sobeit at 21-03-2011 04:49 PM (14 years ago) (m) lol.naturlich viele menshen wie tun,als ob sie nicht verstehen.aber im gegenteil Posted: at 21-03-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 04:51 PM (14 years ago) (m) maybe purple  i'll check it out one of this days after i might have got a huge compliment from umuasa  Purple ke... hahahahaha You have to mix red with black first. ehen na coz i no dark like that Posted: at 21-03-2011 04:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
You see how to get little lies out of someone... few mins ago you no understand Dutch, out of the blues you're now understanding... Una dey try well well for here  was willst du damit sagen huh? glaubst du sie ist ein betruger?  Posted: at 21-03-2011 06:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol me sef i wonder SOBEIT no blush sweetie u knw ur worth Posted: at 21-03-2011 06:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hannieziri at 21-03-2011 07:21 PM (14 years ago) (f) I KNW THEY SAID LOVE CONQUARES ALL, BUH D TRUTH IS DAT I CANT MARRY AN IGBO GUY. COS OF THERE TRADITIONS...... Posted: at 21-03-2011 07:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 07:23 PM (14 years ago) (m) I KNW THEY SAID LOVE CONQUARES ALL, BUH D TRUTH IS DAT I CANT MARRY AN IGBO GUY. COS OF THERE TRADITIONS......  Posted: at 21-03-2011 07:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 21-03-2011 07:25 PM (14 years ago) (m) who cares
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-03-2011 07:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 21-03-2011 07:26 PM (14 years ago) (m) Wetin person no go hear for this NP? Na wa o o o o o o
Bros, Naijapals don sawa In fact, NP don over sawa
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 21-03-2011 07:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin person no go hear for this NP? Na wa o o o o o o
Bros, Naijapals don sawa In fact, NP don over sawa make am swit again Posted: at 21-03-2011 07:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 21-03-2011 07:36 PM (14 years ago) (m) Wetin person no go hear for this NP? Na wa o o o o o o
Bros, Naijapals don sawa In fact, NP don over sawa make am swit again It don rotten......
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 21-03-2011 07:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin person no go hear for this NP? Na wa o o o o o o
Bros, Naijapals don sawa In fact, NP don over sawa make am swit again It don rotten...... i was wonderin wia d smell com from since Posted: at 21-03-2011 07:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 21-03-2011 07:38 PM (14 years ago) (m) Wetin person no go hear for this NP? Na wa o o o o o o
Bros, Naijapals don sawa In fact, NP don over sawa D site don skata...trash all over d place all in da name of post,
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-03-2011 07:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 07:43 PM (14 years ago) (m) Posted: at 21-03-2011 07:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gud evening dear Posted: at 21-03-2011 07:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 07:46 PM (14 years ago) (m) lol me sef i wonder SOBEIT no blush sweetie u knw ur worth  now na faint i go faith with dis wan now Posted: at 21-03-2011 07:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 07:51 PM (14 years ago) (m) Gud evening dear  evening flybaby, how was ur day? Posted: at 21-03-2011 07:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gud evening dear  evening flybaby, how was ur day?  abeg i was ok untill u com tell me u go faint lol how was urs ? Posted: at 21-03-2011 07:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 08:02 PM (14 years ago) (m) lol..i no go faint again...mine was ok as well Posted: at 21-03-2011 08:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 21-03-2011 08:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |