ONLY GOD CAN SAVE (Page 3)

Date: 08-04-2011 3:53 pm (14 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 [3] 4
- terryworld at 9-04-2011 01:09 PM (14 years ago)
(m)
lol,leave dat 4 me to do,na me go personally handle dat

Posted: at 9-04-2011 01:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 9-04-2011 01:15 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Atty on the making

Posted: at 9-04-2011 01:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 9-04-2011 01:21 PM (14 years ago)
(m)
lol

Posted: at 9-04-2011 01:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- olooworlay at 9-04-2011 01:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on  9-04-2011 01:07 PM
Quote from: olooworlay on  9-04-2011 12:43 PM
Quote from: Deffney on  9-04-2011 12:40 PM
@oloo.........u want fight me? u sure?
make u prepare urself ooo
i dey come! Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

nothin u go do. Cool Cool Cool

i dey come with sack..make i put u and hang for tree....na stubborn pikin Cheesy
Posted: at 9-04-2011 01:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 9-04-2011 02:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  9-04-2011 01:21 PM
lol

Terry U c dat olooworlay wey ur side
d boy dey do strong head so abeg do me one favor
I go sharpen dis axe well well give u make u just break am into two
no miss am ooo  Angry Angry

Posted: at 9-04-2011 02:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-04-2011 02:06 PM (14 years ago)
Cheii una don craze finish?
if the craze remain make i no,
so i go come back when e finish,
yeye pals Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-04-2011 02:06 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 9-04-2011 02:13 PM (14 years ago)
(f)
u wan play safe....abi?
na u be yeye father... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
see now u start again

Posted: at 9-04-2011 02:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- olooworlay at 9-04-2011 02:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: olooworlay on  9-04-2011 01:39 PM
Quote from: Deffney on  9-04-2011 01:07 PM
Quote from: olooworlay on  9-04-2011 12:43 PM
Quote from: Deffney on  9-04-2011 12:40 PM
@oloo.........u want fight me? u sure?
make u prepare urself ooo
i dey come! Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

nothin u go do. Cool Cool Cool

i dey come with sack..make i put u and hang for tree....na stubborn pikin Cheesy

eeh...see "MAMA" wan put pikin 4 sack.i dey wait oh
Posted: at 9-04-2011 02:18 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 9-04-2011 02:23 PM (14 years ago)
(f)
i dey come Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 9-04-2011 02:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 9-04-2011 02:40 PM (14 years ago)
(m)
Emejuru dat fin wey u talk now, u no kno say u dey 4 my bad hand
U wan make I test dat axe 4ur head?

Posted: at 9-04-2011 02:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- olooworlay at 9-04-2011 02:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on  9-04-2011 02:23 PM
i dey come Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

till u cum
Posted: at 9-04-2011 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 9-04-2011 03:14 PM (14 years ago)
Quote from: Deffney on  9-04-2011 02:13 PM
u wan play safe....abi?
na u be yeye father... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
see now u start again

I no believe any thing you talk,
cuz you na made in china ,
original fake Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-04-2011 03:14 PM (14 years ago) |
Reply
- at 9-04-2011 03:16 PM (14 years ago)
Quote from: jossy4reall on  9-04-2011 02:40 PM
Emejuru dat fin wey u talk now, u no kno say u dey 4 my bad hand
U wan make I test dat axe 4ur head?

As for you your yeye just start,
I go wait small see where e go
carry you to b4 i hang you.
yeye Grin
Posted: at 9-04-2011 03:16 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 9-04-2011 03:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  9-04-2011 03:16 PM
Quote from: jossy4reall on  9-04-2011 02:40 PM
Emejuru dat fin wey u talk now, u no kno say u dey 4 my bad hand
U wan make I test dat axe 4ur head?

As for you your yeye just start,
I go wait small see where e go
carry you to b4 i hang you.
yeye Grin

C na only mouth u get if I just release my hands na 2 share u into 2 b dat
but make I just dey luk u 1st Wink Wink

Posted: at 9-04-2011 03:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 9-04-2011 03:50 PM (14 years ago)
(f)
no mind am... Cheesy

Posted: at 9-04-2011 03:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 9-04-2011 03:57 PM (14 years ago)
Una two yeye expired,cheii
 the one wey take una now
na crazy yeye just over size una head. Cheesy
Posted: at 9-04-2011 03:57 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 9-04-2011 04:12 PM (14 years ago)
(f)
ah ah see ur head e don swellap small small Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
na ur head size like jackfruit... Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 9-04-2011 04:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 9-04-2011 04:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  9-04-2011 03:57 PM
Una two yeye expired,cheii
 the one wey take una now
na crazy yeye just over size una head. Cheesy

U dey try meooo
I go play penalty shootout on dis ur head wey be like eighteen yard box of  Enyimba pitch Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 9-04-2011 04:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 9-04-2011 05:00 PM (14 years ago)
(m)
last prayer.................. Grin Grin

Posted: at 9-04-2011 05:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 9-04-2011 05:01 PM (14 years ago)
(f)
call native doctor for am Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 9-04-2011 05:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions