JIFLEXY (Page 31)

Date: 25-03-2011 3:34 pm (13 years ago) | Author: princess smart
1 ... 28 29 30 [31] 32 33
- aliaaz at 31-03-2011 05:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jiflexy on 31-03-2011 05:39 PM
Tink dis one dey SICK.

SEE AS U BLIKE HOUSE BOY,DEY FORM TIMAYA,NA HUNGER GO HELP U BABER DAY UR DADA WEN DEY YELLOW,
U EVEN LOOK GANJA SICK,WITH DS UR STATURE,MK UR FAMILY FIND ROPE OR HEAVY CHAIN TIE FOR UR WAIST
MAKE WIND NO CARRY U LOST,COS NA ONLY HEAD I DEY SEE FOR UR BODY,I DEY FIND UR LEG FOR THAT UR SHORT


Lol c dis one wey nor knw himslf still dey tlk....c ur pik self....i wonda whether yew even know wetin b ur pro slf.

Posted: at 31-03-2011 05:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princess4jifs at 31-03-2011 05:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.
Posted: at 31-03-2011 05:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- princess4jifs at 31-03-2011 05:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: jiflexy on 31-03-2011 05:39 PM
Tink dis one dey SICK.

SEE AS U BLIKE HOUSE BOY,DEY FORM TIMAYA,NA HUNGER GO HELP U BABER DAY UR DADA WEN DEY YELLOW,
U EVEN LOOK GANJA SICK,WITH DS UR STATURE,MK UR FAMILY FIND ROPE OR HEAVY CHAIN TIE FOR UR WAIST
MAKE WIND NO CARRY U LOST,COS NA ONLY HEAD I DEY SEE FOR UR BODY,I DEY FIND UR LEG FOR THAT UR SHORT


Lol c dis one wey nor knw himslf still dey tlk....c ur pik self....i wonda whether yew even know wetin b ur pro slf.

HEY BABY PLS DON'T TRADE WORD'S WIF MAD MEN OK.LETS GO TO BED IT LATE. Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss MY KISS TO U IS TO INFINITY.
Posted: at 31-03-2011 05:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jiflexy at 31-03-2011 06:00 PM (13 years ago)
(m)
ol c dis one wey nor knw himslf still dey tlk....c ur pik self....i wonda whether yew even know wetin b ur pro slf.
THAT UR ROAD SIDE GLASSES DEY GIVE U EYE PROBLEM,DAT GLASSES GET NAME?
SEE THE BACKGROUND OF UR PIX,U GO KNOW SAY,NA HIDE AND SMOKE IGBO JOINT B DAT,GO PUT TOWER FOR NECK TO COMPLETE UR
STATUS,FILIO DA PUTANA,SEE UR PRO FOR BACK OF HOUSE,WHEN PIPO DEY FRONT
Posted: at 31-03-2011 06:00 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 31-03-2011 06:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.

I wonda when yew go GROW wiv ur $500 glasses.

Posted: at 31-03-2011 06:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 31-03-2011 06:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 06:02 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.

I wonda when yew go GROW wiv ur $500 glasses.
Hehehehehe

Posted: at 31-03-2011 06:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 31-03-2011 06:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:55 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: jiflexy on 31-03-2011 05:39 PM
Tink dis one dey SICK.

SEE AS U BLIKE HOUSE BOY,DEY FORM TIMAYA,NA HUNGER GO HELP U BABER DAY UR DADA WEN DEY YELLOW,
U EVEN LOOK GANJA SICK,WITH DS UR STATURE,MK UR FAMILY FIND ROPE OR HEAVY CHAIN TIE FOR UR WAIST
MAKE WIND NO CARRY U LOST,COS NA ONLY HEAD I DEY SEE FOR UR BODY,I DEY FIND UR LEG FOR THAT UR SHORT


Lol c dis one wey nor knw himslf still dey tlk....c ur pik self....i wonda whether yew even know wetin b ur pro slf.

HEY BABY PLS DON'T TRADE WORD'S WIF MAD MEN OK.LETS GO TO BED IT LATE. Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss MY KISS TO U IS TO INFINITY.

Mature childish pps

Posted: at 31-03-2011 06:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jiflexy at 31-03-2011 06:05 PM (13 years ago)
(m)
noffin is coming after him,so he ll walk wif out looking back.

Your hussy uko.......i want am to hire me so dat i do so kain job for am

IFOGRA,U SAY MAKE I WATCH MY BACK,WHY U WANT MAKE I HIRE YOU COME DO SUM KAIN JOB
ABI U DON GO MEET XTER COLLECT MAGU FROM AM,MK I PUT FOR HER TO CROSS

So you don agree to carry anoda man's wife. Ahhhhhhh wetin she do to you....
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink
IFOGRA,U ARE A FUNNY DUDE,
SHE NO DO ANYTHING TO ME,I JUST LOVE HER

Posted: at 31-03-2011 06:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- princess4jifs at 31-03-2011 06:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 06:02 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.

I wonda when yew go GROW wiv ur $500 glasses.


U FINK I WILL SPEND MORE ON A SCALY-WAG LIKE U,GODFORBID.I BERA TKAE MY MONEY TO THE ORPHANGE.
Posted: at 31-03-2011 06:06 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 31-03-2011 06:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Michro on 31-03-2011 06:03 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 06:02 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.

I wonda when yew go GROW wiv ur $500 glasses.
Hehehehehe

Nor mind dem jor, those wey get mouth sit down dey do reasonable tins.

