Kiss or Pass (Page 113)

Date: 23-01-2008 1:01 am (17 years ago) | Author: ayodeji akiwowo
1 ... 110 111 112 [113] 114 115 116 ... 122
- ExpertTbright at 29-07-2012 02:05 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked u won kill dem wit laff?

Posted: at 29-07-2012 02:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 02:11 PM (12 years ago)
(f)
kill no, just wound small Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-07-2012 02:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 29-07-2012 02:39 PM (12 years ago)
(m)
ehh make i pass ni oo

Posted: at 29-07-2012 02:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 02:45 PM (12 years ago)
(f)
you know you like it small small when i wound you,talk de truth and put de devil to shame!! Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-07-2012 02:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 29-07-2012 02:53 PM (12 years ago)
(m)
make i pass no b today u dey wound me abeg u go still wound me tonight hmm

Posted: at 29-07-2012 02:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 03:04 PM (12 years ago)
(f)
na the reason you love me pass pami and suya na!! Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-07-2012 03:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 29-07-2012 03:30 PM (12 years ago)
(m)
 Grin i love 3 ofuna na pami dey give me strength na wen suya dey make the press up pepe u i think u know na  Kiss

Posted: at 29-07-2012 03:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 06:09 PM (12 years ago)
(f)
 Embarrassed Embarrassed Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-07-2012 06:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 29-07-2012 07:08 PM (12 years ago)
(m)
 Kiss

Posted: at 29-07-2012 07:08 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 07:47 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 1-08-2012 07:47 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 1-08-2012 10:29 AM (12 years ago)
(f)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 1-08-2012 10:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 10:30 AM (12 years ago)
(f)
 Kiss Kiss Kiss

Posted: at 1-08-2012 10:30 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 1-08-2012 10:35 AM (12 years ago)
(f)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 1-08-2012 10:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 10:35 AM (12 years ago)
(f)
 Kiss Kiss

Posted: at 1-08-2012 10:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 1-08-2012 10:44 AM (12 years ago)
(f)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 1-08-2012 10:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 10:48 AM (12 years ago)
(f)
how u dey

Posted: at 1-08-2012 10:48 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-08-2012 12:52 PM (12 years ago)
(m)
she no dey fine since yestday i don wound am

take kiss jare  Kiss she no fit

Posted: at 1-08-2012 12:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 01:06 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin why u wound am na?

Posted: at 1-08-2012 01:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-08-2012 01:27 PM (12 years ago)
(m)
no mind her i tell am, na front i won follow she tell me make i pass back she don see am now

Posted: at 1-08-2012 01:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 01:34 PM (12 years ago)
(f)
oh okies...woww u must ve really wound her o...abeg make i take her to hospital..only God knows hw hard u hit her back Angry Jus pray n aSk God so nothin happen to her

Posted: at 1-08-2012 01:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 110 111 112 [113] 114 115 116 ... 122

Featured Discussions