Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 20-05-2011 07:32 PM nna i tire ooo U dey tire make una no fill dat toilet just in 1 day Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
i see Reply
| |||||
U c wat Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 21-05-2011 08:53 PM Quote from: Bahceerat on 21-05-2011 01:31 PM I av to say it, though i dont like saying it. Apart from being a PB4, it is too common why u com dey form activity nah? ![]() ![]() ![]() Abeg make u ask dat gal oooo she just wan form come ma side Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 08:17 AM U c wat ![]() i see you foe market wey you dey pick something from grand
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
what makes this my talk to be cool?? well i dey come Reply
| |||||
Quote from: kenolis on 25-05-2011 01:52 AM Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 08:17 AM U c wat ![]() i see you foe market wey you dey pick something from grand Thank God it was in ur dream and dream works on the contrary, so its wat ur life is becoming Sorryooooooooooooo ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: kenolis on 20-05-2011 11:51 PM Quote from: omoladey on 20-05-2011 11:58 AM Quote from: kenolis on 20-05-2011 03:29 AM i don pass u dey go toilet..?skypon sey person dey inside
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-05-2011 10:01 PM Quote from: stephen153 on 20-05-2011 07:32 PM nna i tire ooo U dey tire make una no fill dat toilet just in 1 day since wey stephen begin go for that toilet, tanker don dey suck that soakaway every week............. but b4 na only once in a year na him dem dey suck am ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 08:49 AM Quote from: Skypon2002 on 21-05-2011 08:53 PM Quote from: Bahceerat on 21-05-2011 01:31 PM I av to say it, though i dont like saying it. Apart from being a PB4, it is too common why u com dey form activity nah? ![]() ![]() ![]() Abeg make u ask dat gal oooo she just wan form come ma side no worry, i dey watch am ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: omoladey on 25-05-2011 08:27 PM Quote from: kenolis on 20-05-2011 11:51 PM Quote from: omoladey on 20-05-2011 11:58 AM Quote from: kenolis on 20-05-2011 03:29 AM i don pass u dey go toilet..?skypon sey person dey inside you chop roasted beans
| |||||
u nko? Replyu chop roasted mango ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Funny Reply
| |||||
ok then laff Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night