NA SO U SWEET ??

Date: 04-12-2008 3:01 pm (15 years ago) | Author: henry iyke
[1] 2
- at 4-12-2008 03:01 PM (15 years ago)
(m)
There lived a chief and his wife, with two house maids named okon and ikaite...One day, the chief called

ikaite into his bedroom and slept with her. after he had finish sexing her, the chief now said thus;haabaa

ikaite you sweet well  well o .....ikaite replied to the chief and said "OGA NA SO OKON DEY TELL ME SAY I
SWEET PASS MADAM O"   

Posted: at 4-12-2008 03:01 PM (15 years ago) | Newbie
- orezo at 4-12-2008 03:18 PM (15 years ago)
(m)
Make i talk...
Posted: at 4-12-2008 03:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Henry1759 at 4-12-2008 04:14 PM (15 years ago)
(m)
Na freestyle so make u talk o
Posted: at 4-12-2008 04:14 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 4-12-2008 04:31 PM (15 years ago)
(m)
Na u say make i talk oooh...
Dis joke wen u post eeehn... Na old cargo for dis forum... Infact dem born am here... E grow for dis community... Marry for here too... Born different many children when be like am too... After sumtime e kon die... Now u don kon use one of im pikin take wake am up again... Aldo sey d joke funny, E no kon too sweet again bcos i don over read different kind of am reach 100 times... U try sha but na d mata be dat... I know u fit post beta ones But try to screen am first... U hear...

Hope sey u no vex sey i don talk now??? Bcos na u say make i talk...
Posted: at 4-12-2008 04:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 4-12-2008 04:42 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  4-12-2008 04:31 PM
Na u say make i talk oooh...
Dis joke wen u post eeehn... Na old cargo for dis forum... Infact dem born am here... E grow for dis community... Marry for here too... Born different many children when be like am too... After sumtime e kon die... Now u don kon use one of im pikin take wake am up again... Aldo sey d joke funny, E no kon too sweet again bcos i don over read different kind of am reach 100 times... U try sha but na d mata be dat... I know u fit post beta ones But try to screen am first... U hear...

Hope sey u no vex sey i don talk now??? Bcos na u say make i talk...

OREZO pity dis guy small na,
abi u wan kill am, see now dey poor guy don dey cry e no get mouth to talk again

henry sorry oh , no cry too much make dem no call u PIKIN
no mind orezo u hear
Posted: at 4-12-2008 04:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- babycross at 4-12-2008 04:50 PM (15 years ago)
(f)
encourage us our new yarns no be everytime u go show say u dey jobless
Posted: at 4-12-2008 04:50 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- luvlykristie at 4-12-2008 05:01 PM (15 years ago)
(f)
abeg nor vex but the joke don too common. read first before you post your own. u try but i nor like am again.
Posted: at 4-12-2008 05:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 4-12-2008 05:30 PM (15 years ago)
(m)
Na wetin i dey try talk be dat...
Posted: at 4-12-2008 05:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 09:01 PM (15 years ago)
(m)
OLD JOKE!!! THIS JOKE IS BANNED. DO NOT POST THIS JOKE AGAIN Angry Angry Angry Angry
Posted: at 4-12-2008 09:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 4-12-2008 11:19 PM (15 years ago)
(m)
i know say if rezi no talk put then e no go complete
Posted: at 4-12-2008 11:19 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 5-12-2008 01:51 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 09:01 PM
OLD JOKE!!! THIS JOKE IS BANNED. DO NOT POST THIS JOKE AGAIN Angry Angry Angry Angry


u supposed to woze the guy some "slaps"



i u no go fit......i go flog am 1 milla times oh!!!!!

Posted: at 5-12-2008 01:51 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:05 AM (15 years ago)
(m)
Toks... U wan kill am... Aw u go flog pesin i million times... Abeg no do am oooh.. Abeg toks... U hear...
Posted: at 5-12-2008 09:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Henry1759 at 5-12-2008 09:14 AM (15 years ago)
(m)
If i  say all of una wey dey against me dey mad! una go say na curse b dat Xpecially 'OREZO' No wonda dat guy dey wey u spoil him joke dey treten u so...y u dey show ur smal sef
Posted: at 5-12-2008 09:14 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:20 AM (15 years ago)
(m)
Henry... Wetin na... Why u wan kon fight me na... Na me talk sey i wan flog u???
Posted: at 5-12-2008 09:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:51 AM (15 years ago)
(m)
By the way sef no be u sey make i talk Huh? Huh? Huh?
Posted: at 5-12-2008 09:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 09:54 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  4-12-2008 11:19 PM
i know say if rezi no talk put then e no go complete
true talk. you dey reason well Grin Grin Grin
Posted: at 5-12-2008 09:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:56 AM (15 years ago)
(m)
Na correct Guy na...
Posted: at 5-12-2008 09:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 5-12-2008 10:27 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  5-12-2008 09:51 AM
By the way sef no be u sey make i talk Huh? Huh? Huh?


no mind the guy jare.....

Posted: at 5-12-2008 10:27 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lovemar at 5-12-2008 10:32 AM (15 years ago)
(f)
nice joke
Posted: at 5-12-2008 10:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 10:35 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  5-12-2008 10:27 AM
Quote from: orezo on  5-12-2008 09:51 AM
By the way sef no be u sey make i talk Huh? Huh? Huh?


no mind the guy jare.....


D matter tire me ooh...
Posted: at 5-12-2008 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2