Mmmmm (Page 3)

Date: 02-12-2008 6:48 am (15 years ago) | Author: abrakson
1 2 [3] 4
- rezimero at 5-12-2008 10:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Grtmimshak on  4-12-2008 10:27 PM
browsing is met for everyone..one year old kid could watch some cartoons too...This naija pals is for everyone...and there are other sections too...you can search for where u belong....
bros GOD bless u left right back front and center. may that your suit sorry i mean coat never grow old. even if you don die generations to generations go benefit from am. tell that abraks wey grow hair for im ear. e no dey hear word.
Posted: at 5-12-2008 10:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 10:49 AM (15 years ago)
(m)
Hmmmm... Nice prayers rezi... So u sabi pray 4 pple like dis...
Posted: at 5-12-2008 10:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 5-12-2008 01:15 PM (15 years ago)
(m)
Rev. rezimero!
Posted: at 5-12-2008 01:15 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 01:22 PM (15 years ago)
(m)
No... Rezi na Rev doctor Rezi...
Posted: at 5-12-2008 01:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 5-12-2008 01:30 PM (15 years ago)
(m)
More like it. Native doc. for that matter. You wan try!
Posted: at 5-12-2008 01:30 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-12-2008 04:38 PM (15 years ago)
(m)
why una dey fall my hand na? i no fit be pope?
Posted: at 5-12-2008 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 04:43 PM (15 years ago)
(m)
U reach na...
Posted: at 5-12-2008 04:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 5-12-2008 04:47 PM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 5-12-2008 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 04:58 PM (15 years ago)
(m)
ok. na the next pope una dey see so
Posted: at 5-12-2008 04:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abraks at 7-12-2008 05:49 AM (15 years ago)
(m)
if u turn pope,i no go church again ohh!!!
Posted: at 7-12-2008 05:49 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 7-12-2008 08:08 AM (15 years ago)
(f)
evrybodi.... oya stop all this. abraks go to bed, or find the correct forum, Rezi, no mind that guy. Sleep dey worry am!!!

Posted: at 7-12-2008 08:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 10:52 AM (15 years ago)
(m)
Sillyjoker why u dey shout like pesin mama na...
Posted: at 8-12-2008 10:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 11:04 AM (15 years ago)
(m)
no she no dey shout like mama. she dey shout like harsh aunty Grin
Posted: at 8-12-2008 11:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 11:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: abraks on  7-12-2008 05:49 AM
if u turn pope,i no go church again ohh!!!
you better stop to dey go church now because i don confirm as the next pope. make e no be say went i don enter the position na me go come pursue from church. by the way, you first dey go church b4?
Posted: at 8-12-2008 11:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 11:08 AM (15 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 8-12-2008 11:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 26-12-2008 05:49 PM (15 years ago)
(m)
poe ko, malam ni!
Posted: at 26-12-2008 05:49 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 07:18 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  8-12-2008 11:04 AM
no she no dey shout like mama. she dey shout like harsh aunty Grin
All join, I get water cain wey I dey use flog my shidren if them no hear word like abrak...lol

Posted: at 27-12-2008 07:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 27-12-2008 07:23 AM (15 years ago)
(m)
Na child abuse b that o
Posted: at 27-12-2008 07:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 07:29 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on 27-12-2008 07:23 AM
Na child abuse b that o

Na shidren I dey flog no be child diffrence dey na...lol Grin

Posted: at 27-12-2008 07:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 27-12-2008 07:33 AM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 27-12-2008 07:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4