XAVEXDO'S LIFE STORY (Page 2)

Date: 24-02-2011 9:41 am (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 [2] 3 4 5 ... 10
- mrvoue at 24-02-2011 10:22 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 24-02-2011 10:19 AM
chai na blind woman XAVEXDO'S wife b sef!
wonder shall never cease,
na in b say like attract like Grin Grin Grin
i tell u...dem fit die but xavexdo dey complain sey she no fine.who we go blame?
Posted: at 24-02-2011 10:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 10:23 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:20 AM
Quote from: Abolore05 on 24-02-2011 10:16 AM
mrvoue y u no gree put ur own lyf history there?
u never see monkey wey resemble u marry?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Huh? Huh? Huh?
na who be dis?
bia... nwa-lady, "ochu nwa okuko nwe ada mana nwa okuko nwe ngbe ngbe oso".. Angry
yes tell am,ask am  Grin Grin Grin
Posted: at 24-02-2011 10:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 24-02-2011 10:23 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:20 AM
Quote from: Abolore05 on 24-02-2011 10:16 AM
mrvoue y u no gree put ur own lyf history there?
u never see monkey wey resemble u marry?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Huh? Huh? Huh?
na who be dis?
bia... nwa-lady, "ochu nwa okuko nwe ada mana nwa okuko nwe ngbe ngbe oso".. Angry
yes tell am,ask am  Grin Grin Grin
i don tell & ask am... Grin
**(whisper)** abi na she be the monkey wey you dey talk about?
Posted: at 24-02-2011 10:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 10:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:26 AM
Quote from: mrvoue on 24-02-2011 10:23 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:20 AM
Quote from: Abolore05 on 24-02-2011 10:16 AM
mrvoue y u no gree put ur own lyf history there?
u never see monkey wey resemble u marry?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Huh? Huh? Huh?
na who be dis?
bia... nwa-lady, "ochu nwa okuko nwe ada mana nwa okuko nwe ngbe ngbe oso".. Angry
yes tell am,ask am  Grin Grin Grin
i don tell & ask am... Grin
**(whisper)** abi na she be the monkey wey you dey talk about?
Grin Grin Grin *nodding*
Posted: at 24-02-2011 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:42 AM (13 years ago)
(m)
heheheheheheheheheheeeee... Grin
Posted: at 24-02-2011 10:42 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 10:51 AM (13 years ago)
(m)
dey watch o...she go deny am.make we dey look  Grin
Posted: at 24-02-2011 10:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 24-02-2011 10:51 AM
dey watch o...she go deny am.make we dey look  Grin
okay... Grin
i go pretend like say you never tell me... Grin
Posted: at 24-02-2011 10:54 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 24-02-2011 11:28 AM (13 years ago)
(f)
hahahahahaahahahahahha

mrvoue i can't stop laughing oooooo

where is xavexdos now...let me see him here confirm na he be this? u know his life na u be his uncle?Huh?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-02-2011 11:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 11:30 AM (13 years ago)
(m)
heheheheheheheeeeeeeeeeeeeee... Grin
Posted: at 24-02-2011 11:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 11:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 24-02-2011 11:28 AM
hahahahahaahahahahahha

mrvoue i can't stop laughing oooooo

where is xavexdos now...let me see him here confirm na he be this? u know his life na u be his uncle?Huh?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

my friend's cousin's wife's younger sister's boyfriend's uncle's driver's elder brother's wife's sister stays in the same area with xavexdo
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-02-2011 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 24-02-2011 11:35 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin gago!

Posted: at 24-02-2011 11:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 12:41 PM (13 years ago)
(m)
wetin? gabbage in gabbage out bah?
Posted: at 24-02-2011 12:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 24-02-2011 12:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on 24-02-2011 12:41 PM
wetin? gabbage in gabbage out bah?

what? it's an expression for crazy...hehe

Posted: at 24-02-2011 12:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 01:57 PM (13 years ago)
(m)
so who's crazy?  Angry Huh?
Posted: at 24-02-2011 01:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 24-02-2011 02:08 PM (13 years ago)
(f)
 Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink

Posted: at 24-02-2011 02:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 24-02-2011 02:43 PM (13 years ago)
(f)
xavedox, happy married life ooooooooooooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-02-2011 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 03:21 PM (13 years ago)
(m)
no b u marry am?
Posted: at 24-02-2011 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 03:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 24-02-2011 03:21 PM
no b u marry am?
marry who?... no just do mistake wish my babe ill-luck oo... Angry
Posted: at 24-02-2011 03:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 24-02-2011 04:04 PM (13 years ago)
(f)
@kris, thanks jare.

@mrvoue, since wey u don comot dat ur undertaker pics con put dis ur monkey posture, i don know say na monkey brain u go dey use.
Posted: at 24-02-2011 04:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 24-02-2011 04:16 PM (13 years ago)
(m)
aw dare you!~who go come show craze 4 this two ppl 4 me?
Posted: at 24-02-2011 04:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 10