Posted: at | |
| |||||
wetin i won use am do? Reply
| |||||
They won't..... ReplyFew of em will..... Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
capital NO!!! unless u just want to answer MRS ni Reply
| |||||
I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man. Reply
| |||||
FOR WETIN NAAAAAAAAAAAAAAA ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Se en ri awon ole yii ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: mercyilori on 25-03-2011 11:08 AM wetin i won use am do? Correct gurl. Wetin person go use stingy man do?
| |||||
Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:20 AM FOR WETIN NAAAAAAAAAAAAAAA Yes o Sophie. Abi na stand I go chop?
| |||||
i wont i got my reasons a friend in need is a friend in deed u know shit happens like i am admitted in the hospital Replyor i almost loose my life and he dont give a shit cos he cant spend if i come back alive he still wants to date me thts no friend dats an acquaintance an enemy is better than such man or when u have kids he wont be ready to let go money for the future and betterment of my kids i want my kids to have the best in life so a stingy man is a no go area for me i need only people tht i can count on not people thta will leave me when little storm sets in , itsdangerous to b around such people
| |||||
Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:23 AM Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:20 AM FOR WETIN NAAAAAAAAAAAAAAA Yes o Sophie. Abi na stand I go chop? me i wonder! how u dey.. long tym.. i dey go for Asari dokubo wife campaingn o Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:19 AM I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man. ma rival where u dey all this whilena wa ooo abi u go obodo oyibo ni
| |||||
she don run for Obalga counsellorship ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:34 AM Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:23 AM Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:20 AM FOR WETIN NAAAAAAAAAAAAAAA Yes o Sophie. Abi na stand I go chop? me i wonder! how u dey.. long tym.. i dey go for Asari dokubo wife campaingn o Try........... I hope sey stampede no go happen 2day.
| |||||
na bad luck be dat one na Stingy man hw in go be self Reply
| |||||
Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:41 AM Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:34 AM Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:23 AM Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:20 AM FOR WETIN NAAAAAAAAAAAAAAA Yes o Sophie. Abi na stand I go chop? me i wonder! how u dey.. long tym.. i dey go for Asari dokubo wife campaingn o Try........... I hope sey stampede no go happen 2day. nooooooooo no be now wey i dey involved Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: blessedme on 25-03-2011 11:36 AM Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:19 AM I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man. ma rival where u dey all this whilena wa ooo abi u go obodo oyibo ni Blessed, U no try at all. Even if every other person 4get me, u and Sophie no suppose 4 get me. Una dey make me cry............... :'( I dey vex. ![]() Blessed even if I no want kennee to marry u, dat one no mean sey u go forget me. U forget sey our querrel never end?
| |||||
Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:40 AM she don run for Obalga counsellorship No............................ I no be politician. I bi Civil servant.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:45 AM Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:41 AM Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:34 AM Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:23 AM Quote from: sophiebaby on 25-03-2011 11:20 AM FOR WETIN NAAAAAAAAAAAAAAA Yes o Sophie. Abi na stand I go chop? me i wonder! how u dey.. long tym.. i dey go for Asari dokubo wife campaingn o Try........... I hope sey stampede no go happen 2day. nooooooooo no be now wey i dey involved I pray make e no happen. I beg, bring face cap na dt. shirt 4 me o. If dem share moni there let me know make I for send u my a/c no., u hear
| |||||
Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:46 AM Quote from: blessedme on 25-03-2011 11:36 AM Quote from: bomsiluv on 25-03-2011 11:19 AM I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man. ma rival where u dey all this whilena wa ooo abi u go obodo oyibo ni Blessed, U no try at all. Even if every other person 4get me, u and Sophie no suppose 4 get me. Una dey make me cry............... :'( I dey vex. ![]() Blessed even if I no want kennee to marry u, dat one no mean sey u go forget me. U forget sey our querrel never end? pls forgive me and accept ma apology...meanwhile me and kennee don finish our wedding sef i still love u ![]() ![]() ![]() ![]()
|
UK-based Nigerian Man Challenges Briton to an English Test in Viral Twitter Face-Off
Davido's Manager, Asa Asika Reportedly Set to Tie The Knot With Lover, Leo
Man Bagged Death Sentence For Killing His Friend Over Cap In Kano
Like Father, Like Son! Cristiano Ronaldo’s Son Makes Portugal Debut
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.