Exams question (Page 2)

Date: 18-05-2011 6:46 pm (12 years ago) | Author: Nelson Chrix
1 [2] 3 4 5
- Adonisj at 19-05-2011 01:27 PM (12 years ago)
(m)
hahahahahahahahahaha....lol.....hehehehe, if i dey dat, ehn, i go laff till dem postpone d exam...hahaha
Posted: at 19-05-2011 01:27 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 01:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

na so e suppose be na i better pass y wey dem feed with burukutu

Posted: at 19-05-2011 01:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 01:38 PM (12 years ago)
(m)
okay... oya take... Kiss Kiss
i no say na wetin dey hungry you since... go and change the pix... Grin
Posted: at 19-05-2011 01:38 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 01:40 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
shebi dey don tell u to hapum aka u no wan hear

Posted: at 19-05-2011 01:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 01:41 PM (12 years ago)
(m)
oya nowwww... Grin
Posted: at 19-05-2011 01:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 01:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin

Posted: at 19-05-2011 01:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 19-05-2011 01:43 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 19-05-2011 01:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 01:46 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon WOWO na pride u hear if e easy oya WOWO make i see

Posted: at 19-05-2011 01:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 01:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon, leave am make she turn first.... Grin
Posted: at 19-05-2011 01:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:46 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon WOWO na pride u hear if e easy oya WOWO make i see

i no wan wowo nah! abi u want make i be like u? tufiakwa...... Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 02:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:03 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon, leave am make she turn first.... Grin

ABIA!.........
she no go turn..... na extraordinary de worwor she be  Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 02:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 02:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:02 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:46 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon WOWO na pride u hear if e easy oya WOWO make i see

i no wan wowo nah! abi u want make i be like u? tufiakwa...... Grin Grin
hihohohohohohohohohohohohohhohohoooo... Grin
chinekenna ooo.. Grin
skypon, see as sum people dey wish demselve ill-luck... shey worwor na better tin.
Posted: at 19-05-2011 02:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 02:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:03 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon, leave am make she turn first.... Grin
hihohohohohohohohohohohohohhohohoooo...
hihohohohohohohohohohohohohhohohooooooooooo.... Grin Grin Grin

ABIA!.........
she no go turn..... na extraordinary de worwor she be  Grin Grin Grin

[attachment deleted by admin]
Posted: at 19-05-2011 02:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 19-05-2011 02:54 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Kris and Sky ur too much ooooooo


Posted: at 19-05-2011 02:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 03:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:02 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:46 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon WOWO na pride u hear if e easy oya WOWO make i see

i no wan wowo nah! abi u want make i be like u? tufiakwa...... Grin Grin
hihohohohohohohohohohohohohhohohoooo... Grin
chinekenna ooo.. Grin
skypon, see as sum people dey wish demselve ill-luck... shey worwor na better tin.

kris, my sweetheart say make i no dey yab chica again cos she be her friend
so count me out..... Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 03:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 03:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:07 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:03 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon, leave am make she turn first.... Grin
hihohohohohohohohohohohohohhohohoooo...
hihohohohohohohohohohohohohhohohooooooooooo.... Grin Grin Grin

ABIA!.........
she no go turn..... na extraordinary de worwor she be  Grin Grin Grin

na mistake i do talk am
@chica, no mind me jare........ u are beautiful  Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 03:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 03:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 19-05-2011 02:54 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Kris and Sky ur too much ooooooo



for life  Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 03:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 19-05-2011 03:23 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin i will miss 9japals always

Posted: at 19-05-2011 03:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 03:24 PM (12 years ago)
(f)
if e easy make una wowo
jealousy people

Posted: at 19-05-2011 03:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 03:25 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 03:19 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:02 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:46 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:42 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:16 PM
this girl sef... e be like say na "agidi" dem give you chop when you dey small.. why you over-stubborn like this...

she wowo na him make she no wan turn  Grin
skypon WOWO na pride u hear if e easy oya WOWO make i see

i no wan wowo nah! abi u want make i be like u? tufiakwa...... Grin Grin
hihohohohohohohohohohohohohhohohoooo... Grin
chinekenna ooo.. Grin
skypon, see as sum people dey wish demselve ill-luck... shey worwor na better tin.

kris, my sweetheart say make i no dey yab chica again cos she be her friend
so count me out..... Grin Grin
so you fit betray me ehn... skypon, you fit sell me cos of your woman abi... no problem... Embarrassed
Posted: at 19-05-2011 03:25 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5