is it normal?
Posted: at | |
is it normal?
| |||||
Its normal but u have to control it so dat it will not control u ReplyCuz when it take control of u and u do it in d public den pple wil luuk at u somehow and some will fink may b dis gal is not perfectly ok Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 20-04-2011 07:32 AM Its normal but u have to control it so dat it will not control u jossy, na you gongo no dey perfectly ok...Cuz when it take control of u and u do it in d public den pple wil luuk at u somehow and some will fink may b dis gal is not perfectly ok see as you just dey waste gramma for nothing... just imagine all the gramma wey you just waste now now... because of babe abi.. ![]() ara agbawu gi there....
| |||||
Quote from: gracerin on 20-04-2011 06:49 AM sometimes I laugh remembering a joke I have heard in the past and you sef... e better make you go consult oracle... no be for here you go dey ask that kin question... is it normal? ![]()
| |||||
I do that too some times. ReplyIt is normal
| |||||
Quote from: gracerin on 20-04-2011 06:49 AM sometimes I laugh remembering a joke I have heard in the past is it normal? no it is nt normal, dat is kolo
| |||||
its normal Reply
| |||||
i don hear u Reply
| |||||
Quote from: Sheree on 20-04-2011 11:24 AM I do that too some times. huh? It is normal ![]() how you take know?
| |||||
@kriatanus, Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() it is normal
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 20-04-2011 12:31 PM @kriatanus, heheheheheheeee.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() it is normal ![]() happi baffday... ![]()
| |||||
@KRISTANUS, THANKS BABY MOI Reply
| |||||
THANKS STEPHEN153 Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-04-2011 10:09 AM Quote from: jossy4reall on 20-04-2011 07:32 AM Its normal but u have to control it so dat it will not control u jossy, na you gongo no dey perfectly ok...Cuz when it take control of u and u do it in d public den pple wil luuk at u somehow and some will fink may b dis gal is not perfectly ok see as you just dey waste gramma for nothing... just imagine all the gramma wey you just waste now now... because of babe abi.. ![]() ara agbawu gi there.... Bia kris isi ebe anyu nsi ![]() ikporo utaba ![]() Otuto tokwa gi na otule D grammar na ur own ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-04-2011 10:10 AM Quote from: gracerin on 20-04-2011 06:49 AM sometimes I laugh remembering a joke I have heard in the past and you sef... e better make you go consult oracle... no be for here you go dey ask that kin question... is it normal? ![]() Because u don dey serve oracle dats y u dey tell her make she consult oracle, so u go tell her 2 bring 1 goat and fowl wey u eat. Onye wayo ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: gracerin on 20-04-2011 06:49 AM sometimes I laugh remembering a joke I have heard in the past is it normal? what joke was that?
| |||||
Quote from: jossy4reall on 20-04-2011 07:59 PM Quote from: Kristiantus on 20-04-2011 10:10 AM Quote from: gracerin on 20-04-2011 06:49 AM sometimes I laugh remembering a joke I have heard in the past and you sef... e better make you go consult oracle... no be for here you go dey ask that kin question... is it normal? ![]() Because u don dey serve oracle dats y u dey tell her make she consult oracle, so u go tell her 2 bring 1 goat and fowl wey u eat. Onye wayo ![]() ![]() ![]() ![]() wetin concern you... you think say e easy to dey handle oracle?... muntulaa..
| |||||
Quote from: jossy4reall on 20-04-2011 07:56 PM Quote from: Kristiantus on 20-04-2011 10:09 AM Quote from: jossy4reall on 20-04-2011 07:32 AM Its normal but u have to control it so dat it will not control u jossy, na you gongo no dey perfectly ok...Cuz when it take control of u and u do it in d public den pple wil luuk at u somehow and some will fink may b dis gal is not perfectly ok see as you just dey waste gramma for nothing... just imagine all the gramma wey you just waste now now... because of babe abi.. ![]() ara agbawu gi there.... Bia kris isi ebe anyu nsi ![]() ikporo utaba ![]() Otuto tokwa gi na otule D grammar na ur own ![]() ![]()
| |||||
Quote from: gracerin on 20-04-2011 06:49 AM sometimes I laugh remembering a joke I have heard in the past is it normal? Lady, I see you are checking to make sure all is sane with you. Relax sister, you are perfectly normal. And beautiful too. dan fulani
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)