Posted: at | |
| |||||
WETIN SEF. NA ONLY DIS JOKE DEY? UNA DON OVERFLOG AM. THE JOKE IS BANNED. NO ONE SHOULD POST THIS JOKE AGAIN Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
MY GUY I TIRE O, NAIJA TOO DEY COPY, DEY NO FIT DO THINGS ON THERE OWN, ABEG ABEG IF U NO GET CORRECT JOKE NO TRY SHOW UR SEF Reply
| |||||
una hear am. if you no get original joke, read other people own make u rest abeg Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
KPAM... I no just know why some kind pple no wan hear word... Reply
| |||||
hair dey grow for their ear Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Guy u wey write dis stuff, u neva read am here b4? Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 2-12-2008 10:22 AM WETIN SEF. NA ONLY DIS JOKE DEY? UNA DON OVERFLOG AM. THE JOKE IS BANNED. NO ONE SHOULD POST THIS JOKE AGAIN ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if u lyke u ban this joke....e go still come back in twenty folds............dat tyme na to run comot 4rm NP u go dey think make we flog shit comot 4rm n e body wey post this joke again........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
Make una no kill the guy na! Only three posts on NP. I mean, he's a bloody newbie! Let him be. Reply
| |||||
why e no check b4 he post. ignorance no be excuse Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 2-12-2008 08:59 PM why e no check b4 he post. ignorance no be excuse Quote from: Toks-E on 2-12-2008 08:22 PM Quote from: rezimero on 2-12-2008 10:22 AM WETIN SEF. NA ONLY DIS JOKE DEY? UNA DON OVERFLOG AM. THE JOKE IS BANNED. NO ONE SHOULD POST THIS JOKE AGAIN ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if u lyke u ban this joke....e go still come back in twenty folds............dat tyme na to run comot 4rm NP u go dey think make we flog shit comot 4rm n e body wey post this joke again........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i still dey talk am 2.0.
| |||||
Rezi na true word u talk sha... Reply
| |||||
all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard Reply
| |||||
What??? Reply
| |||||
Quote from: abraks on 3-12-2008 09:59 PM all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard Wetin dey worry this green horn sef? Them say you pirate joke na e you catch fire? Wait make them tell you half of wetin them abuse my 'coat'! I no know why you dey yan like pikin. We go boot you commot for NP-o!
| |||||
Quote from: abraks on 3-12-2008 09:59 PM all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard OH NO HE DIDNT!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 2-12-2008 08:59 PM why e no check b4 he post. ignorance no be excuse Very True... I took over a week before I come post one single thing! So, this ABRAK or wetin be ur name, kiya for here. Na thesame way U go post one stupid useless joke called [Mmmmm]. Common joke, U no fi joke, U de abuse! Na cheap internet (from neighbours) de cause all this kind things wo! @ ABRAKS (again): Where is FCT? Where? AS U de see place for map U wan claim!!! KAI! Oya tell us the color!!! (the guy go still talk, wo! E go call color, Na me tell una). ...God forbid bad KIDS de grow.
| |||||
Quote from: abraks on 3-12-2008 09:59 PM all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard Bros... Why all dis T** C*****ng... No worry we go reason... But no be for here... Na For FCT ![]() ![]() ![]() Aw u take know sey i be liverpool... Wen u say i gather liver... ![]() ![]() ![]()
| |||||
abraks if you see gbege you go fit wedge am? b4 you dey misyan for here. who dash you FCT? na one deep villa for niger state you dey Reply
| |||||
9jakrazy as old as u are.so now NP na ur priority.c as u dey yarn.no go try dey hamma.dey reason NP ok.c as u tight face like dry purge.take time oh Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot