
no na the one wey she give me be that, she even wear the one wey i give am



Posted: at | |
Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 07:11 PM Skypon na d love wey u wan give Abolore na im u wear 4 ya body like dis ![]() no na the one wey she give me be that, she even wear the one wey i give am ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Its not so good joke . Reply
| |||||
who be this one? Replyna upside down u dey read? abeg, go play for pig nyash ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
kai sky u too bad oo Reply
| |||||
but na true nah Replyi no know why newbie go come dey talk jaburata for here ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na wao Reply
| |||||
na waa for wetin? ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:18 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 07:01 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:30 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 02:01 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:57 AM Quote from: jossy4reall on 3-05-2011 10:18 PM Quote from: richy_ex on 3-05-2011 09:53 PM you don eat sef since morning? Come if na me u dey follow talk den yes I don eat well well even skypon too don eat, na 4 five star hotel we dey go eat nowadayz Unlike u wey dey chop grass wit dat only one lamb wey u get and before dat ur lamb go grow make u go sell am start biz. Cost of things go dey very high and d only thing wey d money fit afford na to buy anoda lamb and continue eating grass wit it. ok!!!! him think say we dey go eat for mama kafaya shop like him and emejuru dey go? tell am say our levels don changeeeeeee..................... ![]() ![]() U dey carry ur shoulder up bcuz I carry go there abi U no go with me again see this one ooo ![]() ![]() ![]() when i dey 17 yrs na him i don dey go there, so no be bcos me and u go there go make u dey make noise....... ![]() ![]() cheii dis guy talk tru naa, no body go beat u if u talk tru ok as u don dey go there since seventeen 17yrs and u are 19 now. u don suppose to know their address so tell me their address ![]() ![]() no oooooooooooooooooooh i no go tell u..... u want make i tell u so that u go begin dey go there dey chop abi? no go there oooo, na bigger boys na them dey go there ![]() ![]() ![]() Comot joor u no kno there, I just say make i kno weda u go remember as I don carry go there b4 Dats y I no wan tell u dat day say I get life apartment for five star bcuz if I talk am u no go ever 4get d address U go carry dat ur gf wey still dey bedwet go dey spoil things for me ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:16 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 06:43 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:22 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 01:47 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:53 AM Quote from: jossy4reall on 3-05-2011 09:31 PM Quote from: Skypon2002 on 2-05-2011 09:00 PM Quote from: jossy4reall on 1-05-2011 07:36 PM Skypon hw much u go sell dis joke ![]() haha u wan buy the joke? just bring N 1000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000.............for the joke ![]() ![]() I am writing acheck now which name I go write ![]() write skypon2002 but i no even sure if u get bank account ![]() O yes I don't have an account but without dat I can still give u a cheque but the way u sounded am not sure if u will be able to catch the cheque. U sound like pple in d village wey fink say na only person wey get account fit give cheque. If can assure me dat u know where and how to catch any check given to u den I will send it to u bros bone that levels...... u no get money ![]() Who tell u say I no get money? I get #10 naira here wit me and if u make me vex I go give am to u make u go buy groundnut chop ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeye don finish u ooooo i no dey chop gnut. na for tantanlizer i dey go chop everyday.......... ![]() ![]() Kaii u wey dey buy gnut put for ya pocket dey bring dem out one one ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:20 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 07:05 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:28 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 01:57 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:54 AM Quote from: richy_ex on 3-05-2011 09:53 PM you don eat sef since morning? yep bros, u no need to bother i see am wen him dey chop perboiled rice, oil and lizard meat.....him com top am with palmie ![]() ![]() C d level of ur mentality just bcuz I carry u go five star hotel go eat, wey be say u reach there come dey request for Abacha and roasted yam which they no dey sell for there. and d combination sef make every body tire 4 u For ur information dat thing wey u see me eat there no b perboiled rice it is Italian rice and d meat meat no b lizard na crocodile tail. dat one u dey palmie na diluted wine 4rm Italy u no act wise at all, Infact u embarrassed me 4dia no b small ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() huh! u don lie ooooo u and who go five star hotel? that food wey i see u dey chop na for mama kafaya shop i see u nah abi u wan lie? ![]() If u say na mama Kafaya shop be dat na im b say two things are involve is either u no dey C well or u no dey luuk well ![]() ![]() i see well and i look well na there be ur joint nah! i see u the other day wey u dey look kafaya for nyash.... ![]() ![]() ![]() make u no toast am ooooo ![]() ![]() No worry I go ever try toast am beside I no fit near dat kind place So carry on she is for u and oda guyz wey dey eat dia too ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
