lanudja at 5-04-2011 01:28 PM (14 years ago) (f) yes naa over yeye dey do u... Posted: at 5-04-2011 01:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
so stephen dey follow drive oga wife 2. Posted: at 5-04-2011 01:29 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:32 PM (14 years ago) (f) No mind am... bad pikin Posted: at 5-04-2011 01:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 5-04-2011 01:33 PM (14 years ago) (f) yes apple! dont be like him oooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 5-04-2011 01:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:35 PM (14 years ago) (f) Reply |
at 5-04-2011 01:35 PM (14 years ago) yes naa over yeye dey do u...
shoo na so e dey do you  ? Posted: at 5-04-2011 01:35 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 5-04-2011 01:37 PM (14 years ago) so stephen dey follow drive oga wife 2.
see this one ,where you from creep out? Posted: at 5-04-2011 01:37 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 5-04-2011 01:38 PM (14 years ago) see laff ooo, na waooo for yeye Posted: at 5-04-2011 01:38 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:40 PM (14 years ago) (f) so stephen dey follow drive oga wife 2.
see this one ,where you from creep out? Na ur bizness? Posted: at 5-04-2011 01:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:40 PM (14 years ago) (f) see laff ooo, na waooo for yeye No make me bite ur noseoooo Posted: at 5-04-2011 01:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 5-04-2011 01:42 PM (14 years ago) so stephen dey follow drive oga wife 2.
see this one ,where you from creep out? Na ur bizness? no na your business Amebo Posted: at 5-04-2011 01:42 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:44 PM (14 years ago) (f) Aproko witout wire Posted: at 5-04-2011 01:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 5-04-2011 01:44 PM (14 years ago) see laff ooo, na waooo for yeye No make me bite ur noseoooo you sure say na my nose be your target? Posted: at 5-04-2011 01:44 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:47 PM (14 years ago) (f) Yes naaaa.. another place dey wey i fit bite? Posted: at 5-04-2011 01:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 5-04-2011 01:49 PM (14 years ago) hehehe you funny no be small, but yeye plenty pass Posted: at 5-04-2011 01:49 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:51 PM (14 years ago) (f) Na u plenty pass bcos na u be yeye Posted: at 5-04-2011 01:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 5-04-2011 01:53 PM (14 years ago) so you say i don enter your head? Posted: at 5-04-2011 01:53 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 5-04-2011 01:53 PM (14 years ago) (f) na true talk lanudja hehehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 5-04-2011 01:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 5-04-2011 01:55 PM (14 years ago) (f) wow julu u don enter byters hand Posted: at 5-04-2011 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 5-04-2011 01:57 PM (14 years ago) (f) yes naaaa @deffney na him be yeye.. so na im plenty pass naaa Posted: at 5-04-2011 01:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |