Luvnprince at 10-05-2011 06:29 PM (13 years ago) (m)
I remember bck den wey we still b small pikin,u knw as ajebota pikin na anytym we go jst tell our dad say daddy daddy cum nd take us out we wnt 2 go 2 d beach or mr bigs imediatly we go enta car go na so d kpako pikin dem 4 our yard dey jealous us na him 1 day dia dad came bck 4rm wrk na so dem go mit am say daddy daddy cum nd take us out,wit VeXInaTioN na him d man ans Are u stupie Take u to Wie hhen na hin dem say no daddy we wnt 2 go 2 BibLe StUdY.
Post Reply
Posted: at 10-05-2011 06:29 PM (13 years ago) | Upcoming
dollymacy at 10-05-2011 06:32 PM (13 years ago) (m)
i c
welcome to jungle
Posted: at 10-05-2011 06:32 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply Luvnprince at 10-05-2011 06:50 PM (13 years ago) (m)
i c welcome to jungle
10kz ma bro i knw ma way arnd d jungle.
Posted: at 10-05-2011 06:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply femilux at 10-05-2011 06:56 PM (13 years ago) (m)
mind changing answer dats wat i call dis
Posted: at 10-05-2011 06:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply dollymacy at 10-05-2011 06:58 PM (13 years ago) (m)
i c welcome to jungle
10kz ma bro i knw ma way arnd d jungle.
hey don say dat here
dem go lost u, especial Steve, Emejuru and sky
Posted: at 10-05-2011 06:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply Skypon2002 at 10-05-2011 07:04 PM (13 years ago) (m)
instead wey i go lost am, i go show am the way
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 10-05-2011 07:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply Skypon2002 at 10-05-2011 07:05 PM (13 years ago) (m)
bros u are welcomed jare
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 10-05-2011 07:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply Luvnprince at 10-05-2011 08:24 PM (13 years ago) (m)
ooööøshey jare padi mi.
Posted: at 10-05-2011 08:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply jaolab at 10-05-2011 08:40 PM (13 years ago) (m)
guy u are highly welcome to yeye forum
Posted: at 10-05-2011 08:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply kenolis at 10-05-2011 09:08 PM (13 years ago) (m)
i c welcome to jungle
10kz ma bro i knw ma way arnd d jungle.
hey don say dat here
dem go lost u, especial Steve, Emejuru and sky
you really get the name, special sky
Posted: at 10-05-2011 09:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply brightossy at 11-05-2011 09:26 AM (13 years ago) (m)
Poster, i hope u no yeye?
Posted: at 11-05-2011 09:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply hammedkola at 11-05-2011 03:58 PM (13 years ago) (m)
poster make dem no infect u ooo
see person wey dey give advice
Posted: at 11-05-2011 03:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply Sheree at 11-05-2011 04:05 PM (13 years ago) (f)
i c welcome to jungle
10kz ma bro i knw ma way arnd d jungle.
I like dat
Posted: at 11-05-2011 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 11-05-2011 04:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply kenolis at 11-05-2011 04:43 PM (13 years ago) (m)
poster make dem no infect u ooo
see person wey dey give advice
you know well well
Posted: at 11-05-2011 04:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 11-05-2011 04:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply kenolis at 11-05-2011 04:48 PM (13 years ago) (m)
na u sabi...i no get your time
Posted: at 11-05-2011 04:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply Emmagency9 at 11-05-2011 05:32 PM (13 years ago) (m)
hehe
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL !. Have a nice trip. ✔
Posted: at 11-05-2011 05:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply kenolis at 11-05-2011 06:15 PM (13 years ago) (m)
this one na fawu laugh
Posted: at 11-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply Skypon2002 at 11-05-2011 08:25 PM (13 years ago) (m)
ooööøshey jare padi mi.
if u need a guide, i will show u d way
call on me anytime
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 11-05-2011 08:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply