sa-fire at 7-12-2008 04:44 PM (16 years ago) (f) where am?
 Love Always Shines Every time Remember to Smile  we r LASERS not losers Posted: at 7-12-2008 04:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-12-2008 04:47 PM (16 years ago) (m) i no bow for any fine babe here na only Sa_fire i bow for Posted: at 7-12-2008 04:47 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
sa-fire at 7-12-2008 04:48 PM (16 years ago) (f) hahaha u try..
 Love Always Shines Every time Remember to Smile  we r LASERS not losers Posted: at 7-12-2008 04:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 7-12-2008 04:50 PM (16 years ago) (m) Na she be the Finebabe so na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-12-2008 04:50 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 7-12-2008 04:51 PM (16 years ago) (m) Hehe'''' @ kennee--- now u're talking Posted: at 7-12-2008 04:51 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
sa-fire at 7-12-2008 04:57 PM (16 years ago) (f) na una no..
 Love Always Shines Every time Remember to Smile  we r LASERS not losers Posted: at 7-12-2008 04:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin una go gyv the person wey win Posted: at 7-12-2008 05:04 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sa-fire at 7-12-2008 05:06 PM (16 years ago) (f) Wetin una go gyv the person wey win
help me ask dem o!
 Love Always Shines Every time Remember to Smile  we r LASERS not losers Posted: at 7-12-2008 05:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-12-2008 05:06 PM (16 years ago) (m) One Benz S550 Posted: at 7-12-2008 05:06 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-12-2008 05:09 PM (16 years ago) (m) the most beautyful wetin? Posted: at 7-12-2008 05:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-12-2008 05:10 PM (16 years ago) (m) girl Posted: at 7-12-2008 05:10 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
no be only Benz osituga,no make people do u juju oh,so dem go win... sa-fire i just dey wonder becuz i see one girl dey fight for the post,even the poster sef wun win,he said he is the most hansom.this thin go soon bring fight. Posted: at 7-12-2008 05:10 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 7-12-2008 05:12 PM (16 years ago) (m) l dey watch
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-12-2008 05:12 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 7-12-2008 05:19 PM (16 years ago) (m) no be only Benz osituga,no make people do u juju oh,so dem go win...
sa-fire i just dey wonder becuz i see one girl dey fight for the post,even the poster sef wun win,he said he is the most hansom.this thin go soon bring fight.
Juju !!!...i fear ooo...kennee don go consult him oracle..lol Posted: at 7-12-2008 05:19 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
prencess at 7-12-2008 05:20 PM (16 years ago) (f) Reply |
digitalman at 7-12-2008 05:21 PM (16 years ago) (m) hmm Posted: at 7-12-2008 05:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 7-12-2008 05:22 PM (16 years ago) (m) D boy mata tire u abi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-12-2008 05:22 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Be with someone who knows wat they ve wen they ve u............  Posted: at 7-12-2008 05:23 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osituga at 7-12-2008 05:25 PM (16 years ago) (m) How una no go tire...Husband and Wife Posted: at 7-12-2008 05:25 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 7-12-2008 05:34 PM (16 years ago) (m)
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-12-2008 05:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |