yu sure say u neva look the size? ok ... i now understand, u know look am bcos he dey small in size for ya level abi? ...........



Posted: at | |
Quote from: olachi22 on 11-12-2008 06:15 PM thank God sey i no look the size.. yu sure say u neva look the size? ok ... i now understand, u know look am bcos he dey small in size for ya level abi? ........... ![]() ![]() ![]()
| |||||
olachi no fit look na. she be reverend sister Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
olachi, ReplyE be se I don dey fall for you.. I like your smiling face, It is just you are a reverend sister!!!! Anyway, if vacancy dey, remember say my application dey on queue ![]() ![]() ![]()
| |||||
14 inches long, na wa o dis ur dick reach 14 inches, look dguy is about to great dating Zone. every girl here don marry. go to 18yrs section Reply
| |||||
14 inches long... Abeg leave olachi with dat ur long, big and fat gbola ooh... Olachi fit be virgin ooh... E go bad if u get plans to enter d place ooh... Infact do quick make u commot for dis forum bcos ur joke dey tire me... Post beta tin u no gree... Na so so Prick and kpekus u sabi... Make u stop am ooh... Reply
| |||||
orezo. i beg wetin be prick and kpekus?... Reply![]() ![]()
| |||||
kido abeg how u take type those words it is too harsh, pls d_guy u need to shift some ppl to another forum Reply
| |||||
Quote from: gardner on 12-12-2008 03:19 PM kido abeg how u take type those words it is too harsh, pls d_guy u need to shift some ppl to another forum where you come from sef? na my nose i take type am.... where is your sense of humour! better shift to politics or education forum....... ![]() ![]()
| |||||
Gardener... Na typing u see wen kon turn ur problem... Pesin like 14 inches wen dey post pix wen carry nudity no harsh shebi??? ReplyKido... I no know ooh... Ask ur aunty for class...
| |||||
i dey here jare..... make person no put sand for my garri o.... Reply![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 12-12-2008 03:35 PM Quote from: gardner on 12-12-2008 03:19 PM kido abeg how u take type those words it is too harsh, pls d_guy u need to shift some ppl to another forum where you come from sef? na my nose i take type am.... where is your sense of humour! better shift to politics or education forum....... ![]() ![]() agree wit u ooh. shift some to romance
| |||||
who? Reply
| |||||
romance room 18yrs Reply
| |||||
14'' Long... na suicide bomber make una beware of him... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 13-12-2008 09:11 AM 14'' Long... na suicide bomber make una beware of him... Oyin, how you take know na? "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
abeg jor, carry ur filthy adult mind go d section wey dem reserve 4 u...mtcheww Reply
| |||||
yah Reply
| |||||
Abeg make una nor spoil me o Reply
| |||||
Thank God sey i no look am... ReplyMe too...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot