kenolis at 5-05-2011 02:14 AM (14 years ago) (m) question
i no wan hear any how question for here ooo Posted: at 5-05-2011 02:14 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-05-2011 05:37 AM (14 years ago) (m) ur own self no complete , if u no play war start, if u no thief meat for pot,if u no peep girl for bath room,if u no hide change,if u no fight for street, if u no play ball for road,if u no smoke paper,if u no do kebkeb kabukabu.
haaaaaa so u dey peep woman if she dey bath? wetin u see?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-05-2011 05:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-05-2011 05:38 AM (14 years ago) (m) wetin dey smell una?
kenlois never bath....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-05-2011 05:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-05-2011 05:42 AM (14 years ago) (m) this your own na for calebs like dracula... christopher lee....  jealousy jealousy... oya open ur teeth make i see? dis pikin go brush joor... wetin that one come mean?  
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-05-2011 05:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
this your own na for calebs like dracula... christopher lee....  jealousy jealousy... oya open ur teeth make i see? dis pikin go brush joor... wetin that one come mean?    nwanna, ju o amaka oo... Posted: at 5-05-2011 11:02 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
amaka hana ju gi
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chica how na? Posted: at 5-05-2011 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 5-05-2011 01:54 PM (14 years ago) (m) solid, all your own, na to dey ask girls how na!!! you no dey ask man self? Posted: at 5-05-2011 01:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
jovison at 5-05-2011 01:55 PM (14 years ago) (m) chika fyn. Posted: at 5-05-2011 01:55 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenolis at 5-05-2011 01:58 PM (14 years ago) (m) Reply |
solid, all your own, na to dey ask girls how na!!! you no dey ask man self?  this one ..... which one be ur own ... how many times u don hail me? Posted: at 5-05-2011 03:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chica how na?
i dey coleeeeeeeeee wat of u
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 03:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solid, all your own, na to dey ask girls how na!!! you no dey ask man self?  bad belle
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
babe no mind him..... him get bad belle Posted: at 5-05-2011 03:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abi ooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 03:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but u no say na only me and u dey here ... Posted: at 5-05-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no preoblem
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 5-05-2011 05:11 PM (14 years ago) e plenty for una two Posted: at 5-05-2011 05:11 PM (14 years ago) | | |
Reply |
na u know
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 5-05-2011 05:14 PM (14 years ago) (f) i dey catch u now hehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 5-05-2011 05:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |