Ladies & over make-up (Page 2)

Date: 09-03-2011 5:53 pm (13 years ago) | Author: BRIGHT CHUKWUDI IFUNANYACHI ES
1 [2] 3 4 5 6
- FlyMamacita at 9-03-2011 06:40 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xena15 on  9-03-2011 06:39 PM
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:07 PM
lol let dem wear mask i no care  Cool
lol....
If u c some women make up,dem look like masquerades or archeological remains!
lmao  Grin na so but na different story wen u c dem for mornin lite  Cheesy Cheesy kaiii u go shout  Grin
Posted: at 9-03-2011 06:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 9-03-2011 06:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on  9-03-2011 06:32 PM
Quote from: esonu on  9-03-2011 05:53 PM
i hope ladies will not attack me on this one....i want to know why gurls cant get out with finish a cup of lipstick, powder, eye pencil, etc...most times, they will paint to the extent t that wen u see dem, u will get irritated

Na the Ones wey wan Fine by Force dey do dat one
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin, Kennee u dey wound ooooooooo
Posted: at 9-03-2011 06:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 9-03-2011 06:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:40 PM
Quote from: xena15 on  9-03-2011 06:39 PM
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:07 PM
lol let dem wear mask i no care  Cool
lol....
If u c some women make up,dem look like masquerades or archeological remains!
lmao  Grin na so but na different story wen u c dem for mornin lite  Cheesy Cheesy kaiii u go shout  Grin

lol

Posted: at 9-03-2011 06:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 9-03-2011 06:53 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-03-2011 06:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 9-03-2011 07:09 PM (13 years ago)
(m)
waiting for the ladies

Posted: at 9-03-2011 07:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kinkino at 9-03-2011 07:11 PM (13 years ago)
(f)
ESO NWANNE, WELCOM BAK
Posted: at 9-03-2011 07:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laydeelaracraft at 9-03-2011 07:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:20 PM
no b jealousy na,, i thank God say no b KEBELLA dey steal am  Grin

i no need all dis small small boys anymore wey no fit settle wit 1 woman  Cool Angry


true- yur np hubby na big man aka prince
Posted: at 9-03-2011 07:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 9-03-2011 07:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: laydeelaracraft on  9-03-2011 07:16 PM
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:20 PM
no b jealousy na,, i thank God say no b KEBELLA dey steal am  Grin

i no need all dis small small boys anymore wey no fit settle wit 1 woman  Cool Angry


true- yur np hubby na big man aka prince
ah ah u don com again,, u no go rest ehn  Cheesy Cheesy how u go call am my hubby wey we neva speak 1 word to each oda
Posted: at 9-03-2011 07:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- laydeelaracraft at 9-03-2011 07:20 PM (13 years ago)
(f)
make-up is for occassional usage
Posted: at 9-03-2011 07:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 9-03-2011 07:20 PM (13 years ago)
(m)
Author Esonu, no mind them. . .

Posted: at 9-03-2011 07:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 9-03-2011 07:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kinkino on  9-03-2011 07:11 PM
ESO NWANNE, WELCOM BAK
kinki babe,how far?

Posted: at 9-03-2011 07:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 9-03-2011 07:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kinkino on  9-03-2011 07:11 PM
ESO NWANNE, WELCOM BAK

Posted: at 9-03-2011 07:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 9-03-2011 07:30 PM (13 years ago)
(m)
Okies

Posted: at 9-03-2011 07:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Steelamazon at 9-03-2011 10:50 PM (13 years ago)
(f)
its not bad 2 apply powder and little lip gloss 2 ur face(ladies) b4 going out, atleast 2 look gud, it only becomes bad and irritating when its applied 2much;(make up does not make u finer dan u look but helps bring out ur beauty). @ poster, one quick question and please do answer dis question: can u go out wit a lady having her face filled and carefully designed wit oil and heat?

Posted: at 9-03-2011 10:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Youngstoriez at 9-03-2011 10:55 PM (13 years ago)
(m)
.....bcos they want to look 100% butyful!!!!....they r nt 100%...fi they dnt!! lmao
Posted: at 9-03-2011 10:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 9-03-2011 11:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:20 PM
no b jealousy na,, i thank God say no b KEBELLA dey steal am  Grin

i no need all dis small small boys anymore wey no fit settle wit 1 woman  Cool Angry

....make up of you gurls wan come turn to.....come here, get me, get you, have yu, have me?? lmaoooo...naija pals....make una take am easy ooo!!! lmao
Posted: at 9-03-2011 11:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 9-03-2011 11:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 50scent on  9-03-2011 06:53 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
...shey na laf ba?Huh?? ehnnnn ba?Huh?... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin...u na to dey laf always
Posted: at 9-03-2011 11:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Youngstoriez at 9-03-2011 11:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: laydeelaracraft on  9-03-2011 07:20 PM
make-up is for occassional usage
...oh i see!! ok
Posted: at 9-03-2011 11:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 9-03-2011 11:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Youngstoriez on  9-03-2011 11:01 PM
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:20 PM
no b jealousy na,, i thank God say no b KEBELLA dey steal am  Grin

i no need all dis small small boys anymore wey no fit settle wit 1 woman  Cool Angry

....make up of you gurls wan come turn to.....come here, get me, get you, have yu, have me?? lmaoooo...naija pals....make una take am easy ooo!!! lmao
u feel left out ?  Cheesy
Posted: at 9-03-2011 11:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- keke405 at 9-03-2011 11:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  9-03-2011 06:20 PM
no b jealousy na,, i thank God say no b KEBELLA dey steal am  Grin

i no need all dis small small boys anymore wey no fit settle wit 1 woman  Cool Angry



if to say i don grow na you i for marry sef
Posted: at 9-03-2011 11:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 6