neossha at 10-05-2011 04:47 PM (12 years ago) (f) ZZZZZZzzzzzzzz Posted: at 10-05-2011 04:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 04:47 PM (12 years ago) (m) for give ur snake poisoned frog, him go chop and die, one time them i go come beat u like small pikin Grin Grin Grin Grin ma snake na chop and strong more so no leh leh u snake wey dey vomit eba yesterday, na him u say him strong?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 04:50 PM (12 years ago) (m) fish bone. hehe i go just break u break me? hahaha, u never jam na broken bottle i go take follow u, i go take am design ur face
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmagency9 at 10-05-2011 04:55 PM (12 years ago) (m) Na blow i go take arrange your bones
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 10-05-2011 04:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 10-05-2011 04:56 PM (12 years ago) (f) Stephen, no gree o make u facebook Skypon back Posted: at 10-05-2011 04:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 10-05-2011 04:56 PM (12 years ago) ZZZZZZzzzzzzzz see this bee ooo, oya fly enter skypon mouth go shit, him don make noise too much Posted: at 10-05-2011 04:56 PM (12 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 05:13 PM (12 years ago) (m) Na blow i go take arrange your bones
that ur akamu blow? i go give better akpu blow 70kg
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 05:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 05:14 PM (12 years ago) (m) if to say him do am, him for see wetin i for do am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 05:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 05:15 PM (12 years ago) (m) ZZZZZZzzzzzzzz see this bee ooo, oya fly enter skypon mouth go shit, him don make noise too much ur own na small case na just koboko i go use follow u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 05:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yeye Posted: at 10-05-2011 05:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omilim at 11-05-2011 01:33 AM (12 years ago) (f) so typical of skypon and stephen.. Posted: at 11-05-2011 01:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 11-05-2011 05:28 AM (12 years ago) (f) i wan see d fight between 2 of u!~
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 11-05-2011 05:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
frayobkk at 11-05-2011 05:41 AM (12 years ago) (m) una dey crack joke for hereohhhh
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 11-05-2011 05:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KINGJHOE at 11-05-2011 11:21 AM (12 years ago) (m) HEHEHE Posted: at 11-05-2011 11:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-05-2011 11:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 11-05-2011 12:07 PM (12 years ago) i don tire for all this kind abeg i pass Posted: at 11-05-2011 12:07 PM (12 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 11-05-2011 09:10 PM (12 years ago) (m) wetin that one mean?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-05-2011 09:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-05-2011 09:11 PM (12 years ago) (m) so u want make we fight?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-05-2011 09:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nellkiss at 11-05-2011 09:35 PM (12 years ago) (f) Skypon, u never still stop to dey kiss abi???.....................Am back............Wey my hubby RIVER NIGER Posted: at 11-05-2011 09:35 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 11-05-2011 09:53 PM (12 years ago) (m) u are welcomed oooo we really missed u so much.......welcome river will soon come around i took very good care of him
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-05-2011 09:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |