Sweet Escape!!!

Date: 04-12-2008 5:20 pm (15 years ago) | Author: Ejemai Stephen
[1] 2
- at 4-12-2008 05:20 PM (15 years ago)
(m)
A man once told his son to always play a trick whenever the Landlord comes around for his rent... Whenever the landlord comes around the man always says "Oga abeg wait make my pikin bring d money come"... "Ovo, come, where d money i giv u keep for landlord?" He asked... "Papa, no vex, e lost for road wen i go by sumtin oneday"... "What??? Shouted d man... Today u must leave dis house... Na under bridge me and u go dey stay now... he threatened. Out of pity, d Landlord gave them some extra time to pay their bills...
This went one for 2months... Until a day when d father slapped Ovo in a bid to convince the Landlord... But the landlord who was pissed off by the attitude of his tenants, threatened dat his next coming will be with thugs to beat up the man if doesnt pay his rent.This slap really pained Ovo and Ovo decided to take revenge for the slap sum day...
Fortunately for the man, He was able to gathered the exact money needed to pay the rent... Unkowingly dat his son Ovo had a plan... He dropped d money in the hands of his son and said "Keep am ooh!!! I no wan hear say e lost ooh, Landlord go come collect am dis evening..
Evening came and d landlord arrived with a bus filled with boys... He shouts "Mr man, where is my money pay me now now or face the consequenses"... The man laughs and says "Oga cool down make i pay u, why u wan embarrass me like dis na???" Ovo bring the money he shouted... Ovo comes and with his face squeezed, replying "Which money??? U give me money???" D father thinking Ovo was still playing the old trick yelled back "Ovo, na under bridge we go stay ooh... Ovo smiles and says "Why we neva pack go there since, e don tey wen i like to stay there sef" As d papa hear am, cold catch am... He look d crowd when wan beat am and calculate d money when ovo say no dey with am again... As he dey shake wan talk to landlord, na im cardiac arrest just hold am... Na so im pass there die...  Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2008 05:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- luvlykristie at 4-12-2008 05:33 PM (15 years ago)
(f)
this kind joke big o. na wayo naim kill d papa while revenge com render ovo fatherless. who dem go come blame now?
Posted: at 4-12-2008 05:33 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Kennycynth at 4-12-2008 05:37 PM (15 years ago)
(f)
i never laugh like dis before........
dis joke funny no be small
Posted: at 4-12-2008 05:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- corah2 at 4-12-2008 05:43 PM (15 years ago)
(f)
its ok...............................sha
Posted: at 4-12-2008 05:43 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 4-12-2008 05:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: luvlykristie on  4-12-2008 05:33 PM
this kind joke big o. na wayo naim kill d papa while revenge com render ovo fatherless. who dem go come blame now?

Who u go blame B4... When dey papa dey play yeye trick kon still slap Ovo join for the matter... No be ovo fault... He no know sey na so e go be... Grin Grin Grin

But d man no pay d money last last na... He escape am go hell fire...
Posted: at 4-12-2008 05:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wowolarry at 4-12-2008 08:05 PM (15 years ago)
(m)
Men dis joke wetin funny for inside.Got jokes dat'l crack u guys ribs.
Posted: at 4-12-2008 08:05 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 4-12-2008 08:42 PM (15 years ago)
(m)
OREEEEEEEEEEEEEEEEEEEZO!!! Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 4-12-2008 08:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- e4ma at 5-12-2008 12:19 AM (15 years ago)
(f)
wow
funny joke
Posted: at 5-12-2008 12:19 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 5-12-2008 01:53 AM (15 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin




e remain one more sentence i 4 carry u go meet D banj make im flog u well for dis obeying the "NO Long tin statement" Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 5-12-2008 01:53 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henry1759 at 5-12-2008 09:18 AM (15 years ago)
(m)
I HAVE HEARD DIS B4 THINK VERY  WEL B4 POSTIN UR JOKES Huh? SAME OLD STORIES
Posted: at 5-12-2008 09:18 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:22 AM (15 years ago)
(m)
Henry... Why u dey lie for here... Bcos say i advice u for ur joke na im make u kon dey talk like dis... Joke wen be sey na me siddon reason am... Kia... I fear u oooh...
Posted: at 5-12-2008 09:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:31 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: wowolarry on  4-12-2008 08:05 PM
Men dis joke wetin funny for inside.Got jokes dat'l crack u guys ribs.

U no go fit see am na...
Posted: at 5-12-2008 09:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:38 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 08:42 PM
OREEEEEEEEEEEEEEEEEEEZO!!! Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Yes rezi... (singing)Una go hala my name one day ooh... One day ooh...
Posted: at 5-12-2008 09:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 09:52 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Henry1759 on  5-12-2008 09:18 AM
I HAVE HEARD DIS B4 THINK VERY  WEL B4 POSTIN UR JOKES Huh? SAME OLD STORIES
you lie for this one. this na original joke
Posted: at 5-12-2008 09:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 10:09 AM (15 years ago)
(m)
Abeg help me tell am sey i no dey do copycat work ooh...
Posted: at 5-12-2008 10:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 11:56 AM (15 years ago)
(m)
e don hear
Posted: at 5-12-2008 11:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 12:53 PM (15 years ago)
(m)
I just pray so ooh..
Posted: at 5-12-2008 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ujmaria at 5-03-2016 10:42 AM (8 years ago)
(f)
Hahahahahaha, na the man kill himself
Posted: at 5-03-2016 10:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fran6ixfox at 5-03-2016 11:24 PM (8 years ago)
(m)
u try
Posted: at 5-03-2016 11:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 6-03-2016 08:55 AM (8 years ago)
(m)
beheheh very funny oh and am sure some tenants
do this things too...
Posted: at 6-03-2016 08:55 AM (8 years ago) | Hero
Reply
[1] 2