Posted: at 31-03-2011 06:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jiflexy at 31-03-2011 06:08 PM (13 years ago)
(m)
ALIAAZ,GO COLLECT SKERO,MK U HIGH MORE,ABI NA SEPE DEY MAKE U DRY LIKE MY GRAN MA FIRE WOOD,SEE U PDS TALKS
WELL I NO XPECT ANY GOOD AND MEANINGFUL THING FROM U
Posted: at 31-03-2011 06:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 31-03-2011 06:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 04:22 PM
Quote from: kebella on 31-03-2011 04:20 PM
Quote from: AlphaOscar on 31-03-2011 03:00 PM
Quote from: jiflexy on 31-03-2011 02:44 PM
Now that I've shown my face (the guy in yellow), let's talk; and I've got few questions for ya;
1. What's wrong with your husband?
2. Where you blindfolded when you married him that he is no longer appealing to you that you are looking for an handbag to join body?
3. Are you a christian or a muslim?
let me rest my case for now.

YOU ARE A MAN INDEED,I LIKE UR BRAVERY,1 ADVISE,TRY TO MIND YOUR BUSINESS,
RELIGION HAVE NOTHING TO DO WITH THIS,
DONT LET  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

My guy, no be fight na, we are talking like mature minds here, in fact I'm just trying to be a brother's keeper. It would be a shame if you are falling for this kind thing, besides there are young bloods every where, why would you wanna mess urself up with a ... Lips Sealed
I mean bro, lions don't play with dogs, they don't just fit into each other.

yu mean with a sugar mummy or an old cargo  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

i be lion he bi dog so i  fiit swallow am iif he try me.

< Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked  i hate lions

Posted: at 31-03-2011 06:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princess4jifs at 31-03-2011 06:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 06:06 PM
Quote from: Michro on 31-03-2011 06:03 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 06:02 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.

I wonda when yew go GROW wiv ur $500 glasses.
Hehehehehe

Nor mind dem jor, those wey get mouth sit down dey do reasonable tins.

AFTER A BUSY DAY U EXPECT US NOT TO HAVE FUN AT NIGHT BEFORE BEDTIME,GO DIE THEN COS WE AINT READY TO.U WAY DEY DAY TIME DEY NP,YAHOO BOY,HOW MUCH MORE PPLE WAY DEY NIGHT.YEYE.IN EVERY FIN THERE IS TIME.AFTER WORK FUN.OK MAKE I DEY TEACH U.
Posted: at 31-03-2011 06:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cyndi3 at 31-03-2011 06:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 26-03-2011 12:08 PM
there is even a resemblance in their names princess4jifs  JIFLEXY
u both sound related... Shocked Shocked Shocked
Posted: at 31-03-2011 06:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- princess4jifs at 31-03-2011 06:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 31-03-2011 06:12 PM
Quote from: chiglamour4u on 26-03-2011 12:08 PM
there is even a resemblance in their names princess4jifs  JIFLEXY
u both sound related... Shocked Shocked Shocked

YAH HE IS MY PRECIOUS HEARTBEAT,BEST HUSBAND IN THE WORLD.
Posted: at 31-03-2011 06:14 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cyndi3 at 31-03-2011 06:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 06:14 PM
Quote from: cyndi3 on 31-03-2011 06:12 PM
Quote from: chiglamour4u on 26-03-2011 12:08 PM
there is even a resemblance in their names princess4jifs  JIFLEXY
u both sound related... Shocked Shocked Shocked

YAH HE IS MY PRECIOUS HEARTBEAT,BEST HUSBAND IN THE WORLD.
Oh I see..thats gud, cos i thot for a moment u were professin love to someone else and not ur hubby Grin
Posted: at 31-03-2011 06:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- prosperos at 31-03-2011 06:18 PM (13 years ago)
(m)
hmm you got a husband and now you are looking for a boy friend that is "ADULTERY" for God's sake stop it "OR" are you "jocking" or "MOCKING" that guy Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 31-03-2011 06:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 31-03-2011 06:19 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-03-2011 06:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 31-03-2011 06:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 31-03-2011 06:16 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 06:14 PM
Quote from: cyndi3 on 31-03-2011 06:12 PM
Quote from: chiglamour4u on 26-03-2011 12:08 PM
there is even a resemblance in their names princess4jifs  JIFLEXY
u both sound related... Shocked Shocked Shocked

YAH HE IS MY PRECIOUS HEARTBEAT,BEST HUSBAND IN THE WORLD.
Oh I see..thats gud, cos i thot for a moment u were professin love to someone else and not ur hubby Grin
Cheesy Cheesy

Posted: at 31-03-2011 06:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- aliaaz at 31-03-2011 06:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 06:06 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 06:02 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:53 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:46 PM
Quote from: princess4jifs on 31-03-2011 05:35 PM
Quote from: aliaaz on 31-03-2011 05:31 PM
Tink dis one dey SICK.

FROM UR PIX U LOOK MORE SICKER,LIKE PERSON WEY MARIGUANA TURN HIM HEAD UPSIDE DOWNWARD.OSIGE

4 ur mind yew dey yan, buh carry on dey fool urself.


REMOVE THAT 10KOBO GLASSES  AND SEE WELL,OK I GIVE 500DOLLAR GLASSES,FOR FREE CHEAP RIT.SO U CAN SEE CLEARLY AND KNOW WE ARE JUST HAVING FUN AND LIVING LIFE OK.BONGA FISH.MY DAUGHTER FAT PASS U SELF.

I wonda when yew go GROW wiv ur $500 glasses.


U FINK I WILL SPEND MORE ON A SCALY-WAG LIKE U,GODFORBID.I BERA TKAE MY MONEY TO THE ORPHANGE.

Yhu know wot Madam superior ? i tink i don't hav tym for yew nd ur $500 glasses buh b advised 2 pls go learn aw 2 tlk in public places lik dat cos dis childish attitude of urs ain't gunna get yew anywhere yew numskull

Posted: at 31-03-2011 06:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 28 29 30 [31] 32 33