yeye Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 10-05-2011 05:30 PM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:18 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 07:01 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:30 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 02:01 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:57 AM Quote from: jossy4reall on 3-05-2011 10:18 PM Quote from: richy_ex on 3-05-2011 09:53 PM you don eat sef since morning? Come if na me u dey follow talk den yes I don eat well well even skypon too don eat, na 4 five star hotel we dey go eat nowadayz Unlike u wey dey chop grass wit dat only one lamb wey u get and before dat ur lamb go grow make u go sell am start biz. Cost of things go dey very high and d only thing wey d money fit afford na to buy anoda lamb and continue eating grass wit it. ok!!!! him think say we dey go eat for mama kafaya shop like him and emejuru dey go? tell am say our levels don changeeeeeee..................... ![]() ![]() U dey carry ur shoulder up bcuz I carry go there abi U no go with me again see this one ooo ![]() ![]() ![]() when i dey 17 yrs na him i don dey go there, so no be bcos me and u go there go make u dey make noise....... ![]() ![]() cheii dis guy talk tru naa, no body go beat u if u talk tru ok as u don dey go there since seventeen 17yrs and u are 19 now. u don suppose to know their address so tell me their address ![]() ![]() no oooooooooooooooooooh i no go tell u..... u want make i tell u so that u go begin dey go there dey chop abi? no go there oooo, na bigger boys na them dey go there ![]() ![]() ![]() Comot joor u no kno there, I just say make i kno weda u go remember as I don carry go there b4 Dats y I no wan tell u dat day say I get life apartment for five star bcuz if I talk am u no go ever 4get d address U go carry dat ur gf wey still dey bedwet go dey spoil things for me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ok where the hotel dey? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 10-05-2011 05:33 PM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:16 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 06:43 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:22 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 01:47 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:53 AM Quote from: jossy4reall on 3-05-2011 09:31 PM Quote from: Skypon2002 on 2-05-2011 09:00 PM Quote from: jossy4reall on 1-05-2011 07:36 PM Skypon hw much u go sell dis joke ![]() haha u wan buy the joke? just bring N 1000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000.............for the joke ![]() ![]() I am writing acheck now which name I go write ![]() write skypon2002 but i no even sure if u get bank account ![]() O yes I don't have an account but without dat I can still give u a cheque but the way u sounded am not sure if u will be able to catch the cheque. U sound like pple in d village wey fink say na only person wey get account fit give cheque. If can assure me dat u know where and how to catch any check given to u den I will send it to u bros bone that levels...... u no get money ![]() Who tell u say I no get money? I get #10 naira here wit me and if u make me vex I go give am to u make u go buy groundnut chop ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeye don finish u ooooo i no dey chop gnut. na for tantanlizer i dey go chop everyday.......... ![]() ![]() Kaii u wey dey buy gnut put for ya pocket dey bring dem out one one ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na me and u dey do am nah, abi u don 4get? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 10-05-2011 05:37 PM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:20 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 07:05 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:28 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 01:57 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:54 AM Quote from: richy_ex on 3-05-2011 09:53 PM you don eat sef since morning? yep bros, u no need to bother i see am wen him dey chop perboiled rice, oil and lizard meat.....him com top am with palmie ![]() ![]() C d level of ur mentality just bcuz I carry u go five star hotel go eat, wey be say u reach there come dey request for Abacha and roasted yam which they no dey sell for there. and d combination sef make every body tire 4 u For ur information dat thing wey u see me eat there no b perboiled rice it is Italian rice and d meat meat no b lizard na crocodile tail. dat one u dey palmie na diluted wine 4rm Italy u no act wise at all, Infact u embarrassed me 4dia no b small ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() huh! u don lie ooooo u and who go five star hotel? that food wey i see u dey chop na for mama kafaya shop i see u nah abi u wan lie? ![]() If u say na mama Kafaya shop be dat na im b say two things are involve is either u no dey C well or u no dey luuk well ![]() ![]() i see well and i look well na there be ur joint nah! i see u the other day wey u dey look kafaya for nyash.... ![]() ![]() ![]() make u no toast am ooooo ![]() ![]() No worry I go ever try toast am beside I no fit near dat kind place So carry on she is for u and oda guyz wey dey eat dia too ![]() ![]() aaaaaaah so u don dey deny am? