sophiebaby at 25-05-2011 10:10 AM (12 years ago) (f) this one no be laughing matter oo... Poster..u want me to cry? make i cry for another person honeypot wey chemist boi fcuk I be think say u go pity her small, since na ur fellow woman, or even my guy, as e be say na chemist boi come dey enjoy watin e pay 4 pass.. and 4 that to to, i wonder why she no use file file am if the thing too dey scratch her.. maybe the man no dey service her well and i no think say en dey pump her tyre well
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-05-2011 10:10 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 25-05-2011 10:12 AM (12 years ago) (f) sohia u dey over laff dis days hope all is well or u win lottery huh?
which tym i laff kwanu? na so so laff u dey laff these day, i no come knw if u take laffquine... You no know sey laff be good for life? Want make Sophia de cry? Abeg Sophia laff plenty and show me dat bright teeth. tell am oooo. plenty people dey find this my white teeth. if say my teeth dey shine yellow u think say i for dey shine am? Emman..How ya babe na..she later show or return d monney?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-05-2011 10:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 10:16 AM (12 years ago) (m) this one no be laughing matter oo... Poster..u want me to cry? make i cry for another person honeypot wey chemist boi fcuk I be think say u go pity her small, since na ur fellow woman, or even my guy, as e be say na chemist boi come dey enjoy watin e pay 4 pass.. and 4 that to to, i wonder why she no use file file am if the thing too dey scratch her.. maybe the man no dey service her well and i no think say en dey pump her tyre well The man na mechanic or na fcuknizer wen e go dey pump and service, if she no like as the man dey do am since, why she come go marry am na?? Posted: at 25-05-2011 10:16 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 25-05-2011 10:20 AM (12 years ago) (f) this one no be laughing matter oo... Poster..u want me to cry? make i cry for another person honeypot wey chemist boi fcuk I be think say u go pity her small, since na ur fellow woman, or even my guy, as e be say na chemist boi come dey enjoy watin e pay 4 pass.. and 4 that to to, i wonder why she no use file file am if the thing too dey scratch her.. maybe the man no dey service her well and i no think say en dey pump her tyre well The man na mechanic or na fcuknizer wen e go dey pump and service, if she no like as the man dey do am since, why she come go marry am na?? so u no no say u be machanic and phyukanizer if it be say dem no test b4 dem marry
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-05-2011 10:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 10:22 AM (12 years ago) (m) this one no be laughing matter oo... Poster..u want me to cry? make i cry for another person honeypot wey chemist boi fcuk I be think say u go pity her small, since na ur fellow woman, or even my guy, as e be say na chemist boi come dey enjoy watin e pay 4 pass.. and 4 that to to, i wonder why she no use file file am if the thing too dey scratch her.. maybe the man no dey service her well and i no think say en dey pump her tyre well come o ladies!! Special announcement! If u knw say u get big tyre wen need special attention and plenty of air, give am to who fit handle ur case oo, mk una no dey put pple 4 heart attack ooo.. Posted: at 25-05-2011 10:22 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmandazie at 25-05-2011 10:24 AM (12 years ago) (m) sohia u dey over laff dis days hope all is well or u win lottery huh?
which tym i laff kwanu? na so so laff u dey laff these day, i no come knw if u take laffquine... You no know sey laff be good for life? Want make Sophia de cry? Abeg Sophia laff plenty and show me dat bright teeth. tell am oooo. plenty people dey find this my white teeth. if say my teeth dey shine yellow u think say i for dey shine am? Emman..How ya babe na..she later show or return d monney? Sophia, I no get babe at all! If I pick one, I finish with her before 5am, then find different one! Dat badluck one be go with my money ooh! Posted: at 25-05-2011 10:24 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 10:30 AM (12 years ago) (m) this one no be laughing matter oo... Poster..u want me to cry? make i cry for another person honeypot wey chemist boi fcuk I be think say u go pity her small, since na ur fellow woman, or even my guy, as e be say na chemist boi come dey enjoy watin e pay 4 pass.. and 4 that to to, i wonder why she no use file file am if the thing too dey scratch her.. maybe the man no dey service her well and i no think say en dey pump her tyre well The man na mechanic or na fcuknizer wen e go dey pump and service, if she no like as the man dey do am since, why she come go marry am na?? so u no no say u be machanic and fcukanizer if it be say dem no test b4 dem marry Sophie ooo!! no put me 4 wahala, i never do apprentice 4 machanic or fcukanizer 4 my life b4, no come mk pple begin bring heavy load 4 me.. u see why i always dey say test b4 u buy.. me i test well well oo!! Posted: at 25-05-2011 10:30 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 10:33 AM (12 years ago) (m) sohia u dey over laff dis days hope all is well or u win lottery huh?
which tym i laff kwanu? na so so laff u dey laff these day, i no come knw if u take laffquine... You no know sey laff be good for life? Want make Sophia de cry? Abeg Sophia laff plenty and show me dat bright teeth. tell am oooo. plenty people dey find this my white teeth. if say my teeth dey shine yellow u think say i for dey shine am? Emman..How ya babe na..she later show or return d monney? Sophia, I no get babe at all! If I pick one, I finish with her before 5am, then find different one! Dat badluck one be go with my money ooh! Bros! u rugged oo!!! my oil to ur elbow Posted: at 25-05-2011 10:33 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 25-05-2011 10:36 AM (12 years ago) (f) heheheheheheehehe
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-05-2011 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 25-05-2011 10:44 AM (12 years ago) (m) dhowafe, no put the oil only for elbow na, put it also for knees, prick & especially waist! Posted: at 25-05-2011 10:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 25-05-2011 10:51 AM (12 years ago) (f) i am running and comotin now b4 una rub my honeypot oil
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-05-2011 10:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 10:56 AM (12 years ago) (m) heheheheheheehehe
watin be d heheheehheheh na?? my guy jst tell u who em be.. Posted: at 25-05-2011 10:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmandazie at 25-05-2011 10:57 AM (12 years ago) (m) OH so you fear oil for honeypot? I think sey you be expert N°1? Posted: at 25-05-2011 10:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 25-05-2011 10:58 AM (12 years ago) (f) i dey come
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 25-05-2011 10:58 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 10:59 AM (12 years ago) (m) dhowafe, no put the oil only for elbow na, put it also for knees, prick & especially waist!
Noted!! I therefore not only oil bt also lubricate all the essential areas 4 proper functionalism.... Posted: at 25-05-2011 10:59 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmandazie at 25-05-2011 10:59 AM (12 years ago) (m) heheheheheheehehe
watin be d heheheehheheh na?? my guy jst tell u who em be.. You know sey I soft with you na? come back quick. Posted: at 25-05-2011 10:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 11:02 AM (12 years ago) (m) i am running and comotin now b4 una rub my honeypot oil No run.. that place get e own special oil, and we kw hw to tap or get am if we want am 4 use... Posted: at 25-05-2011 11:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waco at 25-05-2011 11:04 AM (12 years ago) (m) if na me, i go take both of them do money ritual
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 25-05-2011 11:04 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 11:04 AM (12 years ago) (m) OH so you fear oil for honeypot? I think sey you be expert N°1?
She be 100% expert.... Posted: at 25-05-2011 11:04 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dhowafe at 25-05-2011 11:06 AM (12 years ago) (m) i dey come
Where u dey go, or u won go drill emm.......?? Posted: at 25-05-2011 11:06 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |