u go fear text meassage na (Page 2)

Date: 21-05-2011 11:58 am (13 years ago) | Author: okpara kingsley
1 [2] 3 4
- at 21-05-2011 03:03 PM (13 years ago)
Quote from: solid_solid on 21-05-2011 01:26 PM
Quote from: emejuru on 21-05-2011 12:37 PM
poster wetin con be the meaning of the text?
cus i no even see sign of any meaning ,
as you yeye well well you go fit no the meaning ,
pls explain further  Angry

omo na so i see am oooo .... na my co-worker for office show me the text ooo
him say na him girl friend send am ...

cheii that your co-worker na the same with the girl ,if not so, how
she con use be him girl friend  ?anyway that your office i don dey suspect
una all ,yeye full there wella, but add lo after the co before the worker na the name
of the yeye guy wey show you wetin him girl friend personally sent to him.   Grin really colo-worker .
Posted: at 21-05-2011 03:03 PM (13 years ago) |
Reply
- brightossy at 21-05-2011 03:21 PM (13 years ago)
(m)
Solid yeye, girl frnd yeye. Then una go born yeyeyeye.
Posted: at 21-05-2011 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 21-05-2011 03:22 PM (13 years ago)
tell ram again
Posted: at 21-05-2011 03:22 PM (13 years ago) |
Reply
- solid_solid at 21-05-2011 03:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 21-05-2011 03:03 PM
Quote from: solid_solid on 21-05-2011 01:26 PM
Quote from: emejuru on 21-05-2011 12:37 PM
poster wetin con be the meaning of the text?
cus i no even see sign of any meaning ,
as you yeye well well you go fit no the meaning ,
pls explain further  Angry

omo na so i see am oooo .... na my co-worker for office show me the text ooo
him say na him girl friend send am ...

cheii that your co-worker na the same with the girl ,if not so, how
she con use be him girl friend  ?anyway that your office i don dey suspect
una all ,yeye full there wella, but add lo after the co before the worker na the name
of the yeye guy wey show you wetin him girl friend personally sent to him.   Grin really colo-worker .

the guy dey confuse na ... so he say make i help am read out the meaning ...
na him i paste am here make una helep me read out the meaning na.... na my fault?
Posted: at 21-05-2011 03:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 21-05-2011 03:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 21-05-2011 03:21 PM
Solid yeye, girl frnd yeye. Then una go born yeyeyeye.

na u even yeye pass
Posted: at 21-05-2011 03:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 21-05-2011 06:18 PM (13 years ago)
tell ram again
Posted: at 21-05-2011 06:18 PM (13 years ago) |
Reply
- solid_solid at 23-05-2011 11:59 AM (13 years ago)
(m)
I TELL RAM
Posted: at 23-05-2011 11:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 23-05-2011 12:08 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 23-05-2011 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 24-05-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 24-05-2011 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 24-05-2011 12:09 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 24-05-2011 12:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 12:09 PM (13 years ago)
see face bi boooo Undecided
Posted: at 24-05-2011 12:09 PM (13 years ago) |
Reply
- solid_solid at 24-05-2011 12:13 PM (13 years ago)
(m)
see coconut nose
Posted: at 24-05-2011 12:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 24-05-2011 12:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 21-05-2011 11:58 AM
make una see text massage a girl friend sent to his boy friend...

"iss befor you open i am very to writ this to you please dont ake me i love xyou very much please come"



Solid, na ur hand work be dat
Posted: at 24-05-2011 12:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 24-05-2011 12:24 PM (13 years ago)
(f)
 Huh?
Posted: at 24-05-2011 12:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 24-05-2011 01:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: KINGJHOE on 21-05-2011 12:13 PM
na wao.....some people should go back to nursery

i think u nid to 2. cos na only crase ppl u like make dem dey woryy u

Posted: at 24-05-2011 01:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 24-05-2011 01:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 24-05-2011 12:13 PM
Quote from: solid_solid on 21-05-2011 11:58 AM
make una see text massage a girl friend sent to his boy friend...

"iss befor you open i am very to writ this to you please dont ake me i love xyou very much please come"



Solid, na ur hand work be dat


abeg na person girl friend send am to him ooo
Posted: at 24-05-2011 01:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 01:40 PM (13 years ago)
Olodo na you sabi,
anyway bi boooooooooooooo Undecided
Posted: at 24-05-2011 01:40 PM (13 years ago) |
Reply
- sophiebaby at 24-05-2011 02:07 PM (13 years ago)
(f)
 Huh?

Posted: at 24-05-2011 02:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 24-05-2011 02:09 PM (13 years ago)
smoking head
Posted: at 24-05-2011 02:09 PM (13 years ago) |
Reply
- chicanorose at 24-05-2011 02:10 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 24-05-2011 02:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions