NAIJA PALS PARTY (Page 6)

Date: 27-11-2008 11:11 am (16 years ago) | Author: Osituga Foluso
1 ... 3 4 5 [6]
- C-boy at 3-12-2008 04:45 PM (16 years ago)
(m)
where's da party @

Posted: at 3-12-2008 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osituga at 3-12-2008 04:47 PM (16 years ago)
(m)
@ Mushin- olosha...u know there abi?
Posted: at 3-12-2008 04:47 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- C-boy at 3-12-2008 04:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: osituga on  3-12-2008 04:47 PM
@ Mushin- olosha...u know there abi?
Osituga hope u rnt kidding me

Posted: at 3-12-2008 04:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Richardboma at 3-12-2008 05:00 PM (16 years ago)
(m)
GUYS D PARTY NA INDIA FILM SINCE UNA DEY TALK PARTY PARTY OK MAK D VENUE B MY HOUSE 4 CREEK WHERE MILLTANT'S DEY ABI E NO GUD....MAKE UNA REPLY FAST B4 MY DANCE STEP FINISH..Lol Cool

Posted: at 3-12-2008 05:00 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- herdeysohjy at 2-01-2009 01:36 PM (16 years ago)
(m)
you just dey talk, no action at all
Posted: at 2-01-2009 01:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kelzteady at 2-01-2009 01:59 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Richardboma on  3-12-2008 05:00 PM
GUYS D PARTY NA INDIA FILM SINCE UNA DEY TALK PARTY PARTY OK MAK D VENUE B MY HOUSE 4 CREEK WHERE MILLTANT'S DEY ABI E NO GUD....MAKE UNA REPLY FAST B4 MY DANCE STEP FINISH..Lol Cool
na true ohh!
Posted: at 2-01-2009 01:59 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- tman4real at 2-01-2009 02:13 PM (16 years ago)
(m)
true talk
Posted: at 2-01-2009 02:13 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- osituga at 3-01-2009 03:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: C-boy on  3-12-2008 04:55 PM
Quote from: osituga on  3-12-2008 04:47 PM
@ Mushin- olosha...u know there abi?
Osituga hope u rnt kidding me


I no dey kid u....i just dey adult you
Posted: at 3-01-2009 03:46 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 3-01-2009 05:33 PM (16 years ago)
(m)
Party for mouth

Posted: at 3-01-2009 05:33 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princemech at 3-01-2009 05:49 PM (16 years ago)
(m)
cash 4 ground
Posted: at 3-01-2009 05:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- keveen at 3-01-2009 05:58 PM (16 years ago)
(m)
At Last the party no <HOLD> whatta f*ck!

Posted: at 3-01-2009 05:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nividad at 3-01-2009 09:51 PM (16 years ago)
(f)

na wa oh

Posted: at 3-01-2009 09:51 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- keveen at 3-01-2009 10:26 PM (16 years ago)
(m)
same nii

Posted: at 3-01-2009 10:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osituga at 4-01-2009 12:16 AM (16 years ago)
(m)
Same Same Same Same Same
Posted: at 4-01-2009 12:16 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- akjasper at 4-01-2009 01:12 AM (16 years ago)
(m)
Bla bla bla bla
Posted: at 4-01-2009 01:12 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- godferyluvs at 4-01-2009 01:57 AM (16 years ago)
(m)
the blame on the moderator cause i think is the person who can host the party and he phyuk up
Posted: at 4-01-2009 01:57 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6]

Featured Discussions