How to Pronounce Oklahoma (Page 2)

Date: 24-05-2011 3:41 pm (12 years ago) | Author: Barry Johnson
1 [2] 3 4 5 6
- at 24-05-2011 04:35 PM (12 years ago)
Quote from: Kristiantus on 24-05-2011 04:28 PM
@emeju: you can't be like us... Grin

yes i will not be like una ,
buru ki bu ,
Posted: at 24-05-2011 04:35 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 24-05-2011 04:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry
Posted: at 24-05-2011 04:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 24-05-2011 04:40 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 24-05-2011 04:34 PM
Quote from: chicanorose on 24-05-2011 04:33 PM
Quote from: Kristiantus on 24-05-2011 04:16 PM
this one na nonesense oo.. e no even make sense at-all.. Angry
na sangalow u dey sing?
okay... you sef sabi sangalow abi... your kind of person go like boju-boju well well oo.. Grin
bolu boju na street for delta state oooooo

Posted: at 24-05-2011 04:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 04:45 PM (12 years ago)
Quote from: Sheree on 24-05-2011 04:36 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry


geeeeeeeet ouuuuuuuut ,
waka pass make i see good people,
okiri baba i no wan see you and jossy ooo
una two dey smell malu malu Cheesy
Posted: at 24-05-2011 04:45 PM (12 years ago) |
Reply
- chicanorose at 24-05-2011 04:48 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 24-05-2011 04:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 04:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:45 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 04:36 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry


geeeeeeeet ouuuuuuuut ,
waka pass make i see good people,
okiri baba i no wan see you and jossy ooo
una two dey smell malu malu Cheesy

Na ur madness dey make u dey perceive dat negativity
ask any normal person around u hw we dey smell make d person tell u bcuz u no dey perceive well again;D

Posted: at 24-05-2011 04:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:13 PM (12 years ago)
wahala dey ooo,
see baba malu jossy ,how you wan smell b4?
you be baba malu ,you must smell like your pikins na Cheesy
Posted: at 24-05-2011 05:13 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 24-05-2011 05:18 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:45 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 04:36 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry


geeeeeeeet ouuuuuuuut ,
waka pass make i see good people,
okiri baba i no wan see you and jossy ooo
una two dey smell malu malu Cheesy

I no dey surprise na

I know say u never take ur melecine since morning

abeg, go take o, before u comot cloth for body Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 24-05-2011 05:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 05:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 05:13 PM
wahala dey ooo,
see baba malu jossy ,how you wan smell b4?
you be baba malu ,you must smell like your pikins na Cheesy

u got it wrong although I kno blame u shaa, na ur condition cuz am
but 4 ur info I be omo JESUS

Posted: at 24-05-2011 05:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:23 PM (12 years ago)
Quote from: Sheree on 24-05-2011 05:18 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:45 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 04:36 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry


geeeeeeeet ouuuuuuuut ,
waka pass make i see good people,
okiri baba i no wan see you and jossy ooo
una two dey smell malu malu Cheesy

I no dey surprise na

I know say u never take ur melecine since morning

abeg, go take o, before u comot cloth for body Tongue Tongue Tongue Tongue

i really pity you see craze wey dey normal person name,
you even dey psychiatric home ,am sure dem forget to
give you your medicine today . 
Posted: at 24-05-2011 05:23 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 24-05-2011 05:25 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 24-05-2011 05:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 24-05-2011 05:27 PM (12 years ago)
(f)
ur own don pass becareful, u need double doze

just go take the melecine u hear
Posted: at 24-05-2011 05:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 05:28 PM (12 years ago)
Quote from: Sheree on 24-05-2011 05:25 PM
Huh? Huh?

i talk am sey you don kolo ,
see the signs for ya head ,
anyway na your load carry am
face front
Posted: at 24-05-2011 05:28 PM (12 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 05:30 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 05:23 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 05:18 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:45 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 04:36 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry


geeeeeeeet ouuuuuuuut ,
waka pass make i see good people,
okiri baba i no wan see you and jossy ooo
una two dey smell malu malu Cheesy

I no dey surprise na

I know say u never take ur melecine since morning

abeg, go take o, before u comot cloth for body Tongue Tongue Tongue Tongue

i really pity you see craze wey dey normal person name,
you even dey psychiatric home ,am sure dem forget to
give you your medicine today . 

wrong again,
I dey for church now where I dey pay 4 d betament of ya life  Grin

Posted: at 24-05-2011 05:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:32 PM (12 years ago)
Quote from: Sheree on 24-05-2011 05:27 PM
ur own don pass becareful, u need double doze

just go take the melecine u hear

am sure you don craze b4 ,
and now e still dey touch for your head,
anyway na only craze person now how the
medicine dey be for body,if you like take one
or double dose you can even take over dose ,
na you sabi how your madness be Cheesy
Posted: at 24-05-2011 05:32 PM (12 years ago) |
Reply
- at 24-05-2011 05:33 PM (12 years ago)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 05:30 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 05:23 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 05:18 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:45 PM
Quote from: Sheree on 24-05-2011 04:36 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:00 PM
Boooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Undecided

abegi, carry dis ur booooooooo waka jare
 Angry Angry Angry


geeeeeeeet ouuuuuuuut ,
waka pass make i see good people,
okiri baba i no wan see you and jossy ooo
una two dey smell malu malu Cheesy

I no dey surprise na

I know say u never take ur melecine since morning

abeg, go take o, before u comot cloth for body Tongue Tongue Tongue Tongue

i really pity you see craze wey dey normal person name,
you even dey psychiatric home ,am sure dem forget to
give you your medicine today . 

wrong again,
I dey for church now where I dey pay 4 d betament of ya life  Grin

you don over full
Posted: at 24-05-2011 05:33 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 24-05-2011 05:34 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Sharrrrraaaaaaaaaaappppppppp

u no wan admit am abi

yeyebooo Undecided
Posted: at 24-05-2011 05:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 05:38 PM (12 years ago)
go jump ok ,after all
you don craze
Posted: at 24-05-2011 05:38 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 24-05-2011 05:39 PM (12 years ago)
(f)
Josy, I join ur prayer with mine for quick result
 Grin Grin Grin
Posted: at 24-05-2011 05:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 24-05-2011 05:40 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 05:38 PM
go jump ok ,after all
you don craze

after you don jump
 Grin Grin Grin
Posted: at 24-05-2011 05:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6