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 06:21 PM Quote from: jossy4reall on 10-05-2011 05:30 PM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:18 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 07:01 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:30 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 02:01 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:57 AM Quote from: jossy4reall on 3-05-2011 10:18 PM Quote from: richy_ex on 3-05-2011 09:53 PM you don eat sef since morning? Come if na me u dey follow talk den yes I don eat well well even skypon too don eat, na 4 five star hotel we dey go eat nowadayz Unlike u wey dey chop grass wit dat only one lamb wey u get and before dat ur lamb go grow make u go sell am start biz. Cost of things go dey very high and d only thing wey d money fit afford na to buy anoda lamb and continue eating grass wit it. ok!!!! him think say we dey go eat for mama kafaya shop like him and emejuru dey go? tell am say our levels don changeeeeeee..................... ![]() ![]() U dey carry ur shoulder up bcuz I carry go there abi U no go with me again see this one ooo ![]() ![]() ![]() when i dey 17 yrs na him i don dey go there, so no be bcos me and u go there go make u dey make noise....... ![]() ![]() cheii dis guy talk tru naa, no body go beat u if u talk tru ok as u don dey go there since seventeen 17yrs and u are 19 now. u don suppose to know their address so tell me their address ![]() ![]() no oooooooooooooooooooh i no go tell u..... u want make i tell u so that u go begin dey go there dey chop abi? no go there oooo, na bigger boys na them dey go there ![]() ![]() ![]() Comot joor u no kno there, I just say make i kno weda u go remember as I don carry go there b4 Dats y I no wan tell u dat day say I get life apartment for five star bcuz if I talk am u no go ever 4get d address U go carry dat ur gf wey still dey bedwet go dey spoil things for me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ok where the hotel dey? U don take style dey ask me abi Ok make I tell u but no carry dat ur kafaya girl go there oooooo Dem plenty but na Abuja Sheraton I dey go for Ladi Kwali St, Abuja But I still get room for Sheraton Lagos at Mobolaji Bank Anthony Way, Airport Rd, Ikeja, Lagos If u wan C me come meet me there ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 06:23 PM Quote from: jossy4reall on 10-05-2011 05:33 PM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 08:16 AM Quote from: jossy4reall on 9-05-2011 06:43 PM Quote from: Skypon2002 on 8-05-2011 11:22 AM Quote from: jossy4reall on 5-05-2011 01:47 PM Quote from: Skypon2002 on 5-05-2011 05:53 AM Quote from: jossy4reall on 3-05-2011 09:31 PM Quote from: Skypon2002 on 2-05-2011 09:00 PM Quote from: jossy4reall on 1-05-2011 07:36 PM Skypon hw much u go sell dis joke ![]() haha u wan buy the joke? just bring N 1000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000 00000000000000000000000000000000000.............for the joke ![]() ![]() I am writing acheck now which name I go write ![]() write skypon2002 but i no even sure if u get bank account ![]() O yes I don't have an account but without dat I can still give u a cheque but the way u sounded am not sure if u will be able to catch the cheque. U sound like pple in d village wey fink say na only person wey get account fit give cheque. If can assure me dat u know where and how to catch any check given to u den I will send it to u bros bone that levels...... u no get money ![]() Who tell u say I no get money? I get #10 naira here wit me and if u make me vex I go give am to u make u go buy groundnut chop ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeye don finish u ooooo i no dey chop gnut. na for tantanlizer i dey go chop everyday.......... ![]() ![]() Kaii u wey dey buy gnut put for ya pocket dey bring dem out one one ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na me and u dey do am nah, abi u don 4get? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I no 4get but dat wan don teey naa but ya own be say u still dey do am uptill now ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() u nko? u go put bread for one pocket, put akara for the second pocket, com dey pinch am one by one dey chop ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 2-05-2011 08:57 PM Quote from: VICRAM on 1-05-2011 01:08 PM i luv ur joke. yaaaa thanks i will post more of my funny jokes............ Abeg noffin funny here, mschewwww
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba