bomsiluv at 25-03-2011 11:53 AM (14 years ago) (f) na bad luck be dat one na Stingy man hw in go be self
My dear, no bi only bad luck, na bad market. Posted: at 25-03-2011 11:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 25-03-2011 11:53 AM (14 years ago) (f) They won't.....
Few of em will.....
y should we??? Posted: at 25-03-2011 11:53 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 25-03-2011 11:55 AM (14 years ago) (f) I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man.
ma rival where u dey all this while na wa ooo abi u go obodo oyibo ni Blessed, U no try at all. Even if every other person 4get me, u and Sophie no suppose 4 get me. Una dey make me cry............... :'( I dey vex. 
Blessed even if I no want kennee to marry u, dat one no mean sey u go forget me. U forget sey our querrel never end?i dey call u na ya number no dey go.. oya sorry.. come make i carry u go for launch
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-03-2011 11:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 25-03-2011 11:58 AM (14 years ago) (f) I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man.
ma rival where u dey all this while na wa ooo abi u go obodo oyibo ni Blessed, U no try at all. Even if every other person 4get me, u and Sophie no suppose 4 get me. Una dey make me cry............... :'( I dey vex. 
Blessed even if I no want kennee to marry u, dat one no mean sey u go forget me. U forget sey our querrel never end?ma dear am so sorry, i never forget u...a lot of things on ma mind pls forgive me and accept ma apology...meanwhile me and kennee don finish our wedding sef i still love u  even tho u dey put catacata btw us......pls dont :'( :'( :'( again Hw is Kennee doing? Tell him I missed him even if he doesn't miss me. Posted: at 25-03-2011 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 25-03-2011 12:04 PM (14 years ago) (f) I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man.
ma rival where u dey all this while na wa ooo abi u go obodo oyibo ni Blessed, U no try at all. Even if every other person 4get me, u and Sophie no suppose 4 get me. Una dey make me cry............... :'( I dey vex. 
Blessed even if I no want kennee to marry u, dat one no mean sey u go forget me. U forget sey our querrel never end?i dey call u na ya number no dey go.. oya sorry.. come make i carry u go for launch Sophie na lie u talk. U no get my fone no. Na which joint u wan carry me go becos na bole and fish I wan chop u no sey the weather dey cool. Na Marine Base we go go? Posted: at 25-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 25-03-2011 12:18 PM (14 years ago) (f) I can't imagine myself dating or getting married to a stingy man.
ma rival where u dey all this while na wa ooo abi u go obodo oyibo ni Blessed, U no try at all. Even if every other person 4get me, u and Sophie no suppose 4 get me. Una dey make me cry............... :'( I dey vex. 
Blessed even if I no want kennee to marry u, dat one no mean sey u go forget me. U forget sey our querrel never end?ma dear am so sorry, i never forget u...a lot of things on ma mind pls forgive me and accept ma apology...meanwhile me and kennee don finish our wedding sef i still love u  even tho u dey put catacata btw us......pls dont :'( :'( :'( again Hw is Kennee doing? Tell him I missed him even if he doesn't miss me. i will tell him when he comes back today Posted: at 25-03-2011 12:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Dozb at 25-03-2011 01:31 PM (14 years ago) (f) capital NO!!! unless u just want to answer MRS ni
.@blessedme,wat if yle dating him,he was stingy.but finally u married him and he suddenly became generous,nko. Posted: at 25-03-2011 01:31 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
blessedme at 25-03-2011 01:35 PM (14 years ago) (f) some men dont take care of their babe monetarily buh some other ways...i will understand that and stay put buh that one dat doesnt allow his 1naira to fall in any way am sorry for him no is ma answer Posted: at 25-03-2011 01:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 25-03-2011 01:51 PM (14 years ago) (f) So what's the meaning of "LOVE IS SHARING"? No matter what being stingy is not a desirable quality of a man and a woman too.................... Posted: at 25-03-2011 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugochuks at 25-03-2011 01:53 PM (14 years ago) (m) I don hear,well for u ladies wet dey shout here,whats the prob with a guy being stingy? Bcos the guy no let u turn am to ATM abi? See dem mouf! Lazy chaps! My girl loves me just bcos im stingy to da bone,,abeggggiiii
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME Posted: at 25-03-2011 01:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Am not a stingy man.....so any lady wud want to marry me!....... Posted: at 25-03-2011 02:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dozb at 25-03-2011 02:09 PM (14 years ago) (f) I don hear,well for u ladies wet dey shout here,whats the prob with a guy being stingy? Bcos the guy no let u turn am to ATM abi? See dem mouf! Lazy chaps! My girl loves me just bcos im stingy to da bone,,abeggggiiii
.e dey ur face.dat ur babe too stingy hersef,cos stingy + stingy = naati.(longer troat) Posted: at 25-03-2011 02:09 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
SAmyrocko at 25-03-2011 02:28 PM (14 years ago) (m) Frankly speaking,can u date or even marry a man who is stingy,not dat he doesnt have the money to spend.speak ur mind on this.
Look at you as if you are not stingy with your thing.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 25-03-2011 02:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sheree at 25-03-2011 02:35 PM (14 years ago) (f) I cannot fit ra ra ra abeggi Posted: at 25-03-2011 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dozb at 25-03-2011 03:01 PM (14 years ago) (f) Frankly speaking,can u date or even marry a man who is stingy,not dat he doesnt have the money to spend.speak ur mind on this.
Look at you as if you are not stingy with your thing.  .Abeg u knw me b4,hw u knw sey i dey stingy wit my tin.infact ova stingy dey wori me 4 those wey dey stingy too wit their pocket. Posted: at 25-03-2011 03:01 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
blessedme at 25-03-2011 03:03 PM (14 years ago) (f) Posted: at 25-03-2011 03:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
cocoeni at 29-05-2011 04:09 PM (13 years ago) (f) Rat race . Posted: at 29-05-2011 04:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
KINGJHOE at 29-05-2011 04:30 PM (13 years ago) (m) WAHALA DEYOOOOOOOOOOOO BIG TIME Posted: at 29-05-2011 04:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u can give without love but you can't love without given. If u r stingy it means u don't love me Posted: at 28-09-2011 01:27 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Treasure2 at 13-02-2012 02:17 PM (13 years ago) (f) Posted: at 13-02-2012 02:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |