Abolore05 at 25-02-2011 06:07 AM (13 years ago) (f) Poster why you dey edit person head , let every knw that is your family na , no dey shy to talk am no mind am him dey fear pple go destroy him family wit comment na in make he co edit the heads Posted: at 25-02-2011 06:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 06:10 AM (13 years ago) (f) aw dare you!~who go come show craze 4 this two ppl 4 me?
as far as every one can see u r the onli craze person here like Deff wisely put it "GAGO PERSON LYK U!" Posted: at 25-02-2011 06:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:39 AM (13 years ago) (m) >:(hmmm dnt lemme do wat i did to some1 in 1845 to you o...u go quench o Posted: at 25-02-2011 07:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:41 AM (13 years ago) (m) come! mrvoue ghost give u blow job for nite na pig suck ur dick Posted: at 25-02-2011 07:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:44 AM (13 years ago) (m) mr voue wat is d meaning of dis? y u like to de disgrace urself every time y u de carry ur pikin come de put for my head come take time oooooo i don knw sey u go deny naw...e no easy... Posted: at 25-02-2011 07:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:45 AM (13 years ago) (m) i don like u 4 this one wey u talk...*dnt tell kris o* Posted: at 25-02-2011 07:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:48 AM (13 years ago) (m) and no de cut my head de put for your wedding picture or are u ashamed of ur wife? no b u bend ur neck? d camera asef dey fear ur face. Posted: at 25-02-2011 07:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:52 AM (13 years ago) (m) mrvoue y u no gree put ur own lyf history there? u never see monkey wey resemble u marry? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin why he go put him lyf story there? he be like monkey? i tire o Posted: at 25-02-2011 07:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:55 AM (13 years ago) (m) Poster why you dey edit person head , let every knw that is your family na , no dey shy to talk am ehn ehnnn...u sef dey there...u wey ur brain don dry finish 4 ur skull. Posted: at 25-02-2011 07:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:56 AM (13 years ago) (m) abi nah,na u i dey wait for make u gree 4 me ok if u toaste me 20 more times again i go gree then i go toast u 21 times Posted: at 25-02-2011 07:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 07:59 AM (13 years ago) (m) so who's crazy? isn't the ansa obvious? na u nah! haha...ure very pitiful.i mean beastiful Posted: at 25-02-2011 07:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 08:02 AM (13 years ago) (m) WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!! thanks a trillion! i was jealous of ur beauty too abegi! no let anyone dey whine u dey put u ontop scale o u handsome like crazy my granma still fine pass u Posted: at 25-02-2011 08:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 08:05 AM (13 years ago) (f) mrvoue y u no gree put ur own lyf history there? u never see monkey wey resemble u marry? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin why he go put him lyf story there? he be like monkey? u no dey see oh, abeg look again if u no go see GIANT MONKEY wit LIPSTICK Posted: at 25-02-2011 08:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 08:06 AM (13 years ago) (m) Poster why you dey edit person head , let every knw that is your family na , no dey shy to talk am no mind am him dey fear pple go destroy him family wit comment na in make he co edit the heads hey wait,na me u see 4 d px? abi u get boil 4 eye? Posted: at 25-02-2011 08:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 08:08 AM (13 years ago) (f) WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!! thanks a trillion! i was jealous of ur beauty too abegi! no let anyone dey whine u dey put u ontop scale o u handsome like crazy my granma still fine pass u just becos everybody no resemble MONKEY na in dey vex u? ok wait another century, in another life u go meet person wey go follow u resemble Posted: at 25-02-2011 08:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 08:12 AM (13 years ago) (f) Poster why you dey edit person head , let every knw that is your family na , no dey shy to talk am no mind am him dey fear pple go destroy him family wit comment na in make he co edit the heads hey wait,na me u see 4 d px? abi u get boil 4 eye? no na opticitis dey disturb u no b edit u edit ur weddin pix con dey use style insult xavexdo? u tink say pple never decode wen u post those rubbish say u dey test? make u no just make me vex naw cos All ur secret na in i go expose na Posted: at 25-02-2011 08:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 08:22 AM (13 years ago) (m) WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!! thanks a trillion! i was jealous of ur beauty too abegi! no let anyone dey whine u dey put u ontop scale o u handsome like crazy my granma still fine pass u just becos everybody no resemble MONKEY na in dey vex u? ok wait another century, in another life u go meet person wey go follow u resemble na u e go b naw...u fit come as cow sef Posted: at 25-02-2011 08:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 25-02-2011 08:33 AM (13 years ago) (f) Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 08:44 AM (13 years ago) (f) :ono kill ursef wv laffta oh Posted: at 25-02-2011 08:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 08:53 AM (13 years ago) (m) *coughs* hmm *clears throat* Posted: at 25-02-2011 08:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |