aphocus at 1-03-2011 01:26 PM (14 years ago) (m) @nametalkam but you funny Oooo!!! Posted: at 1-03-2011 01:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
His name should be 2 race!! So piracy even dey for human being, I think day na only CDs, hmm why dem no clone am? Naija I hail oooo  Abi oh!! cos dem too resemble abeggi this guy no even rem talkless of resemble and moreso... i didnt even sounds like tu-face in any aspect of tuface vocal.. am sure the poster is only trying to mock Kenny's music Posted: at 1-03-2011 01:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abbeyy74 at 1-03-2011 01:54 PM (14 years ago) (f) na wetin,i beg photocopy ko easy joooooooooooooooo if he nobi am,he no fit bi am jare Posted: at 1-03-2011 01:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
appleman at 1-03-2011 02:02 PM (14 years ago) (m) EEgbe,Shu so them don dey try to Photocopy Tu Baba.Ma Country people leave dem if the guy be Tu he can never be BABA and him be baba he can never be TU BABA.  . Let's  them. Posted: at 1-03-2011 02:02 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
babieada at 1-03-2011 02:05 PM (14 years ago) (f) tu-face luks more better dan dis is so called luk alike. were did dey get him 4rm. or he has a twin smwere wich jst surfaced. anyway, 2baba all d way. no long tin Posted: at 1-03-2011 02:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princedafe at 1-03-2011 02:36 PM (14 years ago) (m) to be a complete 2face, Joel has to impregnate 8 girls. Posted: at 1-03-2011 02:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 puri still dey boy face sha...nice song...best of luck. Posted: at 1-03-2011 02:44 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
appleman at 1-03-2011 02:45 PM (14 years ago) (m) Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin? Posted: at 1-03-2011 02:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
pholake at 1-03-2011 02:50 PM (14 years ago) (f) Reply |
lanudja at 1-03-2011 02:51 PM (14 years ago) (f) Hmmmmmmm i see! Posted: at 1-03-2011 02:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 1-03-2011 02:51 PM (14 years ago) (f) Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin?
U wan fight? Posted: at 1-03-2011 02:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
megi at 1-03-2011 02:59 PM (14 years ago) (f) so very alike that is tufa  ::)javascript:void(0);ce 2 Posted: at 1-03-2011 02:59 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
pholake at 1-03-2011 03:04 PM (14 years ago) (f) Princedafe, na wetin dey fockin worri you, want 2 dey yab TU BABA or wetin?
He was just joking..... Posted: at 1-03-2011 03:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ekechibaby at 1-03-2011 03:16 PM (14 years ago) (f) na them sabi Posted: at 1-03-2011 03:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prince316 at 1-03-2011 03:30 PM (14 years ago) (m) the boy try sha Posted: at 1-03-2011 03:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
homeco at 1-03-2011 03:42 PM (14 years ago) (m)  that good sign kennis and 2baba are for every one Posted: at 1-03-2011 03:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ekechibaby at 1-03-2011 03:49 PM (14 years ago) (f) Am passing Posted: at 1-03-2011 03:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 1-03-2011 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adiedavid at 1-03-2011 04:24 PM (14 years ago) (f) Na him brother Posted: at 1-03-2011 04:24 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
adiedavid at 1-03-2011 04:25 PM (14 years ago) (f) Na him brother Posted: at 1-03-2011 04:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |