Naija I DEY HAIL OOOOO U GO FEAR (Page 2)

Date: 21-02-2011 1:26 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 [2] 3 4 5
- kenolis at 21-02-2011 07:16 PM (14 years ago)
(m)
miss eliot wetin be that?
Posted: at 21-02-2011 07:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 21-02-2011 07:33 PM (14 years ago)
(f)
ok nah
Posted: at 21-02-2011 07:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 21-02-2011 07:43 PM (14 years ago)
(m)
nah ok
Posted: at 21-02-2011 07:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 08:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 21-02-2011 07:16 PM
miss eliot wetin be that?

she said ok Grin Grin

Posted: at 21-02-2011 08:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 08:10 PM (14 years ago)
(m)
florish don post again oooo Grin

Posted: at 21-02-2011 08:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 21-02-2011 09:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote
she said ok Grin Grin

ok she said!!!
Posted: at 21-02-2011 09:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 07:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 21-02-2011 04:33 PM
Quote
ok...aw bout kindergarten?

gbam!!!! that one good. give am!
who knows,mayb d poster still dey nursery school sef
Posted: at 22-02-2011 07:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-02-2011 08:06 AM (14 years ago)
(m)
baby pb4 ok?

Posted: at 22-02-2011 08:06 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 22-02-2011 11:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote
ok...aw bout kindergarten?

gbam!!!! that one good. give am!
who knows,mayb d poster still dey nursery school sef
Huh? as he old rich!! you 4 tell am say he still dey em mama bele.
Posted: at 22-02-2011 11:28 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 22-02-2011 12:25 PM (14 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 22-02-2011 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 22-02-2011 12:35 PM (14 years ago)
(m)
wait make i bring sellotape or gum make you seal your mouth well well Grin
Posted: at 22-02-2011 12:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 12:49 PM (14 years ago)
(m)
i get stapler 4 hia o
Posted: at 22-02-2011 12:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 12:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 22-02-2011 11:28 AM
Quote
ok...aw bout kindergarten?

gbam!!!! that one good. give am!
who knows,mayb d poster still dey nursery school sef
Huh? as he old rich!! you 4 tell am say he still dey em mama bele.
no o.he still dey hin papa liquid. Grin Wink
Posted: at 22-02-2011 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 22-02-2011 12:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote
i get stapler 4 hia o
ehh... stapler good pass !!!abeg help me pin her mouth.
Posted: at 22-02-2011 12:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 22-02-2011 12:58 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Quote from: kenolis on 22-02-2011 12:54 PM
Quote
i get stapler 4 hia o
ehh... stapler good pass !!!abeg help me pin her mouth.

na me u wan stapler ma mouth

i go catch u
Posted: at 22-02-2011 12:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 22-02-2011 01:02 PM (14 years ago)
(f)
@mrvoue something  dey worry ya head wetin concern you self If u know sabi wetin u go post to turn addict na it make u come dey talk rubbish 4 my post so??

Oya delete commot for here before I delete you for dis forum abi u no know say na me be just2sexy second Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 22-02-2011 01:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote
i get stapler 4 hia o
ehh... stapler good pass !!!abeg help me pin her mouth.

na me u wan stapler ma mouth

i go catch u
who know you?
Posted: at 22-02-2011 01:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 22-02-2011 01:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote
@mrvoue something  dey worry ya head wetin concern you self If u know sabi wetin u go post to turn addict na it make u come dey talk rubbish 4 my post so??

Oya delete commot for here before I delete you for dis forum abi u no know say na me be just2sexy second Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

your face too worwor to be 2sexy Tongue u look like she goat Grin Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 01:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 22-02-2011 09:42 PM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 22-02-2011 09:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 23-02-2011 03:24 AM (14 years ago)
(m)
zavados you don wake?
hope you no pis for bed?
Posted: at 23-02-2011 03:24 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5

Featured Discussions