A.N.P.P,ACN n oters r dead n gone 2 dere graves,hum ha gone 2 dere graves,they planted PDp ova dere heads,hum ha ova dere heads,PDP grew ripe 4 d people 2 eat,hum ha 4 d people 2 eat,jonathan n sambo is is d wind 2 blow it 2 u,hum ha 2 blow it 2 u,dere came some old thieves 2 eat it alone,hum ha eat it alone,PDp nids ur support 2 give dem a knock,hum ha give dem a knock...
Posted: at 17-03-2011 08:21 PM (13 years ago) | Newbie
bodeniyi at 17-03-2011 08:59 PM (13 years ago) (m)
na which kind farmer joke be this?
Posted: at 17-03-2011 08:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Shehu ,i mean Poster you again, why you con post this kind retired joke here? e bi like say that knock wey you receive some years back never do you abi?take time ,next time na every body for naijapals go knock that you gallopy head
chicanorose at 18-03-2011 12:08 PM (13 years ago) (f)
worst joke ever.............. abeg if u wan remember ur primary school poem, go meet ya class teacher and not us wey dey here,,, as a 1st time offender, go and sin no more
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 18-03-2011 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
saviola8 at 18-03-2011 02:08 PM (13 years ago) (m)
Quote from: emejuru on 18-03-2011 01:13 AM
Shehu ,i mean Poster you again, why you con post this kind retired joke here? e bi like say that knock wey you receive some years back never do you abi?take time ,next time na every body for naijapals go knock that you gallopy head
...... na wah 4 u ooo,if u come knock me on top ma gallopy head,hw e go come b nw?abeg ooooo
Posted: at 18-03-2011 02:08 PM (13 years ago) | Newbie
saviola8 at 18-03-2011 02:17 PM (13 years ago) (m)
Quote from: chicanorose on 18-03-2011 12:08 PM
worst joke ever.............. abeg if u wan remember ur primary school poem, go meet ya class teacher and not us wey dey here,,, as a 1st time offender, go and sin no more
talk ur own make we hear....u no be jesus so i no go..... i go continue 2 dey sin .lol
Posted: at 18-03-2011 02:17 PM (13 years ago) | Newbie
saviola8 at 20-03-2011 07:47 PM (13 years ago) (m)
Quote from: emejuru on 20-03-2011 07:29 PM
yeye
yeye like u abi?change dat ure name" emejuru" emejuru na wetin elders 4 ma village dey talk wen dey won make sacrifice....na d name dey bring u bad luck n dey make u dey talk like..... juju.i no say u no get babe if nt she 4 tell u.okoko man like u
Posted: at 20-03-2011 07:47 PM (13 years ago) | Newbie
yeye like u abi?change dat ure name" emejuru" emejuru na wetin elders 4 ma village dey talk wen dey won make sacrifice....na d name dey bring u bad luck n dey make u dey talk like..... juju.i no say u no get babe if nt she 4 tell u.okoko man like u
you are a slave,see your monkey coat , yeye fowl like you,
Destinytalks at 21-03-2011 05:54 AM (13 years ago) (m)
Quote from: emejuru on 21-03-2011 01:57 AM
Quote from: saviola8 on 20-03-2011 07:47 PM
Quote from: emejuru on 20-03-2011 07:29 PM
yeye
yeye like u abi?change dat ure name" emejuru" emejuru na wetin elders 4 ma village dey talk wen dey won make sacrifice....na d name dey bring u bad luck n dey make u dey talk like..... juju.i no say u no get babe if nt she 4 tell u.okoko man like u
you are a slave,see your monkey coat , yeye fowl like you,
mak una liv ma yeye emejuru 4 mi oh!!!4 y na, nor 4lo dah w8sted sperm fyt oh, u hear?!!!!!
Posted: at 21-03-2011 05:54 AM (13 years ago) | Upcoming