A funny crime (Page 2)

Date: 18-05-2011 8:23 am (12 years ago) | Author: Jossy Donald
1 [2] 3 4 5 ... 15
- Kristiantus at 18-05-2011 02:34 PM (12 years ago)
(m)
make una no sha carry apollo come this room oo..
Posted: at 18-05-2011 02:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 18-05-2011 02:35 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 18-05-2011 02:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-05-2011 02:37 PM (12 years ago)
(m)
abegiiii.... Angry
if you like make you comot your eyeballz wash with water, then put am back inside the socket... all this one no dey trip me..
Posted: at 18-05-2011 02:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-05-2011 02:42 PM (12 years ago)
(m)
Miss painter I need ur service
I wan make u paint Kris shrine dat color wey u paint for ya face
Abeg na texcoat u go use no be emulsion  Cheesy

Posted: at 18-05-2011 02:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-05-2011 02:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 18-05-2011 01:51 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-05-2011 11:19 AM
Quote from: jossy4reall on 18-05-2011 08:53 AM
U for tell me dat b4 I post naa

u no get nyash?
na today ur nyash dey for ur back??

I get nyash  but I no dey see am
so na u wey dey see am go tell me where e dey

u no dey look person nyash? especially women nyash?
u for know say ee don tey wey nyash dey for back  Grin Grin

Posted: at 18-05-2011 02:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 18-05-2011 02:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 18-05-2011 02:42 PM
Miss painter I need ur service
I wan make u paint Kris shrine dat color wey u paint for ya face
Abeg na texcoat u go use no be emulsion  Cheesy
jossy, carry time ooo.. Angry
Posted: at 18-05-2011 02:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-05-2011 02:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 18-05-2011 02:11 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-05-2011 08:40 AM
ee don tey wey nyash dey back
just imagine... joke wey be say dem tell me when i dey carry slate go lesson for brother james lesson.

ehn nah! that time wey okoro tell us the joke for brother james lesson......
na him this one come dey post for here again  Angry

Posted: at 18-05-2011 02:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- KINGJHOE at 18-05-2011 02:55 PM (12 years ago)
(m)
nursery remix
Posted: at 18-05-2011 02:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 18-05-2011 03:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 18-05-2011 02:53 PM
Quote from: jossy4reall on 18-05-2011 02:42 PM
Miss painter I need ur service
I wan make u paint Kris shrine dat color wey u paint for ya face
Abeg na texcoat u go use no be emulsion  Cheesy
jossy, carry time ooo.. Angry

I carry d time but d time dey troway so I say make I take d opportunity give work to person wey no get work Roll Eyes

Posted: at 18-05-2011 03:02 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 18-05-2011 03:04 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
okay i dey come

Posted: at 18-05-2011 03:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 18-05-2011 03:12 PM (12 years ago)
(m)
U dey come ma houx Huh?
I no dey now, if u come make u wait for me out side u hear?

Posted: at 18-05-2011 03:12 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-05-2011 03:49 PM (12 years ago)
(m)
ok i dey wait for u  Grin Grin

Posted: at 18-05-2011 03:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 18-05-2011 03:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 18-05-2011 02:53 PM
Quote from: Kristiantus on 18-05-2011 02:11 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-05-2011 08:40 AM
ee don tey wey nyash dey back
just imagine... joke wey be say dem tell me when i dey carry slate go lesson for brother james lesson.

ehn nah! that time wey okoro tell us the joke for brother james lesson......
na him this one come dey post for here again  Angry
chieeeeeee... Grin
i rememberrr when i was a soja (gbam), i rememberrr when i was a soja (gbam)... nna ehn, i love those good old dayz. Grin
Posted: at 18-05-2011 03:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-05-2011 04:12 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
i remember am Grin

Posted: at 18-05-2011 04:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- succee at 18-05-2011 04:51 PM (12 years ago)
(f)
 u try
Posted: at 18-05-2011 04:51 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 18-05-2011 05:03 PM (12 years ago)
(m)
huh? Huh?
Posted: at 18-05-2011 05:03 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 18-05-2011 05:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 18-05-2011 03:12 PM
U dey come ma houx Huh?
I no dey now, if u come make u wait for me out side u hear?
sharap who talk to u

Posted: at 18-05-2011 05:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 18-05-2011 07:10 PM (12 years ago)
(m)
Na bcuz I tell u say make u wait 4 out side dats y u dey vex like dis
I no fit drop ma key for person naa besides I no go waste time
anywayz I don dey come but mind hw u dey talk to me or I will go back  Sad

Posted: at 18-05-2011 07:10 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 18-05-2011 07:15 PM (12 years ago)
(m)
hehehe

Posted: at 18-05-2011 07:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-05-2011 07:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 18-05-2011 07:15 PM
hehehe

Terry thank God ur back
Hw naa, I don ask of u tire
hw is life  Huh?

Posted: at 18-05-2011 07:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 15