something  dey worry ya head wetin concern you self If u know sabi wetin u go post to turn addict na it make u come dey talk rubbish 4 my post so??

Oya delete commot for here before I delete you for dis forum abi u no know say na me be just2sexy second Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
be like sey i go need that stapler now now...u b just2worwor  Grin
Posted: at 24-02-2011 11:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 11:16 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 22-02-2011 01:21 PM
Quote
@mrvoue something  dey worry ya head wetin concern you self If u know sabi wetin u go post to turn addict na it make u come dey talk rubbish 4 my post so??

Oya delete commot for here before I delete you for dis forum abi u no know say na me be just2sexy second Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

your face too worwor to be 2sexy Tongue u look like she goat Grin Grin Grin
Grin abeg God no go let u kill me wt lafta  Grin
Posted: at 24-02-2011 11:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 24-02-2011 12:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote
zavados you don wake?
hope you no pis for bed?
u dey ask? infact he don soak hin pillow with saliva. Grin

no wonder here pis pis.
Posted: at 24-02-2011 12:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 26-02-2011 02:22 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-02-2011 02:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 26-02-2011 02:38 PM (13 years ago)
(m)
posted b4 b4
Posted: at 26-02-2011 02:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 04:30 PM (13 years ago)
ok
Posted: at 26-02-2011 04:30 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 26-02-2011 06:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote
posted b4 b4
wot of posted b5 b5? Angry
Posted: at 26-02-2011 06:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 26-02-2011 10:21 PM (13 years ago)
what of pb6 b6
Posted: at 26-02-2011 10:21 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 26-02-2011 10:22 PM (13 years ago)
(m)
mek am 100 Grin
Posted: at 26-02-2011 10:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 26-02-2011 10:25 PM (13 years ago)
100 ,i go sleep now,
i dey travel to north of Germany 2morow,
good night broda.
Posted: at 26-02-2011 10:25 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 26-02-2011 10:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote
100 ,i go sleep now,
i dey travel to north of Germany 2morow,
good night broda.
ok brother sleep well and gud luck.wen are you going to 9ja? because me i go like enter 9ja by june pirod!
Posted: at 26-02-2011 10:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 1-03-2011 01:42 AM (13 years ago)
Quote from: kenolis on 26-02-2011 10:39 PM
Quote
100 ,i go sleep now,
i dey travel to north of Germany 2morow,
good night broda.
ok brother sleep well and gud luck.wen are you going to 9ja? because me i go like enter 9ja by june pirod!

ooboy i just see this now,man na kempten for south i end up,
my guys tell me north but dey surprise me,we go snowboarding that area,
anyway i may enter 9ja April ,lets see
Posted: at 1-03-2011 01:42 AM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 2-03-2011 02:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote
Quote
100 ,i go sleep now,
i dey travel to north of Germany 2morow,
good night broda.
ok brother sleep well and gud luck.wen are you going to 9ja? because me i go like enter 9ja by june pirod!

ooboy i just see this now,man na kempten for south i end up,
my guys tell me north but dey surprise me,we go snowboarding that area,
anyway i may enter 9ja April ,lets see
great...no lele we go see then, i hope so Smiley
Posted: at 2-03-2011 02:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 2-03-2011 03:03 PM (13 years ago)
Sure ,i also hope so
Posted: at 2-03-2011 03:03 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 2-03-2011 03:14 PM (13 years ago)
(m)
good day bro! how are you doing today? Smiley
Posted: at 2-03-2011 03:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 2-03-2011 03:17 PM (13 years ago)
am good bro ,am sure you are good too. Smiley Smiley Smiley
Posted: at 2-03-2011 03:17 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 2-03-2011 05:01 PM (13 years ago)
(m)
sure Smiley Smiley
Posted: at 2-03-2011 05:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sullyman at 2-03-2011 05:19 PM (13 years ago)
(m)
Am having fun here but watch for my pose
Posted: at 2-03-2011 05:19 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5