una love this Emejuru too much i see, Anyway i hope who ever see me in the dreams, hope i wear my Masquerade cus i no dey visit person without my masquerade scul uniform

wetin Chika do u eme? abeg, make una leave her for me o
Posted: at 24-05-2011 11:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac
chicanorose at 24-05-2011 11:58 AM (12 years ago) (f)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 11:54 AM
una love this Emejuru too much i see, Anyway i hope who ever see me in the dreams, hope i wear my Masquerade cus i no dey visit person without my masquerade scul uniform
u were a ritualist in the dream
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 24-05-2011 11:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac
una love this Emejuru too much i see, Anyway i hope who ever see me in the dreams, hope i wear my Masquerade cus i no dey visit person without my masquerade scul uniform
u were a ritualist in the dream
hahahahahaha
dem no go fit carry out their plan u hear
Posted: at 24-05-2011 12:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
una love this Emejuru too much i see, Anyway i hope who ever see me in the dreams, hope i wear my Masquerade cus i no dey visit person without my masquerade scul uniform
u were a ritualist in the dream
ehe na, na my job since i was 5 for U S, and na my job since i was 18 till date for Germany ,but i wear my masquerade abi