KINGJHOE at 24-05-2011 12:10 PM (12 years ago) (m) jobless men Posted: at 24-05-2011 12:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 24-05-2011 12:11 PM (12 years ago) (f) Posted: at 24-05-2011 12:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 24-05-2011 12:12 PM (12 years ago) (f) una love this Emejuru too much i see, Anyway i hope who ever see me in the dreams, hope i wear my Masquerade cus i no dey visit person without my masquerade scul uniform u were a ritualist in the dream ehe na, na my job since i was 5 for U S, and na my job since i was 18 till date for Germany ,but i wear my masquerade abi e dey for body Posted: at 24-05-2011 12:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 24-05-2011 12:15 PM (12 years ago) today i dey see you for dream Posted: at 24-05-2011 12:15 PM (12 years ago) | | |
Reply |
jaolab at 24-05-2011 12:16 PM (12 years ago) (m) hehehe i no go talk Posted: at 24-05-2011 12:16 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sheree at 24-05-2011 12:17 PM (12 years ago) (f) today i dey see you for dream
I dey wait for u. na u go tell pals wetin happen to u Posted: at 24-05-2011 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 24-05-2011 12:19 PM (12 years ago) hehehe i no go talk
wetin you no get talk Posted: at 24-05-2011 12:19 PM (12 years ago) | | |
Reply |
at 24-05-2011 12:20 PM (12 years ago) patapata we dance scopido for bed Posted: at 24-05-2011 12:20 PM (12 years ago) | | |
Reply |
Sheree at 24-05-2011 12:22 PM (12 years ago) (f) patapata we dance scopido for bed Scopido ko scopido ni Posted: at 24-05-2011 12:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheperee why u dey call my name now? Posted: at 24-05-2011 12:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 24-05-2011 12:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheperee why u dey call my name now?
oooooooooooooooooooooooohhhhh... this man don come with this him coat again... bia, solid shey you no get another clothe? everytime this same coat.. Posted: at 24-05-2011 01:02 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 24-05-2011 01:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 24-05-2011 01:09 PM (12 years ago) (f) sheperee why u dey call my name now?
na now day break? by the way, na who u dey call shepree Posted: at 24-05-2011 01:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shepree, i bin think say na your other name... Posted: at 24-05-2011 01:12 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sheperee why u dey call my name now?
oooooooooooooooooooooooohhhhh... this man don come with this him coat again... bia, solid shey you no get another clothe? everytime this same coat.. kaiii no just dirty me with that ur dirty yeye juju hand ..... abeg i am a gentle man no do make my follow gentlemen see me say i dey talk with yeye juju man Posted: at 24-05-2011 01:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheperee why u dey call my name now?
na now day break? by the way, na who u dey call shepree sheperee
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 24-05-2011 01:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheperee why u dey call my name now?
na now day break? by the way, na who u dey call shepree hehehe sorry i think say ur name na sheperee ... na mistake i made .. abeg remind me that ur name again Posted: at 24-05-2011 01:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheperee why u dey call my name now?
oooooooooooooooooooooooohhhhh... this man don come with this him coat again... bia, solid shey you no get another clothe? everytime this same coat.. kaiii no just dirty me with that ur dirty yeye juju hand ..... abeg i am a gentle man no do make my follow gentlemen see me say i dey talk with yeye juju man solid, you dey mad ooo.. i dey talk wetin go betterment your life you dey there dey talk jargons... na untill you give person okor-babangida for this house you go remember change this your coat. Posted: at 24-05-2011 01:17 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 24-05-2011 01:18 PM (12 years ago) (f) i dey come
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 24-05-2011 01:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |