hw e dey take do u?

Posted: at | |
Quote from: mrvoue on 25-02-2011 08:53 AM *coughs* hmm *clears throat* wetin dey do u?hw e dey take do u? ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 25-02-2011 07:45 AM Quote from: omotoyosolabisi on 24-02-2011 05:51 PM xavedox, u sure say u no blind i don like u 4 this one wey u talk...*dnt tell kris o* ![]() ![]() ![]() no be u and ur wife be dat ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() monkey born monkey ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!! says who? no be dey face be this? Quote
| |||||
make i comot 4 here b4 person go turn to monkey Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 25-02-2011 10:58 AM Quote WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!! says who? no be dey face be this? Quote cos i no dey talk wv u u dey take style tasimi abi? ok hw u dey ken? na u wan turn to monkey soon? we will b glad to watch the transformation ![]() ![]()
| |||||
WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!! ReplyQuote says who? no be dey face be this? wow!! if i turn to monkey u no go gree make i sleep with u again now Quote na jealousy go kill u ken cos i no dey talk wv u u dey take style tasimi abi? ok hw u dey ken? na u wan turn to monkey soon? we will b glad to watch the transformation Grin Grin ![]() ![]() because i wan come nock 4ur door soon. i dey fine that u, and u?
| |||||
infact that family is the worwoest of all worwor, but why the man kon dey vex na? Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 10:13 AM Quote from: mrvoue on 25-02-2011 08:53 AM *coughs* hmm *clears throat* wetin dey do u?hw e dey take do u? ![]() *blows nose*
| |||||
why u no pis, mes and shit once? Reply
| |||||
Quote from: miyen on 25-02-2011 02:00 PM infact that family is the worwoest of all worwor, but why the man kon dey vex na? abi o.help me tell am make he owe up to hin family
| |||||
i troway my face no comment. Reply
| |||||
wia u trow am go? Replymake i help u post the comment ![]() ![]() ![]()
| |||||
u go come my house make u colect am post. Replyi dey wet u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
oya give me d address, Replyi don dey road ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kenolis link=topic=60[color=green 582.msg1880134#msg1880134 date=1298639399] [/size][/color] u no answer me? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote oya give me d address, the address you go go collect visa first then you tell me. i don dey road Grin Grin Grin ![]()
| |||||
i get visa to U.S na true so where i go come? Replytell me d address go book my flight 2day ![]() ![]()
| |||||
no be US...u go come tolotolo (turkey) so if u get the visa no yawa. Reply
| |||||
life story indeed na history self ReplyA smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)