Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 12)

Date: 27-05-2011 8:36 am (13 years ago) | Author: Barry Johnson
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 18
- at 29-06-2011 11:27 PM (13 years ago)
 Undecided
Posted: at 29-06-2011 11:27 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 30-06-2011 03:24 AM (13 years ago)
(m)
i see
Posted: at 30-06-2011 03:24 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 30-06-2011 02:08 PM (13 years ago)
(f)
how u go see?

na ur eyes they up for roof Grin Wink

Posted: at 30-06-2011 02:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-07-2011 10:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 29-06-2011 03:17 AM
Quote from: Skypon2002 on 27-06-2011 08:34 PM
Quote from: kenolis on 26-06-2011 05:46 PM
i come take my money wey i forget here

wetin?
u wan thief person money?

i no say you wan use style beg me money.....oya take this 50 kobo go buy sweet Roll Eyes Roll Eyes

 Grin Grin Grin
poor man......na only 50kobo dey ur pocket?
which money u wan com take drink kai kai? abi u want fight to start for the bar?  Grin Grin

Posted: at 1-07-2011 10:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 1-07-2011 06:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 30-06-2011 02:08 PM
how u go see?

na ur eyes they up for roof Grin Wink

am just looking at at you like lookingson. i will see what you will become soon
Posted: at 1-07-2011 06:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 1-07-2011 06:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  1-07-2011 10:18 AM
Quote from: kenolis on 29-06-2011 03:17 AM
Quote from: Skypon2002 on 27-06-2011 08:34 PM
Quote from: kenolis on 26-06-2011 05:46 PM
i come take my money wey i forget here

wetin?
u wan thief person money?

i no say you wan use style beg me money.....oya take this 50 kobo go buy sweet Roll Eyes Roll Eyes

 Grin Grin Grin
poor man......na only 50kobo dey ur pocket?
which money u wan com take drink kai kai? abi u want fight to start for the bar?  Grin Grin

no be your fault, if you talk too much i go collect the one i gave you Angry Angry Angry Angry
Posted: at 1-07-2011 06:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-07-2011 07:04 AM (13 years ago)
(m)
u never even give me anything, u wan collect.........
abi u wan thief my money?  Wink Wink

Posted: at 2-07-2011 07:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 2-07-2011 08:53 AM (13 years ago)
maybe  Undecided
Posted: at 2-07-2011 08:53 AM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 2-07-2011 09:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  2-07-2011 07:04 AM
u never even give me anything, u wan collect.........
abi u wan thief my money?  Wink Wink

lie lie boi.....make i meet you first i must collect that one
Posted: at 2-07-2011 09:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-07-2011 10:39 AM (13 years ago)
(m)
my own be say.....
if u come, make u no thief my money ooooo
cos i know say u no give me any money  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 3-07-2011 10:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 3-07-2011 04:02 PM (13 years ago)
na una sabi
Posted: at 3-07-2011 04:02 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 4-07-2011 01:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  3-07-2011 10:39 AM
my own be say.....
if u come, make u no thief my money ooooo
cos i know say u no give me any money  Angry Angry Angry Angry

ibu ezigbo onye ori
Posted: at 4-07-2011 01:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-07-2011 10:02 PM (13 years ago)
(m)
heheheheheheheheheeeeee
o bu gi kuzierem o tu esi ezu ori  Grin Grin Grin

Posted: at 4-07-2011 10:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-07-2011 11:24 PM (13 years ago)
 Roll Eyes
Posted: at 4-07-2011 11:24 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 5-07-2011 04:28 PM (13 years ago)
(f)
 Tongue

Posted: at 5-07-2011 04:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- creativecosmos at 5-07-2011 06:13 PM (13 years ago)
(m)
ladies,una comment sweet pass the joke self.
Posted: at 5-07-2011 06:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 5-07-2011 07:16 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked :oCosmos u yeye oooo
so na only ladies u c wey coment 4 dis post abi,,,,,,,,,ur yeye don dey upgrade

Posted: at 5-07-2011 07:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-07-2011 08:21 PM (13 years ago)
(m)
ee don enter gear 4  Shocked Shocked

Posted: at 5-07-2011 08:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-07-2011 08:55 PM (13 years ago)
(m)
na him be say u for don dey infected ooooo  Shocked Shocked Shocked

Posted: at 5-07-2011 08:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ify0 at 5-07-2011 10:15 PM (13 years ago)
(f)
dry as bonga fish.lol
Posted: at 5-07-2011 10:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 18

Featured Discussions