dprofcbn at 26-03-2011 10:08 AM (14 years ago) (m) Why must it be post here is it because she is a star, many have been caught by such thing but never been post here,...please make una free the young star..no be only her they do am Posted: at 26-03-2011 10:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
honey247 at 26-03-2011 10:11 AM (14 years ago) (m) guys dt post this news.....i guess you guys dont go about snooping around ppl (especially ARTISTS)....gotta mind ya business! Posted: at 26-03-2011 10:11 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mimibre at 26-03-2011 11:02 AM (14 years ago) (f) ah, kelechi u no try at all, u don disgrace ur self be dat now, how una come support am na, person dey do examapractise una dey support am una no dey try oh! Posted: at 26-03-2011 11:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rotella at 26-03-2011 11:50 AM (14 years ago) (m) omo naija don spoil oh... i hope none of you will complain about the looting of treasury by politicians Posted: at 26-03-2011 11:50 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Abusiddiq at 26-03-2011 12:04 PM (14 years ago) (m) Wt? Who ever posted dis no try! Man, be lik say not be student u be. Change topic abeg. Posted: at 26-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Freshh50 at 26-03-2011 12:22 PM (14 years ago) (m) Na humanbeing em b ,abeg,who no d cheat 4 exam hall,,file jo Posted: at 26-03-2011 12:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gallanto at 26-03-2011 12:35 PM (14 years ago) (m) WHY THIS NAIJA PALS NO DEY POSTE GOOD NEWS FOR PEOPLE TO READ.IF NO BE LESBIANS E GO BE WIFE OF PRSIDENT DONT KNOW HOW TO SPEAK ENGLISH OR BEST UNVERSITY IN NAIJA WAS RETED 5MILLION IN THE WORD NOW A RAPPAR CAUGHT CHAETING INSHORT IS THIS NAIJA PALS MADE TO BROACAST BAD NEWS OR WHAT PLEASE TELL ME Posted: at 26-03-2011 12:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kaat75 at 26-03-2011 12:58 PM (14 years ago) (m) let he that has never cheated in an exams in one way or the other cast the first stone. Posted: at 26-03-2011 12:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ndomec at 26-03-2011 03:15 PM (14 years ago) (m) GUYS SHE IS NOT THE FIRST SO THERE IS NO BIG DEAL. PLEASE LEAVE THE ANGEL ALONE Posted: at 26-03-2011 03:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ndomec at 26-03-2011 03:18 PM (14 years ago) (m) GUYS SHE IS NOT THE FIRST SO THERE IS NO BIG DEAL. PLEASE LEAVE THE ANGEL ALONE Posted: at 26-03-2011 03:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
this poster, seriously you need to get a life...you like gossip a lot,even more than women.hiss
i thought i was the only one that noticed,lol.....na them sabi. Una no see im name? Nametalkam! That about sums it up. Posted: at 26-03-2011 03:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babebose at 26-03-2011 03:51 PM (14 years ago) (f) I'm amazed at some comments here....somebody cheated and people are supporting her simply because she's popular or because lecturers too indulge in practices! People are condemning our educational system and when somebody tries to do something differently by exposing a malpractice, that person's being condemned! Naija..............change must start somewhere....she's not just a student but a known-Nigerian music ambassador, a Nigerian representative and a role model...she should distinguish herself...if she couldn't pass reading, she has the option of leaving school afterall, without the certificate she's not doing badly and no one needs a B.Sc. to be a successful musician.............
you are right Posted: at 26-03-2011 03:51 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babebose at 26-03-2011 04:00 PM (14 years ago) (f) ah, kelechi u no try at all, u don disgrace ur self be dat now, how una come support am na, person dey do examapractise una dey support am una no dey try oh!
i wonder. Posted: at 26-03-2011 04:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
let he that has never cheated in an exams in one way or the other cast the first stone.
I cast am........ Posted: at 26-03-2011 06:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bali4real at 26-03-2011 06:30 PM (14 years ago) (m) Make una just leave kel alone.
abiooh. Posted: at 26-03-2011 06:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Make una just leave kel alone.
abiooh. Why we go leave am? Wetin she do good? Posted: at 26-03-2011 06:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 26-03-2011 06:37 PM (14 years ago) (m) LEAVE HER ALONE, CUS YOUR OWN WORST NA BECUS YOU DEY FAMOUS ? Posted: at 26-03-2011 06:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
LEAVE HER ALONE, CUS YOUR OWN WORST NA BECUS YOU DEY FAMOUS ?
Abeg bros, no vex o. But are u talking to me? I wan know o. Posted: at 26-03-2011 06:52 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osasu83 at 26-03-2011 07:31 PM (14 years ago) (m) NA TODAY MALPRATICE START UNA NO GET BETA THING TO TALK ABOUT WEN UNA POLITICIANS DEY STILL KILL WATIN UNA FIT DO Posted: at 26-03-2011 07:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
THIS IS ONE OF THE NUMEROUSE DISADVANTAGES THAT GOES WITH BEING A CELEBRITIY, PEOPLE ARE ALWAYS LOOKING FOR A WAY TO FIND FAULT IN WHATEVER YOU DO. Posted: at 26-03-2011 10:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |